No Joy
Some people no get joy
Dem wan talk you up for your front
Gon fuck you up when you turn around
Oh
Some people no get joy
Anytime you come for me
I know misery loves company
But no be me you go take shine oh
I know how the thing dey go
When I hear noise me dey turn am low
Here for the business, not for the show
(For the business, minding my business eh)
If you really really no mad
Why you so happy when another man sad
Na Instagram give you this kain mind
Fuck all the fuck all the people wey no get joy
Anyway anyway I'm getting on
Thank God say man no be God oh
Anyway I'm getting on
No stopping this train wey dey run o
Fuck all fuck all the people wey no get joy
No joy, no joy, no joy, no joy, no joy no joy
Fuck all the people wey no get joy
You see bad news you dey jubilate
Bad belle don dey accumulate
When Baba God make person great o
Even enemies celebrate o yeah
As I face my front, make you face your own
Na the koko
Adura mama mi a ma gba, Iya mi spiri koko
Oh no, when I hear noise me dey turn am low
Here for the business, not for the show
For the business minding my business eh
If you really really no mad
Why you so happy when another man sad
Na Instagram give you this kain mind
Fuck all the fuck all the people wey no get joy
Anyway anyway I'm getting on
Thank God say man no be God oh
Anyway I'm getting on
No stopping this train wey dey run oh
Fuck all the fuck all the people wey no get joy
Dem no get joy
Fuck all the people wey no get joy
Sin alegría
Algunas personas no encuentran alegría
Quieren hablar bien de ti en tu cara
Te fastidiarán cuando te des la vuelta
Oh
Algunas personas no encuentran alegría
Cada vez que vienes hacia mí
Sé que la desgracia ama la compañía
Pero no seré yo a quien eclipses
Sé cómo va la cosa
Cuando escucho ruido, lo bajo
Aquí por el negocio, no por el espectáculo
(Por el negocio, ocupándome de mis asuntos eh)
Si realmente no estás loco
¿Por qué estás tan feliz cuando otro hombre está triste?
Instagram te ha dado esta mentalidad
Que se jodan todas las personas que no encuentran alegría
De todos modos, de todos modos, sigo adelante
Gracias a Dios que el hombre no es Dios
De todos modos, sigo adelante
No hay forma de detener este tren que corre
Que se jodan todas las personas que no encuentran alegría
Sin alegría, sin alegría, sin alegría, sin alegría, sin alegría, sin alegría
Que se jodan todas las personas que no encuentran alegría
Ves malas noticias y te regocijas
La envidia se acumula
Cuando Dios hace a alguien grande
Incluso los enemigos celebran, oh sí
Mientras yo sigo adelante, tú sigue con lo tuyo
Esa es la clave
La oración de mi madre me protegerá, el espíritu de mi madre es la clave
Oh no, cuando escucho ruido, lo bajo
Aquí por el negocio, no por el espectáculo
Por el negocio, ocupándome de mis asuntos eh
Si realmente no estás loco
¿Por qué estás tan feliz cuando otro hombre está triste?
Instagram te ha dado esta mentalidad
Que se jodan todas las personas que no encuentran alegría
De todos modos, de todos modos, sigo adelante
Gracias a Dios que el hombre no es Dios
De todos modos, sigo adelante
No hay forma de detener este tren que corre
Que se jodan todas las personas que no encuentran alegría
Ellos no encuentran alegría
Que se jodan todas las personas que no encuentran alegría