395px

¿Quién es tu compa?

Spyro

Who Is Your Guy?

Na only me, walahi
See as we dey like beans and rice
I will never leave your side (I will never ever go)
I dedicate my time
To you my guy
Even if the road rough, I no mind
‘Cause you be my gee for life

As I never see you online
E dey worry me and e dey give me concern, yeah
I been ringing all your cellular
Where you at?
Body no fit settle down, yeah
I'm hoping you’re okay, we gat to party tonight
Many gist dеy for mind, yeah
Me and you dey likе
Ednut, my guy
Don Jazzy, my guy
Jowizazaa do transfer, you sef be my guy
Baddo is my guy, my guy, ah
To the one, real one is enough
So I call your name and I'm asking

Who is your guy? (Cheiii, Maker is my guy)
Na only me, walahi (Jaywillz na my guy, na my guy)
See as we dey like beans and rice (Emkay and Jumkay for life)
I will never leave your side (she’s my)
I dedicate my time (Ye, chief ikuku eh)
To you my guy (Soundgod from)
Even if the road rough, I no mind (D7, d7 be my guy)
‘Cause you be my gee for life (You be my gee, be my gee)

Yeah I'm feeling good tonight
‘Cause I dey here with my guy
I get plenty for my mind (Mind)
But right now am with my guy (My guy)
I no dey fear, dem gat my back
Shey you don see my formation?
Agbalagbi combination
Sight the inspiration
And one hundred concentration
When my guy dem wole oh (Wole oh)
Bad energy far away oh (Far away oh)
I thank God for my real gees
Good friends no be money

Who is your guy?
Na only me walahi
See as we dey like beans and rice
I will never leave your side (I will never ever go)
I dedicate my time
To you my guy
Even if the road rough, I no mind
‘Cause you be my gee for life

¿Quién es tu compa?

Solo yo, te lo juro
Mira cómo estamos como frijoles y arroz
Nunca te dejaré de lado (nunca me iré)
Dedico mi tiempo
A ti, compa
Aunque el camino sea difícil, no me importa
Porque eres mi compa de por vida

Como nunca te veo en línea
Me preocupa y me preocupa, sí
He estado llamando a tu celular
¿Dónde estás?
Tu cuerpo no puede calmarse, sí
Espero que estés bien, tenemos que fiestar esta noche
Muchas cosas en mi mente, sí
Tú y yo estamos
Ednut, mi compa
Don Jazzy, mi compa
Jowizazaa hace transferencias, tú también eres mi compa
Baddo es mi compa, mi compa, ah
Uno de verdad es suficiente
Así que llamo tu nombre y pregunto

¿Quién es tu compa? (Cheiii, Maker es mi compa)
Solo yo, te lo juro (Jaywillz es mi compa, es mi compa)
Mira cómo estamos como frijoles y arroz (Emkay y Jumkay de por vida)
Nunca te dejaré de lado (ella es mi)
Dedico mi tiempo (Sí, jefe ikuku eh)
A ti, compa (Soundgod de)
Aunque el camino sea difícil, no me importa (D7, D7 es mi compa)
Porque eres mi compa de por vida (Eres mi compa, mi compa)

Sí, me siento bien esta noche
Porque estoy aquí con mi compa
Tengo mucho en mente (mente)
Pero ahora estoy con mi compa (mi compa)
No tengo miedo, ellos me respaldan
¿Has visto mi formación?
Combinación agbalagbi
Observa la inspiración
Y cien por ciento de concentración
Cuando mis compas llegan (llegan)
La mala energía lejos (lejos)
Agradezco a Dios por mis verdaderos compas
Buenos amigos no son dinero

¿Quién es tu compa?
Solo yo, te lo juro
Mira cómo estamos como frijoles y arroz
Nunca te dejaré de lado (nunca me iré)
Dedico mi tiempo
A ti, compa
Aunque el camino sea difícil, no me importa
Porque eres mi compa de por vida

Escrita por: