395px

Qui est ton gars ?

Spyro

Who Is Your Guy?

Na only me, walahi
See as we dey like beans and rice
I will never leave your side (I will never ever go)
I dedicate my time
To you my guy
Even if the road rough, I no mind
‘Cause you be my gee for life

As I never see you online
E dey worry me and e dey give me concern, yeah
I been ringing all your cellular
Where you at?
Body no fit settle down, yeah
I'm hoping you’re okay, we gat to party tonight
Many gist dеy for mind, yeah
Me and you dey likе
Ednut, my guy
Don Jazzy, my guy
Jowizazaa do transfer, you sef be my guy
Baddo is my guy, my guy, ah
To the one, real one is enough
So I call your name and I'm asking

Who is your guy? (Cheiii, Maker is my guy)
Na only me, walahi (Jaywillz na my guy, na my guy)
See as we dey like beans and rice (Emkay and Jumkay for life)
I will never leave your side (she’s my)
I dedicate my time (Ye, chief ikuku eh)
To you my guy (Soundgod from)
Even if the road rough, I no mind (D7, d7 be my guy)
‘Cause you be my gee for life (You be my gee, be my gee)

Yeah I'm feeling good tonight
‘Cause I dey here with my guy
I get plenty for my mind (Mind)
But right now am with my guy (My guy)
I no dey fear, dem gat my back
Shey you don see my formation?
Agbalagbi combination
Sight the inspiration
And one hundred concentration
When my guy dem wole oh (Wole oh)
Bad energy far away oh (Far away oh)
I thank God for my real gees
Good friends no be money

Who is your guy?
Na only me walahi
See as we dey like beans and rice
I will never leave your side (I will never ever go)
I dedicate my time
To you my guy
Even if the road rough, I no mind
‘Cause you be my gee for life

Qui est ton gars ?

C'est que moi, walahi
Regarde comme on s'entend comme haricots et riz
Je ne te quitterai jamais (je ne partirai jamais)
Je consacre mon temps
À toi mon gars
Même si la route est difficile, ça m'est égal
Parce que tu es mon pote pour la vie

Comme je ne te vois jamais en ligne
Ça me tracasse et ça me préoccupe, ouais
J'ai essayé de t'appeler sur ton portable
T'es où ?
Mon corps n'arrive pas à se poser, ouais
J'espère que tu vas bien, on doit faire la fête ce soir
Plein de trucs en tête, ouais
Toi et moi on est comme
Ednut, mon gars
Don Jazzy, mon gars
Jowizazaa fait un virement, toi aussi t'es mon gars
Baddo est mon gars, mon gars, ah
Pour le vrai, un vrai suffit
Alors je crie ton nom et je demande

Qui est ton gars ? (Cheiii, Maker est mon gars)
C'est que moi, walahi (Jaywillz est mon gars, mon gars)
Regarde comme on s'entend comme haricots et riz (Emkay et Jumkay pour la vie)
Je ne te quitterai jamais (elle est ma)
Je consacre mon temps (Ye, chef ikuku eh)
À toi mon gars (Soundgod de)
Même si la route est difficile, ça m'est égal (D7, d7 est mon gars)
Parce que tu es mon pote pour la vie (Tu es mon pote, mon pote)

Ouais, je me sens bien ce soir
Parce que je suis ici avec mon gars
J'ai plein de choses en tête (Tête)
Mais en ce moment je suis avec mon gars (Mon gars)
Je n'ai pas peur, ils ont mon dos
T'as vu ma formation ?
Agbalagbi combinaison
Repère l'inspiration
Et une concentration à cent pour cent
Quand mes gars arrivent oh (Arrivent oh)
Mauvaise énergie loin oh (Loin oh)
Je remercie Dieu pour mes vrais potes
De bons amis, ce n'est pas de l'argent

Qui est ton gars ?
C'est que moi, walahi
Regarde comme on s'entend comme haricots et riz
Je ne te quitterai jamais (je ne partirai jamais)
Je consacre mon temps
À toi mon gars
Même si la route est difficile, ça m'est égal
Parce que tu es mon pote pour la vie

Escrita por: