Everything (Amen)
Everything you put your hand
(Go work)
Your name go open doors
(Amen)
You sef go be a boss
(Amen, amen, amen)
Everything you put your hand
(Go work)
Your name go open doors
(Amen)
You sef go be a boss
(Amen, amen, amen)
Every hustler get him day
(Day, day)
Wey the hustle go come dey pay
(Pay, pay)
Your own e no go tey
(Amen, amen, amen)
If you dey find work, do your own
(Oh, oh)
God sef go do Him own
(Oh, oh)
And flesh go cover bone
(Amen, amen, amen)
If you believe it, say Amen
(Amen)
If you believe it, say Amen
(Amen)
If you believe it, say Amen
(Amen, amen, amen)
Everything you put your hand
(Go work)
Your name go open doors
(Amen)
You sef go be a boss
(Amen, amen, amen)
Sister wey want marry since
(Since, since)
Aunty wey dey find pikin
(Kin, kin)
One day you go born twins
(Amen, amen, amen)
Tenant wey don lose him job
(Job, job)
Landlord come dey do like God
(God, God)
One day you go be landlord
(Amen, amen, amen)
Good news go locate you
(Amen)
Watch and see, e no go tey
(Amen)
If you believe it, say Amen
(Amen, amen, amen)
Everything you put your hand
(Go work)
Your name go open doors
(Amen)
You sef go be a boss
(Amen, amen, amen)
Long life go follow you
(Amen)
Strangers go favor you
(Amen)
Great men go honor you
(Amen, amen, amen)
One day you go sign the cheque
(Amen)
You sef go drive that Benz oh
(Amen)
This life go still make sense oh
(Amen, amen, amen)
Your children go make you proud
(Amen)
Bad people no go pull you down
(Amen)
One day you go run this town oh
(Amen, amen, amen)
You sef go spray me money
(Amen)
Baby go call you honey
(Amen)
You sef go host the party
(Amen, amen, amen)
Dangote go be your friend
(Amen)
Otedola go be your friend
(Amen)
Adenuga go be your guy
(Amen, amen, amen)
Elumelu go be your guy
(Amen)
Abdulsamad go be my guy
(Amen)
Rabiu go be my guy
(Amen, amen, amen)
Your life no go end in shame
(Amen)
Your business go bring you gain
(Amen)
If you believe it, say Amen
(Amen, amen, amen)
Alles (Amen)
Alles, was du anpackst
(Es wird klappen)
Dein Name wird Türen öffnen
(Amen)
Du wirst auch ein Boss sein
(Amen, amen, amen)
Alles, was du anpackst
(Es wird klappen)
Dein Name wird Türen öffnen
(Amen)
Du wirst auch ein Boss sein
(Amen, amen, amen)
Jeder Kämpfer hat seinen Tag
(Tag, Tag)
An dem die Mühe sich auszahlt
(Zahlt, zahlt)
Dein eigener wird nicht lange auf sich warten lassen
(Amen, amen, amen)
Wenn du Arbeit suchst, mach dein Ding
(Oh, oh)
Gott wird auch sein Werk tun
(Oh, oh)
Und Fleisch wird den Knochen bedecken
(Amen, amen, amen)
Wenn du daran glaubst, sag Amen
(Amen)
Wenn du daran glaubst, sag Amen
(Amen)
Wenn du daran glaubst, sag Amen
(Amen, amen, amen)
Alles, was du anpackst
(Es wird klappen)
Dein Name wird Türen öffnen
(Amen)
Du wirst auch ein Boss sein
(Amen, amen, amen)
Schwester, die schon lange heiraten will
(Schon lange, schon lange)
Tante, die ein Kind sucht
(Kind, Kind)
Eines Tages wirst du Zwillinge bekommen
(Amen, amen, amen)
Mieter, der seinen Job verloren hat
(Job, Job)
Vermieter, der sich wie Gott aufführt
(Gott, Gott)
Eines Tages wirst du Vermieter sein
(Amen, amen, amen)
Gute Nachrichten werden dich finden
(Amen)
Schau und sieh, es wird nicht lange dauern
(Amen)
Wenn du daran glaubst, sag Amen
(Amen, amen, amen)
Alles, was du anpackst
(Es wird klappen)
Dein Name wird Türen öffnen
(Amen)
Du wirst auch ein Boss sein
(Amen, amen, amen)
Ein langes Leben wird dir folgen
(Amen)
Fremde werden dir wohlgesonnen sein
(Amen)
Große Männer werden dich ehren
(Amen, amen, amen)
Eines Tages wirst du den Scheck unterschreiben
(Amen)
Du wirst auch diesen Benz fahren
(Amen)
Dieses Leben wird noch Sinn machen
(Amen, amen, amen)
Deine Kinder werden dich stolz machen
(Amen)
Schlechte Menschen werden dich nicht zu Fall bringen
(Amen)
Eines Tages wirst du diese Stadt regieren
(Amen, amen, amen)
Du wirst mir Geld zuschütten
(Amen)
Das Baby wird dich Liebling nennen
(Amen)
Du wirst die Party ausrichten
(Amen, amen, amen)
Dangote wird dein Freund sein
(Amen)
Otedola wird dein Freund sein
(Amen)
Adenuga wird dein Kumpel sein
(Amen, amen, amen)
Elumelu wird dein Kumpel sein
(Amen)
Abdulsamad wird mein Kumpel sein
(Amen)
Rabiu wird mein Kumpel sein
(Amen, amen, amen)
Dein Leben wird nicht in Schande enden
(Amen)
Dein Geschäft wird dir Gewinn bringen
(Amen)
Wenn du daran glaubst, sag Amen
(Amen, amen, amen)