Everything (Amen)
Everything you put your hand
(Go work)
Your name go open doors
(Amen)
You sef go be a boss
(Amen, amen, amen)
Everything you put your hand
(Go work)
Your name go open doors
(Amen)
You sef go be a boss
(Amen, amen, amen)
Every hustler get him day
(Day, day)
Wey the hustle go come dey pay
(Pay, pay)
Your own e no go tey
(Amen, amen, amen)
If you dey find work, do your own
(Oh, oh)
God sef go do Him own
(Oh, oh)
And flesh go cover bone
(Amen, amen, amen)
If you believe it, say Amen
(Amen)
If you believe it, say Amen
(Amen)
If you believe it, say Amen
(Amen, amen, amen)
Everything you put your hand
(Go work)
Your name go open doors
(Amen)
You sef go be a boss
(Amen, amen, amen)
Sister wey want marry since
(Since, since)
Aunty wey dey find pikin
(Kin, kin)
One day you go born twins
(Amen, amen, amen)
Tenant wey don lose him job
(Job, job)
Landlord come dey do like God
(God, God)
One day you go be landlord
(Amen, amen, amen)
Good news go locate you
(Amen)
Watch and see, e no go tey
(Amen)
If you believe it, say Amen
(Amen, amen, amen)
Everything you put your hand
(Go work)
Your name go open doors
(Amen)
You sef go be a boss
(Amen, amen, amen)
Long life go follow you
(Amen)
Strangers go favor you
(Amen)
Great men go honor you
(Amen, amen, amen)
One day you go sign the cheque
(Amen)
You sef go drive that Benz oh
(Amen)
This life go still make sense oh
(Amen, amen, amen)
Your children go make you proud
(Amen)
Bad people no go pull you down
(Amen)
One day you go run this town oh
(Amen, amen, amen)
You sef go spray me money
(Amen)
Baby go call you honey
(Amen)
You sef go host the party
(Amen, amen, amen)
Dangote go be your friend
(Amen)
Otedola go be your friend
(Amen)
Adenuga go be your guy
(Amen, amen, amen)
Elumelu go be your guy
(Amen)
Abdulsamad go be my guy
(Amen)
Rabiu go be my guy
(Amen, amen, amen)
Your life no go end in shame
(Amen)
Your business go bring you gain
(Amen)
If you believe it, say Amen
(Amen, amen, amen)
Tout (Amen)
Tout ce que tu touches
(Va marcher)
Ton nom ouvrira des portes
(Amen)
Toi aussi tu seras un boss
(Amen, amen, amen)
Tout ce que tu touches
(Va marcher)
Ton nom ouvrira des portes
(Amen)
Toi aussi tu seras un boss
(Amen, amen, amen)
Chaque bosseur a son jour
(Jour, jour)
Où le travail va commencer à payer
(Payer, payer)
Le tien n'attendra pas
(Amen, amen, amen)
Si tu cherches du boulot, fais le tien
(Oh, oh)
Dieu aussi fera le sien
(Oh, oh)
Et la chair couvrira les os
(Amen, amen, amen)
Si tu y crois, dis Amen
(Amen)
Si tu y crois, dis Amen
(Amen)
Si tu y crois, dis Amen
(Amen, amen, amen)
Tout ce que tu touches
(Va marcher)
Ton nom ouvrira des portes
(Amen)
Toi aussi tu seras un boss
(Amen, amen, amen)
Soeur qui veut se marier depuis
(Depuis, depuis)
Tante qui cherche un enfant
(Enfant, enfant)
Un jour tu mettras au monde des jumeaux
(Amen, amen, amen)
Locataire qui a perdu son job
(Job, job)
Le propriétaire fait comme Dieu
(Dieu, Dieu)
Un jour tu seras propriétaire
(Amen, amen, amen)
De bonnes nouvelles vont te trouver
(Amen)
Regarde et vois, ça n'attendra pas
(Amen)
Si tu y crois, dis Amen
(Amen, amen, amen)
Tout ce que tu touches
(Va marcher)
Ton nom ouvrira des portes
(Amen)
Toi aussi tu seras un boss
(Amen, amen, amen)
Une longue vie te suivra
(Amen)
Des étrangers te favoriseront
(Amen)
De grands hommes t'honoreront
(Amen, amen, amen)
Un jour tu signeras le chèque
(Amen)
Toi aussi tu conduiras cette Benz oh
(Amen)
Cette vie aura encore du sens oh
(Amen, amen, amen)
Tes enfants te rendront fier
(Amen)
Les mauvaises personnes ne te tireront pas vers le bas
(Amen)
Un jour tu régneras sur cette ville oh
(Amen, amen, amen)
Toi aussi tu me feras pleuvoir de l'argent
(Amen)
Bébé t'appellera chéri
(Amen)
Toi aussi tu organiseras la fête
(Amen, amen, amen)
Dangote sera ton ami
(Amen)
Otedola sera ton ami
(Amen)
Adenuga sera ton gars
(Amen, amen, amen)
Elumelu sera ton gars
(Amen)
Abdulsamad sera mon gars
(Amen)
Rabiu sera mon gars
(Amen, amen, amen)
Ta vie ne finira pas dans la honte
(Amen)
Ton business te rapportera des gains
(Amen)
Si tu y crois, dis Amen
(Amen, amen, amen)