395px

Energy (feat. Wande Coal & Mavo)

Tiwa Savage

Oh-oh, oh-oh
Baby, mobilise oh, give me body soco (opolopo)
Wahala dey, Kilolo dey (opolopo)
Baby, dey order, I go pay
You dey work me, baby, you dey work me, [?]

I no fit para (abeg)
Ọmọlọmọ kpa (abeg)
I no be carpenter (abeg)
Ọmọkọmọ kpa (abeg)
Hold me, now (abeg)
Early morning for singer (abeg)
Oga, make you no think am (abeg, abeg)

I no fit (abeg)
Ọmọlọmọ kpa (abeg)
I no be carpenter (abeg)
Ọmọkọmọ kpa (abeg)
Hold me, now (abeg)
Early morning for singer (abeg)
Oga, make you no think am (abeg, abeg)

Me, I no dey

Escrita por: Tiwatope Omolara Savage, Marvin Ukanigbe