Koroba
I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution
Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o?
We go blow am like trumpet e (okay)
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koro Kuru Koroba Koroba Koroba
Oya everybody carry something
He say, "Darling I'm watching you"
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad commando (hey)
You carry overload
Yawa dey, igboro
Sho wole, ko wole
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something
I no mean to bother you, at all
Monkey dey wan kill bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
I no mean to bother you, at all
Monkey dey wan kill bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do, ay
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something
I don't mean to, I don't mean to
I don't mean to, I don't mean to
Koroba
Ich bin nicht hier, um zu leiden
Wenn ich den Politikern folge
Wirst du es in der Zeitung lesen
Sie nennen es Prostitution
Wer mag keinen Spaß?
Wenn Geld in der Tasche ist
Ist das nicht das nationale Budget?
Wir blasen es wie ein Trompetenlaut (okay)
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, komm, nimm dein, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, komm, nimm dein, ja
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, komm, nimm dein, ja
Koro Kuru Koroba Koroba Koroba
Komm, jeder nimm etwas mit
Er sagt: "Schatz, ich beobachte dich"
Bei Kleinigkeiten wirst du zum Dummkopf
Du fängst an zu schreien "Dieb"
Das Geld, für das du nicht gearbeitet hast
Schlechter Kommandant (hey)
Du hast zu viel geladen
Es gibt Ärger, igboro
Komm rein, komm rein
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, komm, nimm dein, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, komm, nimm dein, ja
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, komm, nimm dein, ja
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, komm, jeder nimm dein etwas mit
Ich will dich nicht stören, überhaupt nicht
Der Affe will den Bambus fällen und essen
Kilamity sagt mir, du redest und handelst, Oga
Sag mir, was du tun kannst
Ich will dich nicht stören, überhaupt nicht
Der Affe will den Bambus fällen und essen
Kilamity sagt mir, du redest und handelst, Oga
Sag mir, was du tun kannst, ay
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, komm, nimm dein, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, komm, nimm dein, ja
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, komm, nimm dein, ja
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, komm, jeder nimm dein etwas mit
Ich will nicht, ich will nicht
Ich will nicht, ich will nicht
Escrita por: Tiwa Savage, Michael Ovie Hunter, Michael Segun Ajayi, Michael Ovie Ikaka