Koroba
I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution
Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o?
We go blow am like trumpet e (okay)
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koro Kuru Koroba Koroba Koroba
Oya everybody carry something
He say, "Darling I'm watching you"
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad commando (hey)
You carry overload
Yawa dey, igboro
Sho wole, ko wole
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something
I no mean to bother you, at all
Monkey dey wan kill bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
I no mean to bother you, at all
Monkey dey wan kill bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do, ay
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something
I don't mean to, I don't mean to
I don't mean to, I don't mean to
Koroba
No vine a esta vida para sufrir
Si sigo a los políticos
Lo escucharás en los periódicos
Lo llamarán prostitución
¿A quién no le gusta disfrutar?
Si hay dinero en el bolsillo
¿No es parte del presupuesto nacional?
Lo gastaremos como si fuera un trompeta (okay)
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oye lleva lo tuyo, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oye lleva lo tuyo, sí
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oye lleva lo tuyo, sí
Koro Kuru Koroba Koroba Koroba
Oye todos llevan algo
Dice, 'Cariño, te estoy vigilando'
Con poco te vuelves tonto
Luego empiezas a gritar ladrón
El dinero por el que no trabajaste
Comando malo (hey)
Llevas demasiado
Hay problemas, en la esquina
¿Vas a entrar, no vas a entrar?
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oye lleva lo tuyo, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oye lleva lo tuyo, sí
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oye lleva lo tuyo, sí
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oye todos llevan algo
No quiero molestarte, en absoluto
El mono quiere matar, el bambú quiere comer
La desgracia me dice que hablas y haces, jefe
Dime qué puedes hacer
No quiero molestarte, en absoluto
El mono quiere matar, el bambú quiere comer
La desgracia me dice que hablas y haces, jefe
Dime qué puedes hacer, ay
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oye lleva lo tuyo, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oye lleva lo tuyo, sí
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oye lleva lo tuyo, sí
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oye todos llevan algo
No quiero, no quiero
No quiero, no quiero