Koroba
I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution
Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o?
We go blow am like trumpet e (okay)
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koro Kuru Koroba Koroba Koroba
Oya everybody carry something
He say, "Darling I'm watching you"
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad commando (hey)
You carry overload
Yawa dey, igboro
Sho wole, ko wole
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something
I no mean to bother you, at all
Monkey dey wan kill bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
I no mean to bother you, at all
Monkey dey wan kill bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do, ay
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something
I don't mean to, I don't mean to
I don't mean to, I don't mean to
Koroba
Je suis pas venu dans cette vie pour souffrir
Si je suis les politiciens
Tu vas l'entendre dans les journaux
Ils vont appeler ça de la prostitution
Qui n'aime pas le plaisir ?
Si l'argent est dans la poche
C'est pas le budget national, hein ?
On va le faire péter comme une trompette (ok)
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, allez prends ton, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, allez prends ton, ouais
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, allez prends ton, ouais
Koro Kuru Koroba Koroba Koroba
Allez tout le monde, prenez quelque chose
Il dit, "Chérie, je te regarde"
Pour un rien tu deviens mugu
Tu commences à crier voleur
L'argent pour lequel tu n'as pas bossé
Mauvais commando (hey)
Tu es chargé à bloc
Ça chauffe, igboro
Entre, s'il te plaît
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, allez prends ton, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, allez prends ton, ouais
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, allez prends ton, ouais
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, allez tout le monde, prenez votre truc
Je ne veux pas te déranger, du tout
Le singe veut tuer le bambou en mangeant
Kilamity me dit que tu parles et agis, oga
Dis-moi ce que tu peux faire
Je ne veux pas te déranger, du tout
Le singe veut tuer le bambou en mangeant
Kilamity me dit que tu parles et agis, oga
Dis-moi ce que tu peux faire, ay
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, allez prends ton, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, allez prends ton, ouais
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, allez prends ton, ouais
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, allez tout le monde, prenez votre truc
Je ne veux pas, je ne veux pas
Je ne veux pas, je ne veux pas
Escrita por: Tiwa Savage, Michael Ovie Hunter, Michael Segun Ajayi, Michael Ovie Ikaka