Ma Lo (feat. Wizkid & Spellz)
Spellz on the beat
Tiwa Savage on this one e-ay
Wizkid e yo wamama
Make e yarn una the ting o
This kind ting I never see o
I pressure dey high got me down wo-woh
My girl low down to me o
Never ever leve me for crash o-wo-woh
Girl you dey make me shiver o
Girl if you leave I suffer o
With you I get no wahala o
I wan dey with you forever
Roboskehskeh roboskehskeh
If not be you then tell me who o
Dem go sempe dem go sempe
Nobody messing with my boo
Roboskehskeh roboskehskeh
If no be you then tell me who o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Nobody messing with my boo
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I never see oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love mean so much to me oh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I never see oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love mean so much to me oh
Not be what you do or what you say
My love is single nor be plural yeah
Brother no be mouth, but my bobo you be plural, yeah
Bonnie and Clyde
It's how I feel when I'm rolling with you
Number one ni Africa bad girl
And the Starboy you know how we do
Nwa baby, you scatter my heart, you
And you load my accounti, you
See I no go comot you
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh oh
Your love means so much to me o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
Your love means so much to me o-ooh
Roboskehskeh roboskehskeh
If nor be you then tell me who o
Dem go sempe dem go sempe
Nobody messing with my boo
Roboskehskeh roboskehskeh
If nor be you then tell me who o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Nobody messing with my boo
Oh, oh, oh oh
I never seen this kind of feeling
This love I believe in
Oh, oh, oh oh
Even when I dey try to leave him
Something 'bout this feeling
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen oh
Ma lo oh, Jor oh oh
Your love means so much to me oh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love means so much to me oh
Ma Lo (feat. Wizkid & Spellz)
Spellz en la pista
Tiwa Savage en esta, ey
Wizkid, yo wamama
Hazles saber el asunto
Este tipo de cosas nunca las he visto
La presión está alta, me tiene abatido, wo-woh
Mi chica me desanima
Nunca me dejes caer, wo-woh
Chica, me haces temblar
Chica, si te vas, sufro
Contigo no tengo problemas
Quiero estar contigo para siempre
Roboskehskeh, roboskehskeh
Si no eres tú, entonces dime quién
Ellos intentarán, ellos intentarán
Nadie se mete con mi amor
Roboskehskeh, roboskehskeh
Si no eres tú, entonces dime quién
Roboskehskeh, robo-sí-skeh
Nadie se mete con mi amor
Ma lo, oh, Jor, oh
Me das un amor como nunca he visto
Ma lo, oh, Jor, oh
Tu amor significa mucho para mí
Ma lo, oh, Jor, oh
Me das un amor como nunca he visto
Ma lo, oh, Jor, oh
Tu amor significa mucho para mí
No es lo que haces o lo que dices
Mi amor es único, no es plural, yeah
Hermano, no es de boca, pero mi chico, eres plural, yeah
Bonnie y Clyde
Es como me siento cuando estoy contigo
La número uno en África, chica mala
Y el Starboy, sabes cómo lo hacemos
Nwa baby, desordenas mi corazón
Y llenas mi cuenta, tú
Ves que no te dejaré
Ma lo, oh, Jor, oh
Me das un amor como nunca he visto
Ma lo, oh, Jor, oh
Tu amor significa mucho para mí
Ma lo, oh, Jor, oh
Me das un amor como nunca he visto
Ma lo, oh, Jor, oh
Tu amor significa mucho para mí
Roboskehskeh, roboskehskeh
Si no eres tú, entonces dime quién
Ellos intentarán, ellos intentarán
Nadie se mete con mi amor
Roboskehskeh, roboskehskeh
Si no eres tú, entonces dime quién
Roboskehskeh, robo-sí-skeh
Nadie se mete con mi amor
Oh, oh, oh, oh
Nunca he sentido este tipo de sentimiento
Este amor en el que creo
Oh, oh, oh, oh
Incluso cuando intento dejarlo
Hay algo en este sentimiento
Ma lo, oh, Jor, oh
Me das un amor como nunca he visto
Ma lo, oh, Jor, oh
Tu amor significa mucho para mí
Ma lo, oh, Jor, oh
Me das un amor como nunca he visto
Ma lo, oh, Jor, oh
Tu amor significa mucho para mí