395px

Ma Lo (feat. Wizkid & Spellz)

Tiwa Savage

Ma Lo (feat. Wizkid & Spellz)

Spellz on the beat
Tiwa Savage on this one e-ay
Wizkid e yo wamama
Make e yarn una the ting o
This kind ting I never see o
I pressure dey high got me down wo-woh
My girl low down to me o
Never ever leve me for crash o-wo-woh
Girl you dey make me shiver o
Girl if you leave I suffer o
With you I get no wahala o
I wan dey with you forever
Roboskehskeh roboskehskeh
If not be you then tell me who o
Dem go sempe dem go sempe
Nobody messing with my boo
Roboskehskeh roboskehskeh
If no be you then tell me who o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Nobody messing with my boo
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I never see oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love mean so much to me oh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I never see oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love mean so much to me oh
Not be what you do or what you say
My love is single nor be plural yeah
Brother no be mouth, but my bobo you be plural, yeah
Bonnie and Clyde
It's how I feel when I'm rolling with you
Number one ni Africa bad girl
And the Starboy you know how we do
Nwa baby, you scatter my heart, you
And you load my accounti, you
See I no go comot you
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh oh
Your love means so much to me o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
Your love means so much to me o-ooh
Roboskehskeh roboskehskeh
If nor be you then tell me who o
Dem go sempe dem go sempe
Nobody messing with my boo
Roboskehskeh roboskehskeh
If nor be you then tell me who o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Nobody messing with my boo
Oh, oh, oh oh
I never seen this kind of feeling
This love I believe in
Oh, oh, oh oh
Even when I dey try to leave him
Something 'bout this feeling
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen oh
Ma lo oh, Jor oh oh
Your love means so much to me oh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love means so much to me oh

Ma Lo (feat. Wizkid & Spellz)

Spellz sur le beat
Tiwa Savage sur celui-là e-ay
Wizkid e yo wamama
Fais-le leur dire o
Ce genre de truc je n'ai jamais vu o
La pression est haute, ça me fait tomber wo-woh
Ma fille se penche vers moi o
Ne me laisse jamais tomber pour un crash o-wo-woh
Fille, tu me fais frissonner o
Fille, si tu pars, je souffre o
Avec toi, je n'ai pas de souci o
Je veux être avec toi pour toujours
Roboskehskeh roboskehskeh
Si ce n'est pas toi, alors dis-moi qui o
Ils vont sempe, ils vont sempe
Personne ne touche à ma chérie
Roboskehskeh roboskehskeh
Si ce n'est pas toi, alors dis-moi qui o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Personne ne touche à ma chérie
Ma lo oh, Jor oh
Tu me donnes un amour que je n'ai jamais vu oh
Ma lo oh, Jor oh
Ton amour compte tellement pour moi oh
Ma lo oh, Jor oh
Tu me donnes un amour que je n'ai jamais vu oh
Ma lo oh, Jor oh
Ton amour compte tellement pour moi oh
Ce n'est pas ce que tu fais ou ce que tu dis
Mon amour est singulier, pas pluriel ouais
Frère, ce n'est pas des paroles, mais mon gars, tu es pluriel, ouais
Bonnie et Clyde
C'est comme ça que je me sens quand je roule avec toi
Numéro un en Afrique, mauvaise fille
Et le Starboy, tu sais comment on fait
Nwa bébé, tu déchires mon cœur, toi
Et tu charges mon compte, toi
Regarde, je ne vais pas te quitter
Ma lo oh, Jor oh
Tu me donnes un amour que je n'ai jamais vu o-ooh
Ma lo oh, Jor oh oh
Ton amour compte tellement pour moi o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
Tu me donnes un amour que je n'ai jamais vu o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
Ton amour compte tellement pour moi o-ooh
Roboskehskeh roboskehskeh
Si ce n'est pas toi, alors dis-moi qui o
Ils vont sempe, ils vont sempe
Personne ne touche à ma chérie
Roboskehskeh roboskehskeh
Si ce n'est pas toi, alors dis-moi qui o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Personne ne touche à ma chérie
Oh, oh, oh oh
Je n'ai jamais ressenti ce genre de sentiment
Cet amour, j'y crois
Oh, oh, oh oh
Même quand j'essaie de le quitter
Il y a quelque chose dans ce sentiment
Ma lo oh, Jor oh
Tu me donnes un amour que je n'ai jamais vu oh
Ma lo oh, Jor oh oh
Ton amour compte tellement pour moi oh
Ma lo oh, Jor oh
Tu me donnes un amour que je n'ai jamais vu oh
Ma lo oh, Jor oh
Ton amour compte tellement pour moi oh

Escrita por: