Ma Lo (feat. Wizkid & Spellz)
Spellz on the beat
Tiwa Savage on this one e-ay
Wizkid e yo wamama
Make e yarn una the ting o
This kind ting I never see o
I pressure dey high got me down wo-woh
My girl low down to me o
Never ever leve me for crash o-wo-woh
Girl you dey make me shiver o
Girl if you leave I suffer o
With you I get no wahala o
I wan dey with you forever
Roboskehskeh roboskehskeh
If not be you then tell me who o
Dem go sempe dem go sempe
Nobody messing with my boo
Roboskehskeh roboskehskeh
If no be you then tell me who o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Nobody messing with my boo
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I never see oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love mean so much to me oh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I never see oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love mean so much to me oh
Not be what you do or what you say
My love is single nor be plural yeah
Brother no be mouth, but my bobo you be plural, yeah
Bonnie and Clyde
It's how I feel when I'm rolling with you
Number one ni Africa bad girl
And the Starboy you know how we do
Nwa baby, you scatter my heart, you
And you load my accounti, you
See I no go comot you
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh oh
Your love means so much to me o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
Your love means so much to me o-ooh
Roboskehskeh roboskehskeh
If nor be you then tell me who o
Dem go sempe dem go sempe
Nobody messing with my boo
Roboskehskeh roboskehskeh
If nor be you then tell me who o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Nobody messing with my boo
Oh, oh, oh oh
I never seen this kind of feeling
This love I believe in
Oh, oh, oh oh
Even when I dey try to leave him
Something 'bout this feeling
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen oh
Ma lo oh, Jor oh oh
Your love means so much to me oh
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I've never seen oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love means so much to me oh
Ma Lo (feat. Wizkid & Spellz)
Spellz op de beat
Tiwa Savage op deze, e-ay
Wizkid, je bent mijn mama
Laat me jullie de dingen vertellen, o
Dit soort dingen heb ik nog nooit gezien, o
De druk is hoog, ik voel me down, wo-woh
Mijn meisje komt naar me toe, o
Verlaat me nooit voor een crash, o-wo-woh
Meisje, je laat me rillen, o
Als je weggaat, lijd ik, o
Met jou heb ik geen problemen, o
Ik wil voor altijd bij jou zijn
Roboskehskeh roboskehskeh
Als jij het niet bent, vertel me dan wie, o
Ze gaan sempe, ze gaan sempe
Niemand komt in de buurt van mijn schat
Roboskehskeh roboskehskeh
Als jij het niet bent, vertel me dan wie, o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Niemand komt in de buurt van mijn schat
Ma lo oh, Jor oh
Je geeft me liefde die ik nog nooit heb gezien, oh
Ma lo oh, Jor oh
Jouw liefde betekent zoveel voor me, oh
Ma lo oh, Jor oh
Je geeft me liefde die ik nog nooit heb gezien, oh
Ma lo oh, Jor oh
Jouw liefde betekent zoveel voor me, oh
Het gaat niet om wat je doet of wat je zegt
Mijn liefde is enkelvoud, geen meervoud, ja
Broer, het is geen praatjes, maar mijn bobo, jij bent meervoud, ja
Bonnie en Clyde
Zo voel ik me als ik met jou ben
Nummer één in Afrika, slechte meid
En de Starboy, je weet hoe we het doen
Nwa baby, je verwoest mijn hart, jij
En je vult mijn rekening, jij
Kijk, ik laat je niet gaan
Ma lo oh, Jor oh
Je geeft me liefde die ik nog nooit heb gezien, o-ooh
Ma lo oh, Jor oh oh
Jouw liefde betekent zoveel voor me, o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
Je geeft me liefde die ik nog nooit heb gezien, o-ooh
Ma lo oh, Jor oh
Jouw liefde betekent zoveel voor me, o-ooh
Roboskehskeh roboskehskeh
Als jij het niet bent, vertel me dan wie, o
Ze gaan sempe, ze gaan sempe
Niemand komt in de buurt van mijn schat
Roboskehskeh roboskehskeh
Als jij het niet bent, vertel me dan wie, o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Niemand komt in de buurt van mijn schat
Oh, oh, oh oh
Ik heb dit soort gevoel nog nooit gezien
Deze liefde geloof ik in
Oh, oh, oh oh
Zelfs als ik probeer hem te verlaten
Is er iets aan dit gevoel
Ma lo oh, Jor oh
Je geeft me liefde die ik nog nooit heb gezien, oh
Ma lo oh, Jor oh oh
Jouw liefde betekent zoveel voor me, oh
Ma lo oh, Jor oh
Je geeft me liefde die ik nog nooit heb gezien, oh
Ma lo oh, Jor oh
Jouw liefde betekent zoveel voor me, oh