Breakfast (feat. Phyno)
Endeetone D'Beat Lord
You say pack and go (park and go)
Say me I'm not enough (I'm not enough)
Say you no really send me
You only want to shag me
Tomorrow you find me come
Carry your drama come
Sị mụ gbahara love o
Small thing you go find fault oh (find fault oh)
No no no no
I no fit do again
Better better better
Make I see you later later
No no no no
I no fit do again
Better better better
Make I see you later
Ima kwa na ife di n'love (ife di n'love)
Odi kwa tough oh (odi kwa tough oh)
Breakfast no be your mate
Everybody must chop oh (everybody must chop)
Ife di n'love (ife di n'love)
Odi kwa tough oh (odi kwa tough)
Even if you too strong (even if you too tough
Everybody must chop o
Na person wey dey chyke (woo)
Dey form pass
Enwem plans
Plans to love you
No be believe say
For this life I go hurt you
I kpo na Face Time
Juom say I trust you
Say the distance
Feel say I don lost you (woo)
For instance, muna gi
Ji the whole city
Rapu ndi mmadu
And we go solve am hopefully
Faa na akozi na anyi akusago woefully
Faa na agbaa anyi query
Na akuko anyi bu old story
Lee nu (lenu)
Akubem onwem since you left me (cha cha)
Imakwa na ibi n'isi m rent free (why not)
Maka mdalu onwunwa wey dey tempt me
Ile m anya si na men are scum
I hangia call, kpoo gi 20 minutes
Kam try a luck, ijee kpota defence
Ka i parkia bus
Leegodi anya n'azu before
I lookuo door
Ima kwa na ife di n'love (ife di n'love)
Odi kwa tough oh (odi kwa tough oh)
Breakfast no be your mate
Everybody must chop oh (everybody must chop)
Ife di n'love (ife di n'love)
Odi kwa tough oh (odi kwa tough)
Even if you too strong (even if you too tough
Everybody must chop o
Na person wey dem chyke dey form pass
Onyeemelu ịfụ na ọbụzi badass
You cover bad mind with filter
With fake love and the cheap lies
It's alright cos I'm alright
Everything mege but it's alright
Make everything dey for the past
Even if e nọ fine I dey fine, I dey fine (it is alright)
No no no no
I no fit do again
Better better better
Make I see you later later
No no no no
I no fit do again
Better better better
Make I see you later
Ima kwa na ife di n'love (ife di n'love)
Odi kwa though oh (odi kwa tough)
Breakfast no be your mate
Everybody must chop oh (everybody must chop)
Ife di n'love (ife di n'love)
Odi kwa tough oh (odi kwa tough)
Even if you too strong (even if you too strong)
Everybody must chop
Ima kwa na ife di n'love
Ife di n'love oh oh oh
Swaps
Ima kwa na ife di n'love oh (swaps)
Odi kwa tough o
Desayuno (feat. Phyno)
Endeetone D'Beat Lord
Dices empaca y vete (estaciona y vete)
Dices que no soy suficiente (no soy suficiente)
Dices que realmente no me importas
Solo quieres acostarte conmigo
Mañana me encuentras
Traes tu drama
Dices que te amo
Cualquier cosa encontrarás defectos (encontrarás defectos)
No no no no
Ya no puedo hacerlo de nuevo
Mejor mejor mejor
Nos vemos más tarde más tarde
No no no no
Ya no puedo hacerlo de nuevo
Mejor mejor mejor
Nos vemos más tarde
Es difícil cuando se trata de amor (cuando se trata de amor)
Es difícil (es difícil)
El desayuno no es tu compañero
Todos deben comer (todos deben comer)
Cuando se trata de amor (cuando se trata de amor)
Es difícil (es difícil)
Incluso si eres muy fuerte (incluso si eres muy duro)
Todos deben comer
La persona que coquetea
Finge más
Tiene planes
Planes para amarte
No creas
En esta vida te lastimaré
Hablo por Face Time
Creo que confío en ti
La distancia
Siento que te he perdido (woo)
Por ejemplo, muna gi
Recorre toda la ciudad
Deja a la gente
Y lo resolveremos con suerte
Faa na akozi na anyi akusago woefully
Faa na agbaa anyi query
Na akuko anyi bu old story
Lee nu (lenu)
Akubem onwem desde que me dejaste (cha cha)
Creo que estoy viviendo gratis
Porque la tentación que me tienta
Miro a los ojos y veo que los hombres son basura
Te llamo, te cuelgo en 20 minutos
Intento suerte, defensa fallida
Como si estacionara un autobús
Miro a los ojos antes
Miro la puerta
Es difícil cuando se trata de amor (cuando se trata de amor)
Es difícil (es difícil)
El desayuno no es tu compañero
Todos deben comer (todos deben comer)
Cuando se trata de amor (cuando se trata de amor)
Es difícil (es difícil)
Incluso si eres muy fuerte (incluso si eres muy duro)
Todos deben comer
La persona que coquetea finge más
Onyeemelu ịfụ na ọbụzi badass
Cubres la mala intención con filtro
Con amor falso y mentiras baratas
Está bien porque estoy bien
Todo está bien, pero está bien
Que todo quede en el pasado
Incluso si no está bien, estoy bien, estoy bien (está bien)
No no no no
Ya no puedo hacerlo de nuevo
Mejor mejor mejor
Nos vemos más tarde más tarde
No no no no
Ya no puedo hacerlo de nuevo
Mejor mejor mejor
Nos vemos más tarde
Es difícil cuando se trata de amor (cuando se trata de amor)
Es difícil (es difícil)
El desayuno no es tu compañero
Todos deben comer (todos deben comer)
Cuando se trata de amor (cuando se trata de amor)
Es difícil (es difícil)
Incluso si eres muy fuerte (incluso si eres muy fuerte)
Todos deben comer
Es difícil cuando se trata de amor
Cuando se trata de amor oh oh oh
Swaps
Es difícil cuando se trata de amor (swaps)
Es difícil (es difícil)
Escrita por: as Phyno / Chibuzor Nelson Azubuike t