Apollo
Another world (yeah yeah yeah yeah)
P
I no go dey oh
I no go dey one side con dey wait
Apollo dey oh
I no fit con dey look uche face
Omo wobe oh
Ebelebe go fit to win your case
So I no go dey oh
I no go dey one side con dey wait
I follow dey oh
I follow dey when money dey rain
So no go dey oh
So no go dey where ibadi dey waste
Omo wobe oh
Ebelebe go fit to win your case
So I no go dey oh
I no go dey one side con dey wait
Apollo dey oh
Apollo dey oh
Apollo dey ehh
Apollo dey oh
Mummy pull over
No go run over me my girl
Beggie slow down
Know na bulldozer for your back
Draw me closer
Draw me closer
Make I tap
Beggie slow down
No go run over me my girl
I no go dey oh
I no go dey one side con dey wait
Apollo dey oh
I no fit con dey look uche face
Omo wobe oh
Ebelebe go fit to win your case
So I no go dey oh
I no go dey once I con dey
Eh con dey wait for your body oh
My salvation
Reverend father say e dey for your body oh
If I go kpai my resurrection
Sef go dey for your body oh
It's a miracle working body oh
Everything dey for your body oh
Na na na (hmm)
Na na na
No go put me for cemetery oh
Na na na
Kele sey owo wa necessary oh
Na na na
Baby
Na na na
Eh
Na na na
Eh
Apollo dey oh
I no go dey
Yeah yeah
I no fit come
Ebelebe go fit to win your case oh
Hmm
I follow dey oh
I follow dey when money dey rain
So no go dey oh
So no go dey where ibadi dey waste
Omo wobe oh
Ebelebe go fit to win your case
So I no go dey oh
I no go dey one side con dey wait
Apollo
Un autre monde (ouais ouais ouais ouais)
P
Je ne vais pas rester oh
Je ne vais pas rester à attendre
Apollo est là oh
Je ne peux pas juste regarder le visage d'Uche
Gamin, oh
Ebelebe peut gagner ton affaire
Donc je ne vais pas rester oh
Je ne vais pas rester à attendre
Je suis là oh
Je suis là quand l'argent tombe
Alors ne reste pas oh
Alors ne reste pas là où ça traîne
Gamin, oh
Ebelebe peut gagner ton affaire
Donc je ne vais pas rester oh
Je ne vais pas rester à attendre
Apollo est là oh
Apollo est là oh
Apollo est ehh
Apollo est là oh
Maman, arrête-toi
Ne me roule pas dessus, ma fille
Ralentis un peu
Sache que c'est un bulldozer derrière toi
Rapproche-moi
Rapproche-moi
Laisse-moi toucher
Ralentis un peu
Ne me roule pas dessus, ma fille
Je ne vais pas rester oh
Je ne vais pas rester à attendre
Apollo est là oh
Je ne peux pas juste regarder le visage d'Uche
Gamin, oh
Ebelebe peut gagner ton affaire
Donc je ne vais pas rester oh
Je ne vais pas rester une fois que je suis là
Eh, je vais attendre pour ton corps oh
Ma salvation
Le père révérend dit que c'est dans ton corps oh
Si je meurs, ma résurrection
Sera dans ton corps oh
C'est un corps qui fait des miracles oh
Tout est dans ton corps oh
Na na na (hmm)
Na na na
Ne me mets pas au cimetière oh
Na na na
Kele dit que l'argent est nécessaire oh
Na na na
Bébé
Na na na
Eh
Na na na
Eh
Apollo est là oh
Je ne vais pas rester
Ouais ouais
Je ne peux pas venir
Ebelebe peut gagner ton affaire oh
Hmm
Je suis là oh
Je suis là quand l'argent tombe
Alors ne reste pas oh
Alors ne reste pas là où ça traîne
Gamin, oh
Ebelebe peut gagner ton affaire
Donc je ne vais pas rester oh
Je ne vais pas rester à attendre