Soweto
Ooh (mad)
Call all your brokoto, no go dey slogodo, oh
Body dey draw me like ogbono, oh
Body dey rise my tonono, oh
I say call all your brokoto, no go dey slogodo, oh
Girlie, dey burst my bololo, oh
Girl, make I salute your commodore, oh
Girl, if you balanciego, I give you paper
Oh, no go do me Diego, my Maradona
Girl, if I lap your soweto, na Maphorisa
Girlie, your back e be tornado, and I go follow your craze go
Craze go
Tunde don dey craze, oh
Eh, for your waist, oh
And I go pay for your lace, oh
I go dey for your ways, oh
Tunde don dey craze, oh
Eh, for your waist, oh
I go pay for your lace, oh
Girl, if you balanciego, I give you paper
Oh, no go do me Diego, my Maradona
Girl, if I lap your soweto, na Maphorisa
Girlie your back e be tornado, and I go follow your craze go
Craze go
Soweto
Ooh (gek)
Roep al je vrienden, ga niet zeuren, oh
Je lichaam trekt me aan als ogbono, oh
Je lichaam laat mijn hart sneller kloppen, oh
Ik zeg, roep al je vrienden, ga niet zeuren, oh
Meisje, je laat me helemaal gek worden, oh
Meisje, laat me je groeten als een admiraal, oh
Meisje, als je in balans bent, geef ik je geld
Oh, doe me geen Diego aan, mijn Maradona
Meisje, als ik je Soweto aanraak, is het Maphorisa
Meisje, je achterwerk is een tornado, en ik volg je gekte
Gekte
Tunde is al gek, oh
Eh, voor je taille, oh
En ik betaal voor je lingerie, oh
Ik ben er voor jou, oh
Tunde is al gek, oh
Eh, voor je taille, oh
Ik betaal voor je lingerie, oh
Meisje, als je in balans bent, geef ik je geld
Oh, doe me geen Diego aan, mijn Maradona
Meisje, als ik je Soweto aanraak, is het Maphorisa
Meisje, je achterwerk is een tornado, en ik volg je gekte
Gekte
Escrita por: Victor Antony, Michael Chigozie Alagwu, Stephanie Okocha