Stubborn (feat. Asake)
Kitzo
Ye ye ye oh
Another world
Ye ye ye ye e eh
Yeah
Solo
Solo, solo, solo
You know i've been riding solo
Way before my 'tori get promo
Now them dey call me idolo
Idolo idolo idolo
Make nobody call me idolo again
No idolo wey fit perfect
When I dey wear my dunlop
When I dey wear my dunlop
When I no getti kọbọ
See aboniki full my cupboard
Wọn ni: so many things you dunno, so many things you dunno (dunno)
Me I don dey fight since when I never tall reach aunty olisa bumbum (bumbum)
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn (and I stubborn gan ni)
Stubborn
Me I no fit be your idolo (stubborn)
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word oh
I stubborn
Me I no fit be your idolo (ọmọ mo stubborn gan)
I stubborn (mo stubborn gan)
Stubborn
Ey
Dunno
Make I carry dem go where dem no know
Make I give dem the steps like poco
Originality no be bobo, hmmm
Ọmọ iya mi owo ni koko (owo ni koko)
I dey fight all the wars on a low low (low low)
Gbe kolos
Emi nikan on a solo (solo)
E be like say ye, I don kolo
Jago say na lie, uhn uhn
Say na igbo (stubborn)
Hmm hmm
Ọlọun (ọlọun)
Ẹlẹda mi majẹ n sh'ọlọun (sh'ọlọun)
Bukata mi oti pọ gan o
For my family I be stubborn (for my family I be stubborn)
I be stubborn
Ọmọ ọgbọn (stubborn)
Enter their body like two guns
Kakakaka
Wọn ni ku tan
Ye ye ye ye ye
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn (and I stubborn)
Stubborn
Me I no fit be your idolo (stubborn)
Ey ey, stubborn (oh I stubborn)
Me I no dey hear word oh
I stubborn (stubborn)
Me I no fit be your idolo
I stubborn (stubborn)
Yeah
Bomb o
That money is a bomb o
Normally shey ajebo sef na hustler
Get to the money pronto
Make dey call me dike like tonto
From igbo elerin to igando
I've never been missing in action
They start to dey call me uche jumbo
When I dey wear my dunlop
When I dey wear my dunlop
When I no geti kọbọ
When aboniki full my cupboard
Wọn ni: so many things you dunno, so many things you dunno
Me I don dey fight since when I never tall reach aunty olisa bumbum
Yeah
Stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn
Stubborn
Me I no fit be your idolo (stubborn)
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word oh
I stubborn
Me I no fit be your idolo
I stubborn
Stubborn
Ey
Sturkopf (feat. Asake)
Kitzo
Ja ja ja oh
Eine andere Welt
Ja ja ja ja e eh
Ja
Solo
Solo, solo, solo
Du weißt, ich bin solo unterwegs
Schon lange bevor meine Geschichte bekannt wurde
Jetzt nennen sie mich Idolo
Idolo, idolo, idolo
Lass niemanden mich wieder Idolo nennen
Kein Idolo, das perfekt ist
Wenn ich meine Dunlops trage
Wenn ich meine Dunlops trage
Wenn ich kein Geld habe
Sieh, Aboniki füllt meinen Schrank
Sie sagen: so viele Dinge, die du nicht weißt, so viele Dinge, die du nicht weißt (nicht weißt)
Ich kämpfe schon, seit ich nicht groß genug für Tante Olisa Bumbum bin (Bumbum)
Ey ey, stur
Ich höre nicht auf Worte o
Ich bin stur (und ich bin echt stur)
Stur
Ich kann nicht dein Idolo sein (stur)
Ey ey, stur
Ich höre nicht auf Worte oh
Ich bin stur
Ich kann nicht dein Idolo sein (ich bin echt stur)
Ich bin stur (ich bin echt stur)
Stur
Ey
Nicht wissen
Lass mich sie dorthin bringen, wo sie nichts wissen
Lass mich ihnen die Schritte wie Poco zeigen
Originalität ist kein Spaß, hmmm
Mein Geld ist das Wichtigste (das Wichtigste)
Ich kämpfe alle Kriege im Verborgenen (im Verborgenen)
Gbe kolos
Ich bin ganz allein, solo (solo)
Es scheint, als ob ich verrückt geworden bin
Jago sagt, das ist eine Lüge, uhn uhn
Sag, das ist Igbo (stur)
Hmm hmm
Gott (Gott)
Mein Schöpfer, lass mich nicht in Schwierigkeiten geraten (in Schwierigkeiten)
Mein Budget ist echt knapp
Für meine Familie bin ich stur (für meine Familie bin ich stur)
Ich bin stur
Ein kluger Kopf (stur)
Komm in ihren Körper wie zwei Waffen
Kakakaka
Sie sagen, es ist vorbei
Ja ja ja ja ja
Ey ey, stur
Ich höre nicht auf Worte o
Ich bin stur (und ich bin stur)
Stur
Ich kann nicht dein Idolo sein (stur)
Ey ey, stur (oh ich bin stur)
Ich höre nicht auf Worte oh
Ich bin stur (stur)
Ich kann nicht dein Idolo sein
Ich bin stur (stur)
Ja
Bomb o
Dieses Geld ist eine Bombe o
Normalerweise ist Ajebo auch ein Kämpfer
Komm schnell an das Geld
Lass sie mich Dike wie Tonto nennen
Von Igbo Elerin nach Igando
Ich war nie abwesend
Sie fangen an, mich Uche Jumbo zu nennen
Wenn ich meine Dunlops trage
Wenn ich meine Dunlops trage
Wenn ich kein Geld habe
Wenn Aboniki meinen Schrank füllt
Sie sagen: so viele Dinge, die du nicht weißt, so viele Dinge, die du nicht weißt
Ich kämpfe schon, seit ich nicht groß genug für Tante Olisa Bumbum bin
Ja
Stur
Ich höre nicht auf Worte o
Ich bin stur
Stur
Ich kann nicht dein Idolo sein (stur)
Ey ey, stur
Ich höre nicht auf Worte oh
Ich bin stur
Ich kann nicht dein Idolo sein
Ich bin stur
Stur
Ey