Stubborn (feat. Asake)
Kitzo
Ye ye ye oh
Another world
Ye ye ye ye e eh
Yeah
Solo
Solo, solo, solo
You know i've been riding solo
Way before my 'tori get promo
Now them dey call me idolo
Idolo idolo idolo
Make nobody call me idolo again
No idolo wey fit perfect
When I dey wear my dunlop
When I dey wear my dunlop
When I no getti kọbọ
See aboniki full my cupboard
Wọn ni: so many things you dunno, so many things you dunno (dunno)
Me I don dey fight since when I never tall reach aunty olisa bumbum (bumbum)
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn (and I stubborn gan ni)
Stubborn
Me I no fit be your idolo (stubborn)
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word oh
I stubborn
Me I no fit be your idolo (ọmọ mo stubborn gan)
I stubborn (mo stubborn gan)
Stubborn
Ey
Dunno
Make I carry dem go where dem no know
Make I give dem the steps like poco
Originality no be bobo, hmmm
Ọmọ iya mi owo ni koko (owo ni koko)
I dey fight all the wars on a low low (low low)
Gbe kolos
Emi nikan on a solo (solo)
E be like say ye, I don kolo
Jago say na lie, uhn uhn
Say na igbo (stubborn)
Hmm hmm
Ọlọun (ọlọun)
Ẹlẹda mi majẹ n sh'ọlọun (sh'ọlọun)
Bukata mi oti pọ gan o
For my family I be stubborn (for my family I be stubborn)
I be stubborn
Ọmọ ọgbọn (stubborn)
Enter their body like two guns
Kakakaka
Wọn ni ku tan
Ye ye ye ye ye
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn (and I stubborn)
Stubborn
Me I no fit be your idolo (stubborn)
Ey ey, stubborn (oh I stubborn)
Me I no dey hear word oh
I stubborn (stubborn)
Me I no fit be your idolo
I stubborn (stubborn)
Yeah
Bomb o
That money is a bomb o
Normally shey ajebo sef na hustler
Get to the money pronto
Make dey call me dike like tonto
From igbo elerin to igando
I've never been missing in action
They start to dey call me uche jumbo
When I dey wear my dunlop
When I dey wear my dunlop
When I no geti kọbọ
When aboniki full my cupboard
Wọn ni: so many things you dunno, so many things you dunno
Me I don dey fight since when I never tall reach aunty olisa bumbum
Yeah
Stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn
Stubborn
Me I no fit be your idolo (stubborn)
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word oh
I stubborn
Me I no fit be your idolo
I stubborn
Stubborn
Ey
Terco (feat. Asake)
Kitzo
Sí sí sí oh
Otro mundo
Sí sí sí sí e eh
Sí
Solo
Solo, solo, solo
Sabes que he estado solo
Desde antes de que mi historia tuviera promoción
Ahora me llaman ídolo
Ídolo ídolo ídolo
Que nadie me llame ídolo otra vez
No hay ídolo que sea perfecto
Cuando llevo mis dunlop
Cuando llevo mis dunlop
Cuando no tengo ni un peso
Mira, el aboniki llena mi alacena
Dicen: tantas cosas que no sabes, tantas cosas que no sabes (no sabes)
Yo he estado peleando desde que no alcanzaba a la tía Olisa bumbum (bumbum)
Ey ey, terco
Yo no escucho palabras o
Soy terco (y soy terco de verdad)
Terco
No puedo ser tu ídolo (terco)
Ey ey, terco
Yo no escucho palabras oh
Soy terco
No puedo ser tu ídolo (yo soy terco de verdad)
Soy terco (soy terco de verdad)
Terco
Ey
No sé
Déjame llevarlos a donde no saben
Déjame darles los pasos como poco
La originalidad no es bobo, hmmm
Hijo de mi madre, el dinero es lo que importa (el dinero es lo que importa)
Estoy peleando todas las guerras en silencio (en silencio)
Gbe kolos
Yo solo en modo solitario (solitario)
Parece que sí, me volví loco
Jago dice que es mentira, uhn uhn
Dice que es igbo (terco)
Hmm hmm
Dios (Dios)
Creador mío, no me dejes en la calle (en la calle)
Mi necesidad ha crecido mucho
Por mi familia soy terco (por mi familia soy terco)
Soy terco
Hijo inteligente (terco)
Entran en su cuerpo como dos pistolas
Kakakaka
Dicen que se acabó
Sí sí sí sí sí
Ey ey, terco
Yo no escucho palabras o
Soy terco (y soy terco)
Terco
No puedo ser tu ídolo (terco)
Ey ey, terco (oh, soy terco)
Yo no escucho palabras oh
Soy terco (terco)
No puedo ser tu ídolo
Soy terco (terco)
Sí
Bomba o
Ese dinero es una bomba o
Normalmente, ¿acaso ajebo no es un hustler?
Consigue el dinero pronto
Que me llamen dike como tonto
Desde igbo elerin hasta igando
Nunca he estado ausente en acción
Empiezan a llamarme uche jumbo
Cuando llevo mis dunlop
Cuando llevo mis dunlop
Cuando no tengo ni un peso
Cuando el aboniki llena mi alacena
Dicen: tantas cosas que no sabes, tantas cosas que no sabes
Yo he estado peleando desde que no alcanzaba a la tía Olisa bumbum
Sí
Terco
Yo no escucho palabras o
Soy terco
Terco
No puedo ser tu ídolo (terco)
Ey ey, terco
Yo no escucho palabras oh
Soy terco
No puedo ser tu ídolo
Soy terco
Terco
Ey