395px

Têtu (feat. Asake)

Victony

Stubborn (feat. Asake)

Kitzo
Ye ye ye oh
Another world
Ye ye ye ye e eh
Yeah
Solo
Solo, solo, solo
You know i've been riding solo
Way before my 'tori get promo
Now them dey call me idolo
Idolo idolo idolo
Make nobody call me idolo again
No idolo wey fit perfect
When I dey wear my dunlop
When I dey wear my dunlop
When I no getti kọbọ
See aboniki full my cupboard
Wọn ni: so many things you dunno, so many things you dunno (dunno)
Me I don dey fight since when I never tall reach aunty olisa bumbum (bumbum)

Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn (and I stubborn gan ni)
Stubborn
Me I no fit be your idolo (stubborn)
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word oh
I stubborn
Me I no fit be your idolo (ọmọ mo stubborn gan)
I stubborn (mo stubborn gan)
Stubborn
Ey

Dunno
Make I carry dem go where dem no know
Make I give dem the steps like poco
Originality no be bobo, hmmm
Ọmọ iya mi owo ni koko (owo ni koko)
I dey fight all the wars on a low low (low low)
Gbe kolos
Emi nikan on a solo (solo)
E be like say ye, I don kolo
Jago say na lie, uhn uhn
Say na igbo (stubborn)
Hmm hmm
Ọlọun (ọlọun)
Ẹlẹda mi majẹ n sh'ọlọun (sh'ọlọun)
Bukata mi oti pọ gan o
For my family I be stubborn (for my family I be stubborn)
I be stubborn
Ọmọ ọgbọn (stubborn)
Enter their body like two guns
Kakakaka
Wọn ni ku tan
Ye ye ye ye ye

Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn (and I stubborn)
Stubborn
Me I no fit be your idolo (stubborn)
Ey ey, stubborn (oh I stubborn)
Me I no dey hear word oh
I stubborn (stubborn)
Me I no fit be your idolo
I stubborn (stubborn)
Yeah

Bomb o
That money is a bomb o
Normally shey ajebo sef na hustler
Get to the money pronto
Make dey call me dike like tonto
From igbo elerin to igando
I've never been missing in action
They start to dey call me uche jumbo
When I dey wear my dunlop
When I dey wear my dunlop
When I no geti kọbọ
When aboniki full my cupboard
Wọn ni: so many things you dunno, so many things you dunno
Me I don dey fight since when I never tall reach aunty olisa bumbum

Yeah
Stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn
Stubborn
Me I no fit be your idolo (stubborn)
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word oh
I stubborn
Me I no fit be your idolo
I stubborn
Stubborn
Ey

Têtu (feat. Asake)

Kitzo
Ouais ouais ouais oh
Un autre monde
Ouais ouais ouais ouais e eh
Ouais
Solo
Solo, solo, solo
Tu sais que je roule solo
Bien avant que mon 'tori ait de la promo
Maintenant ils m'appellent idolo
Idolo idolo idolo
Faites que personne ne m'appelle idolo encore
Pas d'idolo qui puisse être parfait
Quand je porte mes dunlop
Quand je porte mes dunlop
Quand je n'ai pas de thune
Regarde, l'aboniki remplit mon placard
Ils disent : tant de choses que tu ne sais pas, tant de choses que tu ne sais pas (je ne sais pas)
Moi, je me bats depuis que je n'étais pas assez grand pour atteindre la tante Olisa bumbum (bumbum)

Ey ey, têtu
Moi, je n'écoute pas les mots o
Je suis têtu (et je suis vraiment têtu)
Têtu
Je ne peux pas être ton idolo (têtu)
Ey ey, têtu
Moi, je n'écoute pas les mots oh
Je suis têtu
Je ne peux pas être ton idolo (je suis vraiment têtu)
Je suis têtu (je suis vraiment têtu)
Têtu
Ey

Je ne sais pas
Laisse-moi les emmener là où ils ne savent pas
Laisse-moi leur donner les pas comme poco
L'originalité ce n'est pas un bobo, hmmm
Mon enfant, l'argent est la clé (l'argent est la clé)
Je combats toutes les guerres en mode discret (discret)
Gbe kolos
Moi seul en solo (solo)
On dirait que ouais, je suis devenu fou
Jago dit que c'est un mensonge, uhn uhn
Dis que c'est de l'igbo (têtu)
Hmm hmm
Ô Seigneur (ô Seigneur)
Mon créateur, ne me laisse pas tomber (ne me laisse pas tomber)
Mon besoin est devenu trop grand
Pour ma famille, je suis têtu (pour ma famille, je suis têtu)
Je suis têtu
Enfant intelligent (têtu)
Entre dans leur corps comme deux flingues
Kakakaka
Ils disent que c'est fini
Ouais ouais ouais ouais

Ey ey, têtu
Moi, je n'écoute pas les mots o
Je suis têtu (et je suis têtu)
Têtu
Je ne peux pas être ton idolo (têtu)
Ey ey, têtu (oh je suis têtu)
Moi, je n'écoute pas les mots oh
Je suis têtu (têtu)
Je ne peux pas être ton idolo
Je suis têtu (têtu)
Ouais

Bombe o
Cet argent est une bombe o
Normalement, même un ajebo est un hustler
Accède à l'argent rapidement
Fais qu'ils m'appellent dike comme tonto
De igbo elerin à igando
Je n'ai jamais été absent
Ils commencent à m'appeler uche jumbo
Quand je porte mes dunlop
Quand je porte mes dunlop
Quand je n'ai pas de thune
Quand l'aboniki remplit mon placard
Ils disent : tant de choses que tu ne sais pas, tant de choses que tu ne sais pas
Moi, je me bats depuis que je n'étais pas assez grand pour atteindre la tante Olisa bumbum

Ouais
Têtu
Moi, je n'écoute pas les mots o
Je suis têtu
Têtu
Je ne peux pas être ton idolo (têtu)
Ey ey, têtu
Moi, je n'écoute pas les mots oh
Je suis têtu
Je ne peux pas être ton idolo
Je suis têtu
Têtu
Ey

Escrita por: