Stubborn (feat. Asake)
Kitzo
Ye ye ye oh
Another world
Ye ye ye ye e eh
Yeah
Solo
Solo, solo, solo
You know i've been riding solo
Way before my 'tori get promo
Now them dey call me idolo
Idolo idolo idolo
Make nobody call me idolo again
No idolo wey fit perfect
When I dey wear my dunlop
When I dey wear my dunlop
When I no getti kọbọ
See aboniki full my cupboard
Wọn ni: so many things you dunno, so many things you dunno (dunno)
Me I don dey fight since when I never tall reach aunty olisa bumbum (bumbum)
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn (and I stubborn gan ni)
Stubborn
Me I no fit be your idolo (stubborn)
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word oh
I stubborn
Me I no fit be your idolo (ọmọ mo stubborn gan)
I stubborn (mo stubborn gan)
Stubborn
Ey
Dunno
Make I carry dem go where dem no know
Make I give dem the steps like poco
Originality no be bobo, hmmm
Ọmọ iya mi owo ni koko (owo ni koko)
I dey fight all the wars on a low low (low low)
Gbe kolos
Emi nikan on a solo (solo)
E be like say ye, I don kolo
Jago say na lie, uhn uhn
Say na igbo (stubborn)
Hmm hmm
Ọlọun (ọlọun)
Ẹlẹda mi majẹ n sh'ọlọun (sh'ọlọun)
Bukata mi oti pọ gan o
For my family I be stubborn (for my family I be stubborn)
I be stubborn
Ọmọ ọgbọn (stubborn)
Enter their body like two guns
Kakakaka
Wọn ni ku tan
Ye ye ye ye ye
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn (and I stubborn)
Stubborn
Me I no fit be your idolo (stubborn)
Ey ey, stubborn (oh I stubborn)
Me I no dey hear word oh
I stubborn (stubborn)
Me I no fit be your idolo
I stubborn (stubborn)
Yeah
Bomb o
That money is a bomb o
Normally shey ajebo sef na hustler
Get to the money pronto
Make dey call me dike like tonto
From igbo elerin to igando
I've never been missing in action
They start to dey call me uche jumbo
When I dey wear my dunlop
When I dey wear my dunlop
When I no geti kọbọ
When aboniki full my cupboard
Wọn ni: so many things you dunno, so many things you dunno
Me I don dey fight since when I never tall reach aunty olisa bumbum
Yeah
Stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn
Stubborn
Me I no fit be your idolo (stubborn)
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word oh
I stubborn
Me I no fit be your idolo
I stubborn
Stubborn
Ey
Koppig (feat. Asake)
Kitzo
Ja ja ja oh
Een andere wereld
Ja ja ja ja e eh
Ja
Solo
Solo, solo, solo
Je weet dat ik solo rijd
Lang voordat mijn verhaal bekend werd
Nu noemen ze me idool
Idool idool idool
Laat niemand me weer idool noemen
Geen idool die perfect is
Als ik mijn dunlop draag
Als ik mijn dunlop draag
Als ik geen geld heb
Kijk, aboniki vult mijn kast
Ze zeggen: zoveel dingen weet je niet, zoveel dingen weet je niet (weet niet)
Ik vecht al sinds ik niet eens bij tante Olisa's bumbum kon komen (bumbum)
Ey ey, koppig
Ik luister niet naar wat je zegt o
Ik ben koppig (en ik ben echt koppig)
Koppig
Ik kan jouw idool niet zijn (koppig)
Ey ey, koppig
Ik luister niet naar wat je zegt oh
Ik ben koppig
Ik kan jouw idool niet zijn (ik ben echt koppig)
Ik ben koppig (ik ben echt koppig)
Koppig
Ey
Weet niet
Laat me ze brengen waar ze niet weten
Laat me ze de stappen geven zoals poco
Originaliteit is geen bobo, hmmm
Mijn moeder zegt dat geld belangrijk is (geld is belangrijk)
Ik vecht alle oorlogen op een laag pitje (laag pitje)
Gbe kolos
Ik ben alleen op een solo (solo)
Het lijkt erop dat ik gek ben geworden
Jago zegt dat het een leugen is, uhn uhn
Zeg dat het igbo is (koppig)
Hmm hmm
God (God)
Mijn schepper, laat me niet in de steek (in de steek)
Mijn situatie is echt moeilijk
Voor mijn familie ben ik koppig (voor mijn familie ben ik koppig)
Ik ben koppig
Slimme jongen (koppig)
Kom binnen als twee geweren
Kakakaka
Ze zeggen dat het voorbij is
Ja ja ja ja ja
Ey ey, koppig
Ik luister niet naar wat je zegt o
Ik ben koppig (en ik ben koppig)
Koppig
Ik kan jouw idool niet zijn (koppig)
Ey ey, koppig (oh ik ben koppig)
Ik luister niet naar wat je zegt oh
Ik ben koppig (koppig)
Ik kan jouw idool niet zijn
Ik ben koppig (koppig)
Ja
Bom o
Dat geld is een bom o
Normaal gesproken is zelfs een ajebo een hustler
Kom snel aan het geld
Laat ze me dike noemen zoals tonto
Van igbo elerin naar igando
Ik ben nooit vermist geweest in actie
Ze beginnen me uche jumbo te noemen
Als ik mijn dunlop draag
Als ik mijn dunlop draag
Als ik geen geld heb
Als aboniki mijn kast vult
Ze zeggen: zoveel dingen weet je niet, zoveel dingen weet je niet
Ik vecht al sinds ik niet eens bij tante Olisa's bumbum kon komen
Ja
Koppig
Ik luister niet naar wat je zegt o
Ik ben koppig
Koppig
Ik kan jouw idool niet zijn (koppig)
Ey ey, koppig
Ik luister niet naar wat je zegt oh
Ik ben koppig
Ik kan jouw idool niet zijn
Ik ben koppig
Koppig
Ey