Bad To Me
Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh, yeah, ge—ge)
Casamigos (casamigos)
For my amigos (for my amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Baby, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge ge)
Kon she iyepe (kon she iyepe)
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
'Cause you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh, yeah, ge-ge)
Casamigos (casamigos)
For my amigos (for my amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Baby, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (kon she iyepe), ok
Malo Para Mí
Hiye, explota a mi manera
Este tipo de cuerpo ya está causando una migraña
Y cuando nos vayamos, podemos hacerlo a tu manera
O si quieres, podemos hacerlo a mi manera
Hiye, dos tragos que he tomado
Me enciendes y no me voy, quiero quedarme
No me importa, que los envidiosos miren
El dinero en mi mente todo el día
Perder mi camino, oh
Este tipo, este tipo de amor, sí
Que me hace querer más, woah
Ven a mi lado, oh
Este tipo, este tipo de amor, sí
Quiero para la noche
Hazme saber cómo te sientes, cómo lo quieres
Dama, chica, tu cuerpo me hace mal
Más allá de hacerme ahogar, sentirlo, oh
Nena, sabes cómo es, oh
Sí, amamos hasta la mañana
Chica mala adicta a mí
Solo tú sabes cómo me hace sentir
Solo tú sabes cómo me hace sentir, oh-woah, chica
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh, sí, ge-ge)
Casamigos (casamigos)
Para mis amigos (para mis amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Nena, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (kon she iyepe)
Todo por ti, nena
Si ese dinero es demasiado, dilo
Porque sabes que el dinero es largo, ooh, sí
Rompe tu espalda con eso
Sí, solo tú y yo hablamos, nadie más involucrado
Nena, déjame complacerte, sí
Perder mi camino, oh
Este tipo, este tipo de amor, sí
Que me hace querer más, woah
Ven a mi lado, oh
Este tipo, este tipo de amor, sí
Quiero para la noche
Hazme saber cómo te sientes, cómo lo quieres
Dama, chica, tu cuerpo me hace mal
Más allá de hacerme ahogar, sentirlo, oh
Nena, sabes cómo es, oh
Sí, amamos hasta la mañana
Chica mala adicta a mí
Solo tú sabes cómo me hace sentir
Solo tú sabes cómo me hace sentir, oh-woah, chica
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh, sí, ge-ge)
Casamigos (casamigos)
Para mis amigos (para mis amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Nena, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (kon she iyepe), ok