Ginger (feat. Burna Boy)
If you want make I ginger give me the kokoro
Ma ko je bi jollof
Anywhere I go
Je kan mo pe mo ma gbomo lo
No dey do like bolo
If you want make I ginger give me the kokoro
Ma ba o je bi jollof
Come make I
Come make I show you my kponono
No dey do like bolo
Oh, yeah
Yeah yeah
Make I touch your body
Make I rub, make I love, make I rub
Make I touch up pon it
Make I rub around it
Say like a lotion
I'ma rub I'ma rub
I'ma rub upon it
Like fine wine, say you sweet when you whine it
Me I no fit leavе when you whine it
As long as you we go dеy
Omo na me go pay
(Yeah)
We go dey, We go dey
We go dey nice
If we enter the place I go dey nice
I go freaky freaky freaky
I go rewind
Say na me go be the DJ
Omo feel nice ooo
Say my party no dey stop till the daylight
Before you run go dey shayo
Make you think twice
If na smoke you wan smoke say we dey tight
Omo ma lo go
Say we live nice
Yeah yeah
If you want make I ginger give me the kokoro
Ma ko je bi jollof
Anywhere I go
Je kan mo pe mo ma gbomo lo
No dey do like bolo
If you want make I ginger give me the kokoro
Ma ba'e je bi jollof
Come make I
Come make I show you my kponono
No dey do like bolo
Oh, yeah yeah
O ye ke da mo
I be making money
Living reckless
La le yi ema damo
Iwo ni kan ni ololufe mi
Omo wa ja lo (Ja lo)
If them try oo
If them try talk
Them go so na
Them go go down
We go dey, We go dey
We go dey nice
If we enter the place I go dey nice
I go freaky freaky freaky
I go rewind
Say na me go be the DJ
Omo feel nice ooo
Say my party no dey stop till the daylight
Before you run go dey shayo
Make you think twice
If na smoke you wan smoke say we dey tight
Omo ma lo go
Say we live nice
Yeah yeah
If you want make I ginger give me the kokoro
Ma ko je bi jollof
Anywhere I go
Je kan mo pe mo ma gbomo lo
No dey do like bolo
If you want make I ginger give me the kokoro
Ma ba'e je bi jollof
Come make I
Come make I show you my kponono
No dey do like bolo
Oh, yeah yeah
If you want make I ginger
Give me the kokoro
Ma ko je bi ogbono
Ma bo je bi jollof
Tell me what I cannot do for your love
Olopa go carry all of us
If they carried deuces
I no wan talk
I no go responsible if you injure
'cause you know your vibes just dey give me ginger
I go make you whine when I put in yuh
If you know my style
I dey see the future
I no be babalawo me I just be singer
Ginger (feat. Burna Boy)
Si tu veux que je m'active, donne-moi le kokoro
Je ne veux pas de jollof
Partout où je vais
Je sais que je vais m'éclater
Ne fais pas le fou
Si tu veux que je m'active, donne-moi le kokoro
Je ne veux pas de jollof
Viens, laisse-moi
Viens, je vais te montrer mon kponono
Ne fais pas le fou
Oh, ouais
Ouais ouais
Laisse-moi toucher ton corps
Laisse-moi frotter, laisse-moi aimer, laisse-moi frotter
Laisse-moi le caresser
Laisse-moi frotter autour
Dis comme une lotion
Je vais frotter, je vais frotter
Je vais frotter dessus
Comme un bon vin, dis que tu es douce quand tu danses
Moi, je ne peux pas partir quand tu danses
Tant que tu es là, on va rester
C'est moi qui vais payer
(Ouais)
On va rester, on va rester
On va bien s'amuser
Si on entre dans le coin, je vais bien m'amuser
Je vais être fou, fou, fou
Je vais rembobiner
Dis que je vais être le DJ
Omo, ça va être bien ooo
Dis que ma fête ne s'arrête pas jusqu'à l'aube
Avant que tu ne partes pour te défoncer
Réfléchis à deux fois
Si tu veux fumer, dis que c'est serré
Omo, on va y aller
Dis qu'on vit bien
Ouais ouais
Si tu veux que je m'active, donne-moi le kokoro
Je ne veux pas de jollof
Partout où je vais
Je sais que je vais m'éclater
Ne fais pas le fou
Si tu veux que je m'active, donne-moi le kokoro
Je ne veux pas de jollof
Viens, laisse-moi
Viens, je vais te montrer mon kponono
Ne fais pas le fou
Oh, ouais ouais
O ye ke da mo
Je fais de l'argent
Je vis à fond
La le yi ema damo
Toi, tu es mon amour
Omo, allons-y (Allons-y)
S'ils essaient oo
S'ils essaient de parler
Ils vont tomber
Ils vont se casser
On va rester, on va rester
On va bien s'amuser
Si on entre dans le coin, je vais bien m'amuser
Je vais être fou, fou, fou
Je vais rembobiner
Dis que je vais être le DJ
Omo, ça va être bien ooo
Dis que ma fête ne s'arrête pas jusqu'à l'aube
Avant que tu ne partes pour te défoncer
Réfléchis à deux fois
Si tu veux fumer, dis que c'est serré
Omo, on va y aller
Dis qu'on vit bien
Ouais ouais
Si tu veux que je m'active, donne-moi le kokoro
Je ne veux pas de jollof
Partout où je vais
Je sais que je vais m'éclater
Ne fais pas le fou
Si tu veux que je m'active, donne-moi le kokoro
Je ne veux pas de jollof
Viens, laisse-moi
Viens, je vais te montrer mon kponono
Ne fais pas le fou
Oh, ouais ouais
Si tu veux que je m'active
Donne-moi le kokoro
Je ne veux pas de ogbono
Je ne veux pas de jollof
Dis-moi ce que je ne peux pas faire pour ton amour
La police va nous embarquer
S'ils nous prennent
Je ne veux pas parler
Je ne serai pas responsable si tu te blesses
Parce que tu sais que tes vibes me donnent de l'énergie
Je vais te faire danser quand je te mets ça
Si tu connais mon style
Je vois l'avenir
Je ne suis pas un babalawo, je suis juste un chanteur.