Kese (Dance)
Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Chale (starboy), make we dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You go dance
For the vibe, I've been out for days
Steady chasing the kpa, I dey concentrate (okay)
Mm, anytime I dey
Whether night or day, I dey on my J's (yebo)
Even on my lane, mm
Them go dey dance to the gbẹdu, them go feel irie
'Cause anything wey I drop, dem go chop, ajé
Whether night or day
I dey on my J's, I dey on my J's
Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Chale (starboy), make we dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You go dance
So, tell me what you wanna do tonight?
You no the party no go make sense, if we never dey there, we make the party come alive
We turn the O2 to O3, má lọ bé si italawa
So baby, tell me why you wanna
Shake body make you do as you like
Na steady we dey blow the cana
Blow some trees, make me feel alright
I no fit lie, man, I'm wasted
And I'm feeling reckless
Na who buy last, get latest
That's why I'm working on patience
I no dey joke with my paycheck
If dem dey sleep, make dem wake them
So we go vibe, we go vibe tonight, k'ama de'bè
Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Chale (starboy), make we dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You go dance
Kese (Baile)
Baila, gbẹdu
Chale, vamos a bailar, gbẹdu
Que se mueva, gbẹdu (Oh, le-le-le)
Deja que la música, suene, gbẹdu
Oye, dime que vas a bailar, gbẹdu
Chale (Starboy), vamos a bailar, gbẹdu
Vas a bailar, gbẹdu
Vas a bailar
Por la vibra, he estado fuera por días
Persiguiendo el kpa, me estoy concentrando (Está bien)
Mm, cada vez que estoy
Ya sea de noche o de día, estoy en mis J's (Yebo)
Incluso en mi camino, mm
Ellos van a bailar al gbẹdu, se van a sentir bien
Porque cualquier cosa que suelte, ellos la van a disfrutar, ajé
Ya sea de noche o de día
Estoy en mis J's, estoy en mis J's
Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, bebé, lẹsẹkẹsẹ
¿Cuántas veces le van a decir a alguien?
No se paga por aprender la lección
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
Y es una vibra cada vez que estamos ahí
No tengo tiempo, no tengo paciencia
Rocía el dinero en abundancia
Baila, gbẹdu
Chale, vamos a bailar, gbẹdu
Que se mueva, gbẹdu (Oh, le-le-le)
Deja que la música, suene, gbẹdu
Oye, dime que vas a bailar, gbẹdu
Chale (Starboy), vamos a bailar, gbẹdu
Vas a bailar, gbẹdu
Vas a bailar
Entonces, dime qué quieres hacer esta noche?
La fiesta no va a tener sentido, si no estamos ahí, hacemos que la fiesta cobre vida
Convertimos el O2 en O3, mándame a italawa
Así que bebé, dime por qué quieres
Mover el cuerpo, haz lo que quieras
Estamos soplando el cana
Sopla un poco de hierba, hazme sentir bien
No puedo mentir, hombre, estoy perdido
Y me siento imprudente
Quien compra último, tiene lo último
Por eso estoy trabajando en la paciencia
No bromeo con mi sueldo
Si están dormidos, que los despierten
Así que vamos a vibrar, vamos a vibrar esta noche, k'ama de'bè
Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, bebé, lẹsẹkẹsẹ
¿Cuántas veces le van a decir a alguien?
No se paga por aprender la lección
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
Y es una vibra cada vez que estamos ahí
No tengo tiempo, no tengo paciencia
Rocía el dinero en abundancia
Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, bebé, lẹsẹkẹsẹ
¿Cuántas veces le van a decir a alguien?
No se paga por aprender la lección
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
Y es una vibra cada vez que estamos ahí
No tengo tiempo, no tengo paciencia
Rocía el dinero en abundancia
Baila, gbẹdu
Chale, vamos a bailar, gbẹdu
Que se mueva, gbẹdu (Oh, le-le-le)
Deja que la música, suene, gbẹdu
Oye, dime que vas a bailar, gbẹdu
Chale (Starboy), vamos a bailar, gbẹdu
Vas a bailar, gbẹdu
Vas a bailar