395px

Kese (Danse)

Wizkid

Kese (Dance)

Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Chale (starboy), make we dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You go dance

For the vibe, I've been out for days
Steady chasing the kpa, I dey concentrate (okay)
Mm, anytime I dey
Whether night or day, I dey on my J's (yebo)
Even on my lane, mm
Them go dey dance to the gbẹdu, them go feel irie
'Cause anything wey I drop, dem go chop, ajé
Whether night or day
I dey on my J's, I dey on my J's

Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty

Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Chale (starboy), make we dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You go dance

So, tell me what you wanna do tonight?
You no the party no go make sense, if we never dey there, we make the party come alive
We turn the O2 to O3, má lọ bé si italawa
So baby, tell me why you wanna
Shake body make you do as you like
Na steady we dey blow the cana
Blow some trees, make me feel alright
I no fit lie, man, I'm wasted
And I'm feeling reckless
Na who buy last, get latest
That's why I'm working on patience
I no dey joke with my paycheck
If dem dey sleep, make dem wake them
So we go vibe, we go vibe tonight, k'ama de'bè

Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty

Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Chale (starboy), make we dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You go dance

Kese (Danse)

Danse, gbẹdu
Chale, viens on danse, gbẹdu
Fais-le danser, gbẹdu (oh, le-le-le)
Laisse la musique, elle joue, gbẹdu
Ô mô, dis que tu vas danser, gbẹdu
Chale (starboy), viens on danse, gbẹdu
Tu vas danser, gbẹdu
Tu vas danser

Pour l'ambiance, ça fait des jours que je suis dehors
Je poursuis le kpa, je me concentre (ok)
Mm, chaque fois que je suis là
Que ce soit nuit ou jour, je suis sur mes J's (yebo)
Même sur ma route, mm
Ils vont danser sur le gbẹdu, ils vont se sentir bien
Parce que tout ce que je lâche, ils vont le prendre, ajé
Que ce soit nuit ou jour
Je suis sur mes J's, je suis sur mes J's

Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, bébé, lẹsẹkẹsẹ
Combien de fois ils vont le dire à quelqu'un ?
Ils ne paient pas pour apprendre la leçon
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
Et c'est une ambiance chaque fois qu'on est là
Je n'ai pas de temps, je n'ai pas de patience
Fais pleuvoir l'argent à gogo

Danse, gbẹdu
Chale, viens on danse, gbẹdu
Fais-le danser, gbẹdu (oh, le-le-le)
Laisse la musique, elle joue, gbẹdu
Ô mô, dis que tu vas danser, gbẹdu
Chale (starboy), viens on danse, gbẹdu
Tu vas danser, gbẹdu
Tu vas danser

Alors, dis-moi ce que tu veux faire ce soir ?
La fête n'a pas de sens si on n'est pas là, on fait vivre la fête
On transforme l'O2 en O3, má lọ bé si italawa
Alors bébé, dis-moi pourquoi tu veux
Bouger ton corps, fais comme tu veux
On souffle le cana
Fume quelques arbres, fais-moi sentir bien
Je ne peux pas mentir, mec, je suis défoncé
Et je me sens imprudent
Celui qui achète en dernier, a le dernier cri
C'est pourquoi je travaille sur ma patience
Je ne rigole pas avec mon salaire
S'ils dorment, réveille-les
Alors on va vibrer, on va vibrer ce soir, k'ama de'bè

Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, bébé, lẹsẹkẹsẹ
Combien de fois ils vont le dire à quelqu'un ?
Ils ne paient pas pour apprendre la leçon
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
Et c'est une ambiance chaque fois qu'on est là
Je n'ai pas de temps, je n'ai pas de patience
Fais pleuvoir l'argent à gogo
Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, bébé, lẹsẹkẹsẹ
Combien de fois ils vont le dire à quelqu'un ?
Ils ne paient pas pour apprendre la leçon
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
Et c'est une ambiance chaque fois qu'on est là
Je n'ai pas de temps, je n'ai pas de patience
Fais pleuvoir l'argent à gogo

Danse, gbẹdu
Chale, viens on danse, gbẹdu
Fais-le danser, gbẹdu (oh, le-le-le)
Laisse la musique, elle joue, gbẹdu
Ô mô, dis que tu vas danser, gbẹdu
Chale (starboy), viens on danse, gbẹdu
Tu vas danser, gbẹdu
Tu vas danser

Escrita por: Wizkid / P2J