395px

Kese (Dans)

Wizkid

Kese (Dance)

Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Chale (starboy), make we dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You go dance

For the vibe, I've been out for days
Steady chasing the kpa, I dey concentrate (okay)
Mm, anytime I dey
Whether night or day, I dey on my J's (yebo)
Even on my lane, mm
Them go dey dance to the gbẹdu, them go feel irie
'Cause anything wey I drop, dem go chop, ajé
Whether night or day
I dey on my J's, I dey on my J's

Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty

Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Chale (starboy), make we dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You go dance

So, tell me what you wanna do tonight?
You no the party no go make sense, if we never dey there, we make the party come alive
We turn the O2 to O3, má lọ bé si italawa
So baby, tell me why you wanna
Shake body make you do as you like
Na steady we dey blow the cana
Blow some trees, make me feel alright
I no fit lie, man, I'm wasted
And I'm feeling reckless
Na who buy last, get latest
That's why I'm working on patience
I no dey joke with my paycheck
If dem dey sleep, make dem wake them
So we go vibe, we go vibe tonight, k'ama de'bè

Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty

Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Chale (starboy), make we dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You go dance

Kese (Dans)

Dans, gbẹdu
Chale, laten we dansen, gbẹdu
Laat het dansen, gbẹdu (oh, le-le-le)
Laat de muziek maar spelen, gbẹdu
Ọmọ, zeg dat je gaat dansen, gbẹdu
Chale (starboy), laten we dansen, gbẹdu
Je gaat dansen, gbẹdu
Je gaat dansen

Voor de vibe, ik ben al dagen weg
Steeds achter de kpa aan, ik concentreer me (oké)
Mm, elke keer dat ik ga
Of het nacht of dag is, ik ben op mijn J's (yebo)
Zelfs op mijn pad, mm
Zij gaan dansen op de gbẹdu, ze gaan zich goed voelen
Want alles wat ik drop, gaan ze pakken, ajé
Of het nacht of dag is
Ik ben op mijn J's, ik ben op mijn J's

Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
Hoe vaak gaan ze het tegen iemand zeggen?
Ze betalen niet om lessen te leren
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
En het is een vibe elke keer dat we daar zijn
Ik heb geen tijd, ik heb geen geduld
Spuit het geld in overvloed

Dans, gbẹdu
Chale, laten we dansen, gbẹdu
Laat het dansen, gbẹdu (oh, le-le-le)
Laat de muziek maar spelen, gbẹdu
Ọmọ, zeg dat je gaat dansen, gbẹdu
Chale (starboy), laten we dansen, gbẹdu
Je gaat dansen, gbẹdu
Je gaat dansen

Dus, vertel me wat je vanavond wilt doen?
Je weet dat het feest geen zin heeft, als we er niet zijn, we maken het feest levendig
We veranderen de O2 in O3, má lọ bé si italawa
Dus baby, vertel me waarom je wilt
Je lichaam schudden, doe wat je wilt
We blazen steady de cana
Blow wat bomen, laat me me goed voelen
Ik kan niet liegen, man, ik ben dronken
En ik voel me roekeloos
Wie het laatst koopt, krijgt het nieuwste
Daarom werk ik aan geduld
Ik maak geen grapjes met mijn salaris
Als ze slapen, laat ze wakker worden
Dus we gaan vibe, we gaan vibe vanavond, k'ama de'bè

Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
Hoe vaak gaan ze het tegen iemand zeggen?
Ze betalen niet om lessen te leren
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
En het is een vibe elke keer dat we daar zijn
Ik heb geen tijd, ik heb geen geduld
Spuit het geld in overvloed
Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
Hoe vaak gaan ze het tegen iemand zeggen?
Ze betalen niet om lessen te leren
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
En het is een vibe elke keer dat we daar zijn
Ik heb geen tijd, ik heb geen geduld
Spuit het geld in overvloed

Dans, gbẹdu
Chale, laten we dansen, gbẹdu
Laat het dansen, gbẹdu (oh, le-le-le)
Laat de muziek maar spelen, gbẹdu
Ọmọ, zeg dat je gaat dansen, gbẹdu
Chale (starboy), laten we dansen, gbẹdu
Je gaat dansen, gbẹdu
Je gaat dansen

Escrita por: Wizkid / P2J