Pressure
If you like no like me
I dey for my bed o
As long as wetin you do
No touch my bread o
I can’t lie, e get sometimes
I talk to myself o (Chai)
No let them chook hand for your eye
E no dey market o
No time I no play with wetin I get
Sey you dey see yourself
Very soon body go tell you
Stop wasting my time
I enter, I cause high tension
Reason wetin I been first talk
’Cos now you go feel my pressure
You go feel my pressure
You go feel my pressure
You go feel my pressure
You go feel my pressure
You go feel my pressure (pressure)
You go feel my pressure (pressure)
You go see my pressure (pressure)
You go see my pressure
You go see my pressure
Para
High me like Gbana
My baby order
Mortuary standard
Standard
Para
High me like Gbana
My baby order
Mortuary standard
Standard
Chop belle full
Put am for cruise
Lights on you
I dey for you
Baby I dey for you
I swear na this kind waka wey
I wan dey move
(You go see my pressure)
Chop belle full
Put am for cruise
Lights on you
I dey for you
Baby I dey for you
I swear na this kind waka wey
I wan dey move
No time I no play with wetin I get
Sey you dey see yourself
Very soon body go tell you
Stop wasting my time
I enter, I cause high tension
Reason wetin I been first talk
’Cos now you go feel my pressure
You go feel my pressure
You go feel my pressure
You go feel my pressure
You go feel my pressure
You go feel my pressure (pressure)
You go feel my pressure (pressure)
You go see my pressure (pressure)
You go see my pressure
You go see my pressure
Para
High me like Gbana
My baby order
Mortuary standard
Standard
No time I no play with wetin I get
Sey you dey see yourself
Very soon body go tell you
Stop wasting my time
I enter, I cause high tension
Reason wetin I been first talk
’Cos now you go feel my pressure
Presión
Si no te gusta como soy
Estoy en mi cama, oh
Mientras lo que hagas
No toque mi pan, oh
No puedo mentir, a veces
Hablo conmigo mismo, oh (Chai)
No dejes que se metan en tus ojos
No está en el mercado, oh
No hay momento en que no juegue con lo que tengo
¿Ves lo que eres?
Muy pronto tu cuerpo te dirá
Deja de perder mi tiempo
Entro, genero alta tensión
Razón de lo que dije primero
Porque ahora sentirás mi presión
Sentirás mi presión
Sentirás mi presión
Sentirás mi presión
Sentirás mi presión
Sentirás mi presión (presión)
Sentirás mi presión (presión)
Verás mi presión (presión)
Verás mi presión
Verás mi presión
Para
Levántame como Gbana
Mi bebé ordena
Estándar de mortuorio
Estándar
Para
Levántame como Gbana
Mi bebé ordena
Estándar de mortuorio
Estándar
Come hasta llenarte
Póntelo en modo relax
Luces sobre ti
Estoy para ti
Bebé, estoy para ti
Te juro que este tipo de camino
Quiero seguir
(Verás mi presión)
Come hasta llenarte
Póntelo en modo relax
Luces sobre ti
Estoy para ti
Bebé, estoy para ti
Te juro que este tipo de camino
Quiero seguir
No hay momento en que no juegue con lo que tengo
¿Ves lo que eres?
Muy pronto tu cuerpo te dirá
Deja de perder mi tiempo
Entro, genero alta tensión
Razón de lo que dije primero
Porque ahora sentirás mi presión
Sentirás mi presión
Sentirás mi presión
Sentirás mi presión
Sentirás mi presión
Sentirás mi presión (presión)
Sentirás mi presión (presión)
Verás mi presión (presión)
Verás mi presión
Verás mi presión
Para
Levántame como Gbana
Mi bebé ordena
Estándar de mortuorio
Estándar
No hay momento en que no juegue con lo que tengo
¿Ves lo que eres?
Muy pronto tu cuerpo te dirá
Deja de perder mi tiempo
Entro, genero alta tensión
Razón de lo que dije primero
Porque ahora sentirás mi presión