395px

CIA (Criminal En Agbada)

Yemi Alade

CIA (Criminal In Agbada)

What you say now?
Yemi Alade, pop on dis on

Na who be thief, na who be criminal
Shebi na the man wey dey take all of the money na
Na the same man wey say he go free me na
The same man wey con dey treat me like a prisioner
Na who be thief na who be criminal
Who be the owner of the money wey your chopping na
Oga the people wey you promise you go give dem land
You don dey use your hand to build another man land

Ah ah na who be the thief ooh
(Ole ole ole ole)
I say na who be thief ooh
(Ole ole)
Criminal in agbada
Killing our motherland
Suffocating our agenda
Sitting on the common man

Before before na we be future
You tell us say na we be future of tomorrow ahaaa
Omo the future don dey scatter
You no know say the future don be man naw, yeah e
Lies of our life and everything they gave you
Oh oh oh oh oh

Criminal in Agbada
Suffocating our agenda
E be we wey put am for ladder ooh
He used our dreams to climb ladder

(Ole ole ole)
All of dem na criminal
(Ole ole ole)
Criminal in agabda
Power power criminal in agbada
No, no, no, no, no, no

Touch am cos power fit chop you up o
Even when you get a little it’s still not enough o
The whole power in Africa
Is crippled by dthe wickedness in governance
No lie no lie nothing for we to get no mind
But we just dey dey hope
I never see I never see a continent as tenacious as Africa
Even if you bring fire, even if you bring smoke
Anything wey you give us, we go chop and we go still hope
Ibile ni mi won fi progress if u don’t know
Eeh na criminal in Agbada, e ba mi ki criminal

Ole ole ole ole
Won le body si body owner
Ole ole ole ole

Mr criminal, criminal in agbada
Very dirty politician
Criminal in agbada
Agbada o, issa criminal in agbada
No be wey put am for ladder
Using our dreams to climb ladder
Falling our hope
Criminal

(Ole ole) Dem be criminal
(Ole ole) Check criminal
(Ole ole) Criminal in agbada
(Ole ole) Power power power
Criminal in agbada
No no no, no no no

Yemi Alade oh

CIA (Criminal En Agbada)

¿Qué dices ahora?
Yemi Alade, pop en esto

¿Quién es el ladrón, quién es el criminal?
¿No es el hombre que se lleva todo el dinero?
Es el mismo hombre que dice que me liberará
El mismo hombre que me trata como prisionero
¿Quién es el ladrón, quién es el criminal?
¿Quién es el dueño del dinero que estás disfrutando?
Jefe, a la gente a la que prometiste darles tierra
Ya estás usando tus manos para construir la tierra de otro hombre

Ah, ¿quién es el ladrón?
(Ladrón, ladrón, ladrón, ladrón)
Digo, ¿quién es el ladrón?
(Ladrón, ladrón)
Criminal en agbada
Matando a nuestra tierra natal
Sofocando nuestra agenda
Sentado sobre el hombre común

Antes éramos el futuro
Nos dijiste que éramos el futuro de mañana, ahaaa
Pero el futuro se está desmoronando
No sabes que el futuro ya es presente, sí
Mentiras de nuestra vida y todo lo que te dieron
Oh, oh, oh, oh, oh

Criminal en Agbada
Sofocando nuestra agenda
Fuimos nosotros quienes lo pusimos en la escalera
Usó nuestros sueños para escalar la escalera

(Ladrón, ladrón, ladrón)
Todos ellos son criminales
(Ladrón, ladrón, ladrón)
Criminal en agbada
Poder, poder, criminal en agbada
No, no, no, no, no, no

Tócalo porque el poder puede destrozarte
Incluso cuando tienes un poco, nunca es suficiente
Todo el poder en África
Está paralizado por la maldad en el gobierno
Sin mentiras, nada para nosotros, no importa
Pero seguimos teniendo esperanza
Nunca he visto un continente tan tenaz como África
Incluso si traes fuego, incluso si traes humo
Lo que nos des, lo comeremos y seguiremos teniendo esperanza
Soy de la calle, progresamos si no lo sabes
Sí, es un criminal en Agbada, háblame de criminal

Ladrón, ladrón, ladrón, ladrón
Pueden matar al dueño del cuerpo
Ladrón, ladrón, ladrón, ladrón

Señor criminal, criminal en agbada
Político muy sucio
Criminal en agbada
Agbada, es un criminal en agbada
No fuimos nosotros quienes lo pusimos en la escalera
Usando nuestros sueños para escalar la escalera
Derrumbando nuestra esperanza
Criminal

(Ladrón, ladrón) Son criminales
(Ladrón, ladrón) Verifica a los criminales
(Ladrón, ladrón) Criminal en agbada
(Ladrón, ladrón) Poder, poder, poder
Criminal en agbada
No, no, no, no, no, no

Yemi Alade

Escrita por: