Gucci Ferragamo
Yemi Alade eh
Because you Gucci Ferragamo (shizzi)
Ferragamo (baddest)
Gucci Ferragamo
Hey, Ferragamo
Because you Gucci Ferragamo so you a big girl abi
You walk around with your fake bag
You tell your friends say you’re a big girl abi abi
With your Gucci Ferragamo say you’re a big girl abi
You walk around with your big yansh
You tell your friends say you’re a big girl abi abi
Small girl calm down down down
The big girls arounda
We no dey make noise o
We no dey loud am
Calm down down down
The big girls arounda
We no dey make noise o
We no dey loud am (loud am)
Because of Gucci Ferragamo (Ferragamo)
Ferragamo (Ferragamo)
Gucci Ferragamo (Ferragamo)
Ferragamo (Fe-fe-ferragamo)
Because of Gucci Ferragamo (Ferragamo)
Ferragamo (Ferragamo)
Gucci Ferragamo (Ferragamo)
Ferragamo (Fe-fe-ferragamo)
I wan yarn one tori
Abeg come see Toyosi
Her front yard be like lorry
Her back yard no be low-key
So she work it round town she be baddest
The boys tell her she be baddest
But you know this I know this
That a real G don’t need that bullshit
Sare wa gba the controlla
Abeg you make you come to my condo
She go carry her keys and petrol
You know na borrow she borrow
Wey the maga wey dey buy you
Wey the maga wey dey buy you shoe
You know this I know this
That the real G don’t need
Small girl calm down down down
The big girls arounda
We no dey make noise o
We no dey loud am
Calm down down down
The big girls arounda
We no dey make noise o
We no dey loud am (loud am)
Because of Gucci Ferragamo (Ferragamo)
Ferragamo (Ferragamo)
Gucci Ferragamo (Ferragamo)
Ferragamo (Fe-fe-ferragamo)
Because of Gucci Ferragamo (Ferragamo)
Ferragamo (Ferragamo)
Gucci Ferragamo (Ferragamo)
Ferragamo (Fe-fe-ferragamo)
Hey wobi
E be like say you no know me
No be your mate or your hommie
As you see me I be OG ah eh eh obi
Ogbeni no dey call me Yemi
When you see me say Aunty
O noni no yongi ahhhn
Wey the maga wey dey marry you
Wey the maga wey dey buy you shoe
Wey the maga wey dey manage you
Wey the maga wey dey lie give you uhn
This one no be Dubai shoe
Na bendown he buy give you uhn
Where the maga wey dey lie give you
If I vex dem go carry you
Small girl calm down down down
The big girls arounda
We no dey make noise o
We no dey loud am, no
Calm down down down
The big girls arounda
We no dey make noise o
We no dey loud am (loud am)
Because of Gucci Ferragamo (Ferragamo)
Ferragamo (Ferragamo)
Gucci Ferragamo (Ferragamo)
Ferragamo (Fe-fe-ferragamo)
Because of Gucci Ferragamo (Ferragamo)
Ferragamo (Ferragamo)
Gucci Ferragamo (Ferragamo)
Ferragamo (Fe-fe-ferragamo)
Gucci Ferragamo
Yemi Alade eh
Porque usas Gucci Ferragamo (shizzi)
Ferragamo (el más malo)
Gucci Ferragamo
Hey, Ferragamo
Porque usas Gucci Ferragamo, eres una chica grande ¿verdad?
Caminas con tu bolso falso
Le dices a tus amigas que eres una chica grande ¿verdad, verdad?
Con tu Gucci Ferragamo dices que eres una chica grande ¿verdad?
Caminas con tu gran trasero
Le dices a tus amigas que eres una chica grande ¿verdad, verdad?
Chica pequeña, cálmate, cálmate, cálmate
Las chicas grandes están alrededor
No hacemos ruido
No lo gritamos
Cálmate, cálmate, cálmate
Las chicas grandes están alrededor
No hacemos ruido
No lo gritamos (lo gritamos)
Por Gucci Ferragamo (Ferragamo)
Ferragamo (Ferragamo)
Gucci Ferragamo (Ferragamo)
Ferragamo (Fe-fe-ferragamo)
Por Gucci Ferragamo (Ferragamo)
Ferragamo (Ferragamo)
Gucci Ferragamo (Ferragamo)
Ferragamo (Fe-fe-ferragamo)
Quiero contar una historia
Por favor, ven a ver a Toyosi
Su patio delantero es como un camión
Su trasero no es discreto
Así que lo mueve por la ciudad, ella es la más mala
Los chicos le dicen que es la más mala
Pero sabes esto, yo sé esto
Que un verdadero G no necesita esa tontería
Ven y toma el control
Por favor, ven a mi condominio
Ella llevará sus llaves y gasolina
Sabes que solo pide prestado
El tonto que te compra
El tonto que te compra zapatos
Sabes esto, yo sé esto
Que el verdadero G no necesita
Chica pequeña, cálmate, cálmate, cálmate
Las chicas grandes están alrededor
No hacemos ruido
No lo gritamos
Cálmate, cálmate, cálmate
Las chicas grandes están alrededor
No hacemos ruido
No lo gritamos (lo gritamos)
Por Gucci Ferragamo (Ferragamo)
Ferragamo (Ferragamo)
Gucci Ferragamo (Ferragamo)
Ferragamo (Fe-fe-ferragamo)
Por Gucci Ferragamo (Ferragamo)
Ferragamo (Ferragamo)
Gucci Ferragamo (Ferragamo)
Ferragamo (Fe-fe-ferragamo)
Hey, wobi
Parece que no me conoces
No soy tu compañera o tu amiga
Cuando me veas, llámame tía
No me llames Yemi
Cuando me veas, di tía
No me hagas enojar
¿Dónde está el tonto que te está casando?
¿Dónde está el tonto que te compra zapatos?
¿Dónde está el tonto que te está manejando?
¿Dónde está el tonto que te está mintiendo?
Esto no son zapatos de Dubái
Los compró en una tienda de segunda mano
¿Dónde está el tonto que te está mintiendo?
Si me enojo, te llevarán
Chica pequeña, cálmate, cálmate, cálmate
Las chicas grandes están alrededor
No hacemos ruido
No lo gritamos, no
Cálmate, cálmate, cálmate
Las chicas grandes están alrededor
No hacemos ruido
No lo gritamos (lo gritamos)
Por Gucci Ferragamo (Ferragamo)
Ferragamo (Ferragamo)
Gucci Ferragamo (Ferragamo)
Ferragamo (Fe-fe-ferragamo)
Por Gucci Ferragamo (Ferragamo)
Ferragamo (Ferragamo)
Gucci Ferragamo (Ferragamo)
Ferragamo (Fe-fe-ferragamo)