Oga
Ice Water
Yemi Alade
Ehn, ehn, ehn, oga
Ehn, ehn, oga oga
Ehn, ehn, ehn, oga
Ehn, ehn, oga oga
As you see me I be oga
No be package o!
As you see me dem dey call me
Chairman o!
And even if you follow, me go my village
Dem dey feely me o, oo
As you see me for we side na big boys o!
Everything stew, everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oo, we go dey alright
Shey you wan bet make we roll dice
No ni no niii oooo
We turn around o
No ni no niii oooo
Oga ni mi o
(Oga like dat)
And the credit e show
Na so we go dey bless up ooo
(Oga like dat)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooo
(Oga like dat)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up o
(Oga like dat)
The girly is always online
But the data no dey runout o
(Oga like dat)
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga
Obi mo bi mo
Ebubedike
Ice water
Obi mo bi mo
Happy yourself, baby o
Enjoy your life, baby o
Happy yourself, baby o
E sweet for this side, baby o
Wetin dey constant?
Na enjoyment flexing abundance
Enjoyment very important
Enjoyment, living your best life
Everything stew, everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oo, we go dey alright
Shey you wan bet make we roll dice
No ni no niii oooo
We turn around o
No ni no niii oooo
Oga ni mi o
(Oga like dat)
And the credit e show
Na so we go dey bless up ooo
(Oga like dat)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooo
(Oga like dat)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up o
(Oga like dat)
The girly is always online
But the data no dey runout o
(Oga like dat)
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga
Oga
Agua helada
Yemi Alade
Ehn, ehn, ehn, oga
Ehn, ehn, oga oga
Ehn, ehn, ehn, oga
Ehn, ehn, oga oga
Como me ves, soy oga
No debe ser paquete o!
Como me ves dem dey llámame
Presidente o!
E incluso si me sigues, me voy a mi pueblo
Dey feely me o, oo
Como me ves para que nos lado na grandes chicos o!
Todo estofado, todo bonito
Demasiada salsa, tienes miedo especia
Las ooo, vamos dey bien
Si quieres apostar a que tiremos dados
No, no, no
Damos la vuelta o
No, no, no
Oga ni mi
(Oga como dat)
Y el crédito e show
Na así que vamos dey bendecir hasta ooo
(Oga como dat)
Dem sido pensar decir na broma
Pero na dem don dey ponerse de pie ooo
(Oga como dat)
Familia dey zumbido mi teléfono
Pero el dinero todavía dey amontonarse o
(Oga como dat)
La chica siempre está en línea
Pero los datos no dey runout o
(Oga como dat)
Ahn, Ahn, Ahn, Oga
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, Ahn, Ahn, Oga
Ahn, ahn, oga oga
Obi mo bi mo
Ebubedike
Agua helada
Obi mo bi mo
Feliz a ti mismo, nena
Disfruta de tu vida, bebé o
Feliz a ti mismo, nena
E dulce para este lado, bebé o
¿Wetin dey constante?
Na disfrute flexión abundancia
Disfrutar muy importante
Disfrutar, vivir su mejor vida
Todo estofado, todo bonito
Demasiada salsa, tienes miedo especia
Las ooo, vamos dey bien
Si quieres apostar a que tiremos dados
No, no, no
Damos la vuelta o
No, no, no
Oga ni mi
(Oga como dat)
Y el crédito e show
Na así que vamos dey bendecir hasta ooo
(Oga como dat)
Dem sido pensar decir na broma
Pero na dem don dey ponerse de pie ooo
(Oga como dat)
Familia dey zumbido mi teléfono
Pero el dinero todavía dey amontonarse o
(Oga como dat)
La chica siempre está en línea
Pero los datos no dey runout o
(Oga como dat)
Ahn, Ahn, Ahn, Oga
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, Ahn, Ahn, Oga
Ahn, ahn, oga oga