395px

Oh My Gosh (Remix) (parte con Rick Ross)

Yemi Alade

Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross)

Maybach Music
Lover, lover
Lover, lover
Oh my gosh, oh

‘My Tomatoe Joss’, na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty, but he leave dem and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me

I no go do you corna (corna, corna)
Na, you my true lova (lova, lova)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby, me no go freaker (freaker)
Me no go freaker!

For you am I no go area (eeeh, no go area)
Many toasters for my area (many toasters for my area)
But I no give them face (for you I be no go area)
Love no dey them face (eh no go area)

What!
Eh eh, I'm taken
Oh no, I'm taken

Oh my Gosh oh (eh, am taken)
Oh my Gosh oh (am taken now)
Oh my Gosh oh
Yeeeah, I'm taken

It's the boss, yes
All black in the brand new Porsche
No doubt baby it's that boy
Hit up, huh, it's Rick Ross
Caught a flight and jumped up right here
AP, iced out the neck
Hunnid bottles all at once
Lights come on, that's when I get done
Double M number one (Maybach Music)
Drop it down shake it up sum
Drop it down shake it up sum
Drop it down shake it up sum

I no go do you corna (corna, corna)
Na, you my true lova (lova, lova)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby, me no go freaker (freaker)
Me no go freaker!

For you am I no go area (eeeh, no go area)
Many toasters for my area (many toasters for my area)
But I no give them face (for you I be no go area)
Love no dey them face (eh no go area)

What!
Eh eh, I'm taken
Oh no, I'm taken

Oh my Gosh oh (eh, am taken)
Oh my Gosh oh (am taken now)
Oh my Gosh oh
Yeeeah, am taken
Ah!

Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh (am taken oh)
Oh my Gosh oh, ooo

‘My Tomatoe Joss’ (Jos)
Na wetin he dey call me (gosh)
Him no know wetin I do wey make am mad over me (hah!)
Fine girls plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me

Yemi Alade oh
(Oh My God, Fiokee)
Oh, Effyzzie yea yea yea
Coublon oh, e dey beat oh
Lova, lova (Swaps swaps)
Lova, lova
Summer, summer, summer

Oh My Gosh (Remix) (parte con Rick Ross)

Maybach Music
Amante, amante
Amante, amante
Oh por Dios, oh

'Mi Tomate Joss', es como él me llama
Él no sabe qué hice para volverlo loco por mí
Hay muchas chicas guapas, pero él las deja y me elige a mí
Dice que, como soy, ninguna otra chica puede derrocarme

No te voy a hacer daño (daño, daño)
No, tú eres mi verdadero amor (amor, amor)
Ya sea invierno o verano (verano, verano)
Bebé, no me voy a asustar (asustar)
¡No me voy a asustar!

Por ti no voy a dejar de ser (eeeh, no dejaré de ser)
Muchos pretendientes en mi zona (muchos pretendientes en mi zona)
Pero no les hago caso (por ti no dejaré de ser)
El amor no está en sus caras (eh, no dejaré de ser)

¡¿Qué?!
Eh eh, estoy tomada
Oh no, estoy tomada

Oh por Dios, oh (eh, estoy tomada)
Oh por Dios, oh (estoy tomada ahora)
Oh por Dios, oh
Sí, estoy tomada

Es el jefe, sí
Todo de negro en el nuevo Porsche
Sin duda, nena, soy ese chico
Llama, huh, es Rick Ross
Tomé un vuelo y llegué aquí de inmediato
AP, con el cuello lleno de diamantes
Cien botellas de una vez
Las luces se encienden, ahí es cuando termino
Doble M número uno (Maybach Music)
Bájalo, sacúdelo un poco
Bájalo, sacúdelo un poco
Bájalo, sacúdelo un poco

No te voy a hacer daño (daño, daño)
No, tú eres mi verdadero amor (amor, amor)
Ya sea invierno o verano (verano, verano)
Bebé, no me voy a asustar (asustar)
¡No me voy a asustar!

Por ti no voy a dejar de ser (eeeh, no dejaré de ser)
Muchos pretendientes en mi zona (muchos pretendientes en mi zona)
Pero no les hago caso (por ti no dejaré de ser)
El amor no está en sus caras (eh, no dejaré de ser)

¡¿Qué?!
Eh eh, estoy tomada
Oh no, estoy tomada

Oh por Dios, oh (eh, estoy tomada)
Oh por Dios, oh (estoy tomada ahora)
Oh por Dios, oh
Sí, estoy tomada
¡Ah!

Oh por Dios, oh
Oh por Dios, oh (estoy tomada oh)
Oh por Dios, oh, ooo

'Mi Tomate Joss' (Jos)
Es como él me llama (por Dios)
Él no sabe qué hice para volverlo loco por mí (¡hah!)
Hay muchas chicas guapas, pero él las deja y me elige a mí
Dice que, como soy, ninguna otra chica puede derrocarme

Yemi Alade oh
(Oh por Dios, Fiokee)
Oh, Effyzzie yea yea yea
Coublon oh, está sonando oh
Amor, amor (Swaps swaps)
Amor, amor
Verano, verano, verano

Escrita por: Ifiok Monday Effanga / Ikemefuna Nwamonye / Yemi Alade