Oh My Gosh
Oh, yeah, yeah, yeah
Oh, yeah, yeah
Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh
Oh oh, ah ah
‘My Tomatoe Jos’ na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty, but he leave dem and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me
I no go do you corna (corna, corna)
Na, you my true lova (lova, lova)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby, me no go freaker (freaker)
Me no go freaker
For you am I no go area (eeeh, no go area)
Many toasters for my area (many toasters for my area)
But I no give them face (for you I be no go area)
Love no dey them face (eh no go area)
What
Eh eh, am taken
Oh no, am taken
Oh my Gosh oh (eh, am taken)
Oh my Gosh oh (am taken now)
Oh my Gosh oh
Yeah, am taken
Ah
Baby you good, you good for me
The only one for me oh, ooo
Ekwu ekwu, eme eme
We go always agree, ooo
Ah if you say make I calm down, calm down
If you say make I fire up, fire up
If you say make I start to bark like a Bingo
Wey just dey jump off (wuff)
I no go do you corna (corna, corna)
Na, you my true lova (lova, lova)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby, me no go freaker (freaker)
Me no go freaker!
For you am I no go area (eeeh, no go area)
Many toasters for my area (many toasters for my area)
But I no give them face (for you I be no go area)
Love no dey them face (eh no go area)
What
Eh eh, am taken
Oh no, am taken
Oh my Gosh oh (eh, am taken)
Oh my Gosh oh (am taken now)
Oh my Gosh oh
Yeah, am taken
Ah!
Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh (am taken oh)
Oh my Gosh oh, ooo
‘My Tomatoe Jos’ (Jos)
Na wetin he dey call me (gosh)
Him no know wetin I do wey make am mad over me (hah)
Fine girls plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me
Yemi Alade oh
(Oh My God, Fiokee)
Oh, Effyzzie yea yea yea
Coublon oh, e dey beat oh
Lova, Lova (Swaps swaps)
Lova, Lova
Summer Summer
Oh Mein Gott
Oh, ja, ja, ja
Oh, ja, ja
Oh mein Gott oh
Oh mein Gott oh
Oh mein Gott oh
Oh oh, ah ah
‘Mein Tomaten-Jos’ nennt er mich
Er weiß nicht, was ich getan habe, das ihn verrückt nach mir macht
Schöne Mädchen gibt es viele, doch er lässt sie und wählt mich
Er sagt, wie es ist, kein anderes Mädchen kann mich stürzen
Ich werde dir nicht fremdgehen (fremdgehen, fremdgehen)
Nein, du bist meine wahre Liebe (Liebe, Liebe)
Ob Winter oder Sommer (Sommer, Sommer)
Baby, ich werde nicht verrückt (verrückt)
Ich werde nicht verrückt
Für dich bin ich ein No-Go-Bereich (eeeh, No-Go-Bereich)
Viele Anmacher in meiner Gegend (viele Anmacher in meiner Gegend)
Aber ich gebe ihnen keine Beachtung (für dich bin ich ein No-Go-Bereich)
Liebe gibt es bei ihnen nicht (eh, No-Go-Bereich)
Was
Eh eh, ich bin vergeben
Oh nein, ich bin vergeben
Oh mein Gott oh (eh, ich bin vergeben)
Oh mein Gott oh (ich bin jetzt vergeben)
Oh mein Gott oh
Ja, ich bin vergeben
Ah
Baby, du bist gut, du bist gut für mich
Die einzige für mich oh, ooo
Ekwu ekwu, eme eme
Wir werden immer übereinstimmen, ooo
Ah, wenn du sagst, ich soll mich beruhigen, beruhige ich mich
Wenn du sagst, ich soll aufdrehen, drehe ich auf
Wenn du sagst, ich soll wie ein Hund bellen
Der gerade springt (wuff)
Ich werde dir nicht fremdgehen (fremdgehen, fremdgehen)
Nein, du bist meine wahre Liebe (Liebe, Liebe)
Ob Winter oder Sommer (Sommer, Sommer)
Baby, ich werde nicht verrückt (verrückt)
Ich werde nicht verrückt!
Für dich bin ich ein No-Go-Bereich (eeeh, No-Go-Bereich)
Viele Anmacher in meiner Gegend (viele Anmacher in meiner Gegend)
Aber ich gebe ihnen keine Beachtung (für dich bin ich ein No-Go-Bereich)
Liebe gibt es bei ihnen nicht (eh, No-Go-Bereich)
Was
Eh eh, ich bin vergeben
Oh nein, ich bin vergeben
Oh mein Gott oh (eh, ich bin vergeben)
Oh mein Gott oh (ich bin jetzt vergeben)
Oh mein Gott oh
Ja, ich bin vergeben
Ah!
Oh mein Gott oh
Oh mein Gott oh (ich bin vergeben oh)
Oh mein Gott oh, ooo
‘Mein Tomaten-Jos’ (Jos)
So nennt er mich (Gott)
Er weiß nicht, was ich getan habe, das ihn verrückt nach mir macht (hah)
Schöne Mädchen gibt es viele, doch er lässt sie und wählt mich
Er sagt, wie es ist, kein anderes Mädchen kann mich stürzen
Yemi Alade oh
(Oh mein Gott, Fiokee)
Oh, Effyzzie ja ja ja
Coublon oh, er schlägt oh
Liebe, Liebe (Swaps swaps)
Liebe, Liebe
Sommer Sommer