395px

Oh Mon Dieu

Yemi Alade

Oh My Gosh

Oh, yeah, yeah, yeah
Oh, yeah, yeah
Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh
Oh oh, ah ah

‘My Tomatoe Jos’ na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty, but he leave dem and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me

I no go do you corna (corna, corna)
Na, you my true lova (lova, lova)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby, me no go freaker (freaker)
Me no go freaker

For you am I no go area (eeeh, no go area)
Many toasters for my area (many toasters for my area)
But I no give them face (for you I be no go area)
Love no dey them face (eh no go area)

What
Eh eh, am taken
Oh no, am taken

Oh my Gosh oh (eh, am taken)
Oh my Gosh oh (am taken now)
Oh my Gosh oh
Yeah, am taken
Ah

Baby you good, you good for me
The only one for me oh, ooo
Ekwu ekwu, eme eme
We go always agree, ooo
Ah if you say make I calm down, calm down
If you say make I fire up, fire up
If you say make I start to bark like a Bingo
Wey just dey jump off (wuff)

I no go do you corna (corna, corna)
Na, you my true lova (lova, lova)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby, me no go freaker (freaker)
Me no go freaker!

For you am I no go area (eeeh, no go area)
Many toasters for my area (many toasters for my area)
But I no give them face (for you I be no go area)
Love no dey them face (eh no go area)

What
Eh eh, am taken
Oh no, am taken

Oh my Gosh oh (eh, am taken)
Oh my Gosh oh (am taken now)
Oh my Gosh oh
Yeah, am taken
Ah!

Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh (am taken oh)
Oh my Gosh oh, ooo

‘My Tomatoe Jos’ (Jos)
Na wetin he dey call me (gosh)
Him no know wetin I do wey make am mad over me (hah)
Fine girls plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me

Yemi Alade oh
(Oh My God, Fiokee)
Oh, Effyzzie yea yea yea
Coublon oh, e dey beat oh
Lova, Lova (Swaps swaps)
Lova, Lova
Summer Summer

Oh Mon Dieu

Oh, ouais, ouais, ouais
Oh, ouais, ouais
Oh mon Dieu oh
Oh mon Dieu oh
Oh mon Dieu oh
Oh oh, ah ah

‘Mon Tomate Jos’ c'est comme ça qu'il m'appelle
Il sait pas ce que j'ai fait pour le rendre fou de moi
Des belles filles y'en a plein, mais il les a laissées et m'a choisie
Il dit que c'est comme ça, aucune autre fille peut me détrôner

Je ne vais pas te faire de corna (corna, corna)
Non, tu es mon vrai amour (amour, amour)
Que ce soit hiver ou été (été, été)
Bébé, je ne vais pas flipper (flipper)
Je ne vais pas flipper

Pour toi, je ne vais pas dans cette zone (eeeh, pas dans cette zone)
Beaucoup de dragueurs dans mon coin (beaucoup de dragueurs dans mon coin)
Mais je ne leur fais pas attention (pour toi, je suis pas dans cette zone)
L'amour n'est pas dans leur regard (eh, pas dans cette zone)

Quoi
Eh eh, je suis pris
Oh non, je suis pris

Oh mon Dieu oh (eh, je suis pris)
Oh mon Dieu oh (je suis pris maintenant)
Oh mon Dieu oh
Ouais, je suis pris
Ah

Bébé, tu es bien, tu es bien pour moi
Le seul pour moi oh, ooo
Ekwu ekwu, eme eme
On sera toujours d'accord, ooo
Ah si tu dis que je dois me calmer, me calmer
Si tu dis que je dois m'enflammer, m'enflammer
Si tu dis que je dois commencer à aboyer comme un Bingo
Qui vient de sauter (wouf)

Je ne vais pas te faire de corna (corna, corna)
Non, tu es mon vrai amour (amour, amour)
Que ce soit hiver ou été (été, été)
Bébé, je ne vais pas flipper (flipper)
Je ne vais pas flipper !

Pour toi, je ne vais pas dans cette zone (eeeh, pas dans cette zone)
Beaucoup de dragueurs dans mon coin (beaucoup de dragueurs dans mon coin)
Mais je ne leur fais pas attention (pour toi, je suis pas dans cette zone)
L'amour n'est pas dans leur regard (eh, pas dans cette zone)

Quoi
Eh eh, je suis pris
Oh non, je suis pris

Oh mon Dieu oh (eh, je suis pris)
Oh mon Dieu oh (je suis pris maintenant)
Oh mon Dieu oh
Ouais, je suis pris
Ah !

Oh mon Dieu oh
Oh mon Dieu oh (je suis pris oh)
Oh mon Dieu oh, ooo

‘Mon Tomate Jos’ (Jos)
C'est comme ça qu'il m'appelle (mon Dieu)
Il sait pas ce que j'ai fait pour le rendre fou de moi (hah)
Des belles filles y'en a plein, mais il les a laissées et m'a choisie
Il dit que c'est comme ça, aucune autre fille peut me détrôner

Yemi Alade oh
(Oh Mon Dieu, Fiokee)
Oh, Effyzzie ouais ouais ouais
Coublon oh, ça tape oh
Amour, Amour (Échanges échanges)
Amour, Amour
Été Été

Escrita por: