Tomorrow
Nobody knows tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
Yasso, mm-hmm, mm-hmm
Inna my mind I am looking for the melody
Searching for the rhythm wey go totori
And in my soul I am waiting on the prophesy
I know, I know it's coming soon
I dey para
My mind don dey worry for my cheddar
I no dey slow down
Mama told me I go blow like I be vuvuzela
Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow (ah, yeah, yeah, yeah)
Stay with me tonight (popote wendapo)
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind (ah, you go always dey my mind)
If you have to leave tomorrow (if you have to leave, baby, no)
Stay with me tonight
Popote wendapo (popote wendapo)
I go dey remember (remember)
You go always dey my mind
Nobody knows tomorrow
Fit to get money pass aliko
I dance away my sorrow
I go bounce like boy alinco
Rain or shine, I'll be shining like a diamond
I no dey gree
From ikeja to Miami, dem dey dance to my calypso
Oh, yeah
I dey para
My mind don dey worry for my cheddar
I no dey slow down
I'm a winner, I don blow like I be vuvuzela
Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow (ah, yeah, yeah, yeah)
Stay with me tonight (popote wendapo)
Popote wendapo
I go dey remember (I go dey remember)
You go always dey my mind (ah, you go always dey my mind)
If you have to leave tomorrow (if you have to leave today, baby, yeah)
Stay with me tonight
Ah, popote wendapo (popote wendapo)
I go dey remember (remember)
You go always dey my mind (ooh, you go always dey my mind, oh-oh, oh-oh)
Mmm
Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind (ooh, you go always dey my mind)
If you have to leave tomorrow (if you have to leave, baby, no)
Stay with me tonight (oh, popote wendapo)
Popote wendapo
I go dey remember (I go dey remember)
You go always dey my mind
Niemand weiß, was morgen kommt
Niemand weiß, was morgen kommt
Bleib heute Nacht bei mir
Popote wendapo
Ich werde mich erinnern
Du wirst immer in meinem Kopf sein
Yasso, mm-hmm, mm-hmm
In meinem Kopf suche ich nach der Melodie
Suche nach dem Rhythmus, der mich mitreißt
Und in meiner Seele warte ich auf die Prophezeiung
Ich weiß, ich weiß, sie kommt bald
Ich bin aufgebracht
Mein Kopf macht sich Sorgen um mein Geld
Ich gebe nicht auf
Mama hat mir gesagt, ich werde durchstarten wie eine Vuvuzela
Niemand weiß, was morgen kommt
Niemand weiß, was morgen kommt (ah, ja, ja, ja)
Bleib heute Nacht bei mir (popote wendapo)
Popote wendapo
Ich werde mich erinnern
Du wirst immer in meinem Kopf sein (ah, du wirst immer in meinem Kopf sein)
Wenn du morgen gehen musst (wenn du gehen musst, Baby, nein)
Bleib heute Nacht bei mir
Popote wendapo (popote wendapo)
Ich werde mich erinnern (erinnern)
Du wirst immer in meinem Kopf sein
Niemand weiß, was morgen kommt
Kann mehr Geld haben als Aliko
Ich tanze meine Sorgen weg
Ich springe wie ein Junge Alinco
Regen oder Sonnenschein, ich werde strahlen wie ein Diamant
Ich gebe nicht auf
Von Ikeja nach Miami, sie tanzen zu meinem Calypso
Oh, ja
Ich bin aufgebracht
Mein Kopf macht sich Sorgen um mein Geld
Ich gebe nicht auf
Ich bin ein Gewinner, ich habe durchgestartet wie eine Vuvuzela
Niemand weiß, was morgen kommt
Niemand weiß, was morgen kommt (ah, ja, ja, ja)
Bleib heute Nacht bei mir (popote wendapo)
Popote wendapo
Ich werde mich erinnern (ich werde mich erinnern)
Du wirst immer in meinem Kopf sein (ah, du wirst immer in meinem Kopf sein)
Wenn du morgen gehen musst (wenn du heute gehen musst, Baby, ja)
Bleib heute Nacht bei mir
Ah, popote wendapo (popote wendapo)
Ich werde mich erinnern (erinnern)
Du wirst immer in meinem Kopf sein (ooh, du wirst immer in meinem Kopf sein, oh-oh, oh-oh)
Mmm
Niemand weiß, was morgen kommt
Niemand weiß, was morgen kommt
Bleib heute Nacht bei mir
Popote wendapo
Ich werde mich erinnern
Du wirst immer in meinem Kopf sein (ooh, du wirst immer in meinem Kopf sein)
Wenn du morgen gehen musst (wenn du gehen musst, Baby, nein)
Bleib heute Nacht bei mir (oh, popote wendapo)
Popote wendapo
Ich werde mich erinnern (ich werde mich erinnern)
Du wirst immer in meinem Kopf sein
Escrita por: Yemi Alade / Dennis Hope Yasso / Jeffrey Olumuyiwa Wenigha / Awelewa Iseoluwa Samuel