395px

Mañana

Yemi Alade

Tomorrow

Nobody knows tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
Yasso, mm-hmm, mm-hmm

Inna my mind I am looking for the melody
Searching for the rhythm wey go totori
And in my soul I am waiting on the prophesy
I know, I know it's coming soon

I dey para
My mind don dey worry for my cheddar
I no dey slow down
Mama told me I go blow like I be vuvuzela
Nobody knows tomorrow

Nobody knows tomorrow (ah, yeah, yeah, yeah)
Stay with me tonight (popote wendapo)
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind (ah, you go always dey my mind)
If you have to leave tomorrow (if you have to leave, baby, no)
Stay with me tonight
Popote wendapo (popote wendapo)
I go dey remember (remember)
You go always dey my mind

Nobody knows tomorrow
Fit to get money pass aliko
I dance away my sorrow
I go bounce like boy alinco
Rain or shine, I'll be shining like a diamond
I no dey gree
From ikeja to Miami, dem dey dance to my calypso
Oh, yeah

I dey para
My mind don dey worry for my cheddar
I no dey slow down
I'm a winner, I don blow like I be vuvuzela
Nobody knows tomorrow

Nobody knows tomorrow (ah, yeah, yeah, yeah)
Stay with me tonight (popote wendapo)
Popote wendapo
I go dey remember (I go dey remember)
You go always dey my mind (ah, you go always dey my mind)
If you have to leave tomorrow (if you have to leave today, baby, yeah)
Stay with me tonight
Ah, popote wendapo (popote wendapo)
I go dey remember (remember)
You go always dey my mind (ooh, you go always dey my mind, oh-oh, oh-oh)

Mmm
Nobody knows tomorrow

Nobody knows tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind (ooh, you go always dey my mind)
If you have to leave tomorrow (if you have to leave, baby, no)
Stay with me tonight (oh, popote wendapo)
Popote wendapo
I go dey remember (I go dey remember)
You go always dey my mind

Mañana

Nadie sabe qué pasará mañana
Quédate conmigo esta noche
Popote wendapo
Yo seguiré recordando
Siempre estarás en mi mente
Sí, mm-hmm, mm-hmm

En mi mente busco la melodía
Buscando el ritmo que me hará vibrar
Y en mi alma espero la profecía
Sé, sé que llegará pronto

Estoy ansioso
Mi mente está preocupada por mi dinero
No me detengo
Mamá me dijo que triunfaré como una vuvuzela
Nadie sabe qué pasará mañana

Nadie sabe qué pasará mañana (ah, sí, sí, sí)
Quédate conmigo esta noche (popote wendapo)
Popote wendapo
Yo seguiré recordando
Siempre estarás en mi mente (ah, siempre estarás en mi mente)
Si tienes que irte mañana (si tienes que irte, nena, no)
Quédate conmigo esta noche
Popote wendapo (popote wendapo)
Yo seguiré recordando (recordando)
Siempre estarás en mi mente

Nadie sabe qué pasará mañana
Puede que consiga más dinero que Aliko
Bailo mis penas lejos
Rebotaré como el chico Alinco
Llueva o truene, brillaré como un diamante
No me rindo
Desde Ikeja hasta Miami, bailan al ritmo de mi calipso
Oh, sí

Estoy ansioso
Mi mente está preocupada por mi dinero
No me detengo
Soy un ganador, he triunfado como una vuvuzela
Nadie sabe qué pasará mañana

Nadie sabe qué pasará mañana (ah, sí, sí, sí)
Quédate conmigo esta noche (popote wendapo)
Popote wendapo
Yo seguiré recordando (yo seguiré recordando)
Siempre estarás en mi mente (ah, siempre estarás en mi mente)
Si tienes que irte mañana (si tienes que irte hoy, nena, sí)
Quédate conmigo esta noche
Ah, popote wendapo (popote wendapo)
Yo seguiré recordando (recordando)
Siempre estarás en mi mente (oh, siempre estarás en mi mente, oh-oh, oh-oh)

Mmm
Nadie sabe qué pasará mañana

Nadie sabe qué pasará mañana
Quédate conmigo esta noche
Popote wendapo
Yo seguiré recordando
Siempre estarás en mi mente (oh, siempre estarás en mi mente)
Si tienes que irte mañana (si tienes que irte, nena, no)
Quédate conmigo esta noche (oh, popote wendapo)
Popote wendapo
Yo seguiré recordando (yo seguiré recordando)
Siempre estarás en mi mente

Escrita por: Yemi Alade / Dennis Hope Yasso / Jeffrey Olumuyiwa Wenigha / Awelewa Iseoluwa Samuel