395px

Yoyoyo

Yemi Alade

Yoyoyo

Yo yo yo
Story story
Once upon a time

Segun come form Lagos
Every girl e dey show love to
He go promise to buy dem a new Porsche
When time reach he go take off o
Like a Linda form Cairo
Enobong frlm Uyo
Lali from Togo
Bolanle from ondo

Brother have you seen him
No no no no no
I have never seen a boy like Sege Sege
Brother have you seen him
No no no no no no
I have never seen a boy like Sege Sege

You dey do the yo yo yo
We dey see your yo yo yo
Shey you see your yo yo yo
Make you keep your yo yo yo
Yo yo yo
Sege Sege

Chioma travel go school
Na Alhaji money she dey take cruise
If you check her status single
Say she get belle for her uncle
She con dey tell us say
Na Kunle from ajah
Emeka form Aba
Say na Musa from Yola
Nana from Accra

Brother have you seen her
No no no no no
I have never seen a girl like chi chi
Chi chi
Brother have you seen her
No no no no no
I have never seen a girl like chi chi
Chi chi

You dey do the yo yo yo
We dey see your yo yo yo
Shey you see your yo yo yo
Make you keep your yo yo yo
Yo yo yo
Sege Sege

Yoyoyo

Yo yo yo
Historia historia
Érase una vez

Según viene de Lagos
Cada chica le muestra amor
Él promete comprarles un Porsche nuevo
Cuando llegue el momento, se irá
Como Linda de El Cairo
Enobong de Uyo
Lali de Togo
Bolanle de Ondo

Hermano, ¿lo has visto?
No no no no no
Nunca he visto a un chico como Sege Sege
Hermano, ¿lo has visto?
No no no no no no
Nunca he visto a un chico como Sege Sege

Tú haces el yo yo yo
Vemos tu yo yo yo
¿Ves tu yo yo yo?
Mantén tu yo yo yo
Yo yo yo
Sege Sege

Chioma viaja a la escuela
Usa el dinero del Alhaji para pasear
Si revisas su estado, soltera
Dice que está embarazada de su tío
Y nos dice que
Es Kunle de Ajah
Emeka de Aba
Dice que es Musa de Yola
Nana de Accra

Hermano, ¿la has visto?
No no no no no
Nunca he visto a una chica como chi chi
Chi chi
Hermano, ¿la has visto?
No no no no no
Nunca he visto a una chica como chi chi
Chi chi

Tú haces el yo yo yo
Vemos tu yo yo yo
¿Ves tu yo yo yo?
Mantén tu yo yo yo
Yo yo yo
Sege Sege

Escrita por: