395px

Policía

Zerrydl

Popo

I no gree, I no gree
After you don choose everybody
You now come and, you now come choose me
Me wey get ball, I greet you bros
Help me touch the other bros
OG, calm down
Say wara-wara (I greet you, bros)
B–, wahala, busy

One day one day on a Sunday
Me and my guys we on a fast lane
I dey on polo and white stockings
But no money for my Opay
Na once I site police from a distance
Young man, come down from this car
I dey try give my guy signal
Offence number one, where are your papers?
Wan claim my right, he give me slap (ehn?)
Officer, what is this all about
Try dey explain, but he nor give me chance
Shut up, Mr. Man, you are a criminal

Oh, fa-la-la
Popo pull up in my ya'-ya'-yard
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera

Na once dem Pablo cast that checkpoint
Dem dey find loud for my pocket (say)
Officer, wait, I'm not a smoker
How come your eyes are so red (say)
But anyways, put hand for pocket (say)
Drop small thing for the boys
Mr. Pablo, march that the Benz
Dem find me come my address, say
Oh, fa-la-la
Selling bro in, in my ya'-ya'-yard
Anything wey sup wey sera-sera
Popo cast that area, area
My Gees dey inside glat
I move ASAP, ASAP
Men on black color, use boot take scatter my door
And take me aside make I push am dollar
No be color, no kpo, no Rizzla Raw

Oh, fa-la-la
Popo pull up in my ya'-ya'-yard
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera
Oh, fa-la-la
Popo pull up in my ya'-ya'-yard
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera
Oh, fa-la-la
Popo pull up in my ya'-ya'-yard
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera
Oh, fa-la-la
Popo pull up in my ya'-ya'-yard
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera

Oga don land
Ah, la-la-la

Policía

No estoy de acuerdo, no estoy de acuerdo
Después de que elegiste a todos
Ahora vienes y, ahora vienes a elegirme
Yo que tengo la bola, te saludo, hermano
Ayúdame a tocar a los otros hermanos
OG, cálmate
Diciendo wara-wara (te saludo, hermano)
B–, problemas, ocupado

Un día, un día en un domingo
Mis amigos y yo estamos en una vía rápida
Yo llevo polo y medias blancas
Pero no hay dinero para mi Opay
Una vez vi a la policía desde lejos
Joven, baja de este carro
Intento darle señal a mi amigo
Delito número uno, ¿dónde están tus papeles?
Quiso reclamar mi derecho, me dio una bofetada (¿eh?)
Oficial, ¿de qué se trata esto?
Intento explicar, pero no me da chance
Cállate, señor, eres un criminal

Oh, fa-la-la
La policía llegó a mi patio
Consigue la carne que no quieren entender
Cualquier cosa que pase, que sea lo que sea, que sea lo que sea

Una vez Pablo pasó ese control
Están buscando droga en mi bolsillo (diga)
Oficial, espera, no soy fumador
¿Cómo es que tus ojos están tan rojos? (diga)
Pero de todos modos, mete la mano en el bolsillo (diga)
Deja algo para los chicos
Señor Pablo, marcha en el Benz
Me encuentran en mi dirección, dicen
Oh, fa-la-la
Vendiendo en mi patio
Cualquier cosa que pase, que sea lo que sea
La policía revisa esa área, área
Mis amigos están dentro, tranquilos
Me muevo ASAP, ASAP
Hombres de negro, usan la bota para romper mi puerta
Y me llevan a un lado para que les dé dólares
No es color, no es kpo, no es Rizzla Raw

Oh, fa-la-la
La policía llegó a mi patio
Consigue la carne que no quieren entender
Cualquier cosa que pase, que sea lo que sea, que sea lo que sea
Oh, fa-la-la
La policía llegó a mi patio
Consigue la carne que no quieren entender
Cualquier cosa que pase, que sea lo que sea, que sea lo que sea
Oh, fa-la-la
La policía llegó a mi patio
Consigue la carne que no quieren entender
Cualquier cosa que pase, que sea lo que sea, que sea lo que sea
Oh, fa-la-la
La policía llegó a mi patio
Consigue la carne que no quieren entender
Cualquier cosa que pase, que sea lo que sea, que sea lo que sea

El jefe ha llegado
Ah, la-la-la

Escrita por: Divine Uzama