395px

Popo

Zerrydl

Popo

I no gree, I no gree
After you don choose everybody
You now come and, you now come choose me
Me wey get ball, I greet you bros
Help me touch the other bros
OG, calm down
Say wara-wara (I greet you, bros)
B–, wahala, busy

One day one day on a Sunday
Me and my guys we on a fast lane
I dey on polo and white stockings
But no money for my Opay
Na once I site police from a distance
Young man, come down from this car
I dey try give my guy signal
Offence number one, where are your papers?
Wan claim my right, he give me slap (ehn?)
Officer, what is this all about
Try dey explain, but he nor give me chance
Shut up, Mr. Man, you are a criminal

Oh, fa-la-la
Popo pull up in my ya'-ya'-yard
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera

Na once dem Pablo cast that checkpoint
Dem dey find loud for my pocket (say)
Officer, wait, I'm not a smoker
How come your eyes are so red (say)
But anyways, put hand for pocket (say)
Drop small thing for the boys
Mr. Pablo, march that the Benz
Dem find me come my address, say
Oh, fa-la-la
Selling bro in, in my ya'-ya'-yard
Anything wey sup wey sera-sera
Popo cast that area, area
My Gees dey inside glat
I move ASAP, ASAP
Men on black color, use boot take scatter my door
And take me aside make I push am dollar
No be color, no kpo, no Rizzla Raw

Oh, fa-la-la
Popo pull up in my ya'-ya'-yard
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera
Oh, fa-la-la
Popo pull up in my ya'-ya'-yard
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera
Oh, fa-la-la
Popo pull up in my ya'-ya'-yard
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera
Oh, fa-la-la
Popo pull up in my ya'-ya'-yard
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera

Oga don land
Ah, la-la-la

Popo

Je suis pas d'accord, je suis pas d'accord
Après que tu as choisi tout le monde
Tu viens maintenant et, tu viens maintenant me choisir
Moi qui ai le ballon, je te salue, frère
Aide-moi à toucher les autres frères
OG, calme-toi
Dis wara-wara (je te salue, frère)
B–, embrouille, occupé

Un jour, un jour, un dimanche
Moi et mes gars, on est sur la voie rapide
Je suis en polo et en chaussettes blanches
Mais pas d'argent pour mon Opay
Une fois, j'ai vu la police au loin
Jeune homme, descends de cette voiture
J'essaie de faire signe à mon gars
Infraction numéro un, où sont tes papiers ?
Je veux revendiquer mon droit, il me met une claque (hein ?)
Officier, c'est quoi ce bordel ?
J'essaie d'expliquer, mais il ne me laisse pas la chance
Tais-toi, Monsieur, tu es un criminel

Oh, fa-la-la
La police débarque dans ma cour
Prends la viande qu'ils ne veulent pas comprendre
Tout ce qui se passe, on verra, on verra

Une fois, ils ont chopé ce checkpoint
Ils cherchent du bruit dans ma poche (dis)
Officier, attends, je ne fume pas
Comment ça se fait que tes yeux sont si rouges (dis)
Mais bon, mets la main dans la poche (dis)
Laisse tomber un petit truc pour les gars
Monsieur Pablo, fais marcher la Benz
Ils m'ont trouvé à mon adresse, dis
Oh, fa-la-la
Vente de frangin, dans ma cour
Tout ce qui se passe, on verra
La police a fait tomber ce coin, coin
Mes gars sont à l'intérieur, glat
Je bouge ASAP, ASAP
Des hommes en noir, ils utilisent le coffre pour défoncer ma porte
Et m'emmènent à part pour que je leur file des dollars
Pas de couleur, pas de kpo, pas de Rizzla Raw

Oh, fa-la-la
La police débarque dans ma cour
Prends la viande qu'ils ne veulent pas comprendre
Tout ce qui se passe, on verra, on verra
Oh, fa-la-la
La police débarque dans ma cour
Prends la viande qu'ils ne veulent pas comprendre
Tout ce qui se passe, on verra, on verra
Oh, fa-la-la
La police débarque dans ma cour
Prends la viande qu'ils ne veulent pas comprendre
Tout ce qui se passe, on verra, on verra
Oh, fa-la-la
La police débarque dans ma cour
Prends la viande qu'ils ne veulent pas comprendre
Tout ce qui se passe, on verra, on verra

Le patron est arrivé
Ah, la-la-la

Escrita por: Divine Uzama