Make dem talk
Chorus
Make dem talk
Oun ton ri lobe, ton se waru owo
Make dem talk
Kulikuli poun kan odi naira kan
Make dem talk
We want to know wasup idi ti garri se won
Make dem talk
Verse 1
My brother which kind nonsense be this
The name Nigeria self dey backfire
You no fit get common gari for five naira
For poor man to chop now menhn omo I tire
For junction na so, so sandi police dey collect
Agbero don take style leave picking pocket
Na so dem eye balls go deh shine for dem socket
And if you no drop egunje for dem na heavy racket
Oya my friend pack your car quick, quick
Wey your license or your twenty naira roja
I no deh send you if your papa na ex-soja
Na my salary government dey use dey grease dem shoulder
Na so i drop money for ten more policemen
B4 I count ten, I drop everything I earn
Even the small salary wey I get from Tribesmen
Na only God go punish all of dem
Repeat Chorus
Verse 2
Me and 2shot we wanna settle scores
No need to rush all ye senators
Egunje collectors, men in black against us
Of course we gat the guts to burst
Soja go, soja come
Turn by turn won so doye idile
Keran maje'le lasan lafi sole
Our economy be like comedy
Talent dey waste, no remedy
See dem big belle, dem call am prosperity
Bad man plenty pass ina we society
49 sitting, 99 standing pack us like sanding,
Ye, ye, yehi yeh
Repeat Chorus
Verse 3
Second hand goods plenty now like pure water
For oversea Naija be the gutter
Lagos state don full with plenty omota
See everywhere not one aje butter
Everybody na sharp man, no slacking
This man dey give the next man close marking
Hijacking money na solo runs now
Na which level dis economy dey go, I bow
Serious issues go dey lie inside coffin
If dem discuss am, na very often
No gocking umunamu talking
Coded tunes, 9ice and I run things
Repeat Chorus
Verse 4
Make dem talk how is being run
Seka koju ibon si rawa ni oti lo
Ije teje tete emaje dagunro
Don't be offended if your name is on the roll
Kayin mu, kasufe, ikan loma gbele
Nigeria must be great, loju olo'te
Bawo lase mase, eja ka sowo po
Ka le olote kafi'mo sokan
Hausa to Igbo to Yoruba, hey!
Kafi'mo sokan
Repeat Chorus
Haz que hablen
Coro
Haz que hablen
Oun ton ri lobe, ton se waru owo
Haz que hablen
Kulikuli poun kan odi naira kan
Haz que hablen
Queremos saber qué pasa, idi ti garri se won
Haz que hablen
Verso 1
Hermano, ¿qué tipo de tontería es esta?
El nombre Nigeria mismo está fallando
No puedes conseguir gari por cinco naira
Para que un hombre pobre coma, ¡hombre, me canso!
En la esquina, solo arena, la policía recoge
Los agberos se han ido, dejando los bolsillos de los niños
Así es como sus ojos brillan en sus cuencas
Y si no les das egunje, es un gran problema
Oye amigo, empaca tu auto rápido, rápido
¿Dónde está tu licencia o tus veinte nairas rojas?
No me importa si tu papá es un ex soldado
Es mi salario el que el gobierno usa para engrasar sus hombros
Así que dejo dinero para diez policías más
Antes de contar hasta diez, dejo todo lo que gano
Incluso el pequeño salario que recibo de Tribesmen
Solo Dios los castigará a todos
Repetir Coro
Verso 2
Yo y 2shot queremos saldar cuentas
No hay necesidad de apresurarse, senadores
Los recolectores de egunje, los hombres de negro contra nosotros
Por supuesto que tenemos el coraje para explotar
Soldado va, soldado viene
Turno por turno, así es como se hace en el pueblo
No te apresures, tómatelo con calma
Nuestra economía es como una comedia
El talento se desperdicia, no hay remedio
Mira esos grandes vientres, los llaman prosperidad
Los malos son más que en nuestra sociedad
49 sentados, 99 de pie, nos empacan como arena
Sí, sí, yehi yeh
Repetir Coro
Verso 3
Los productos de segunda mano abundan ahora como agua pura
En el extranjero, Nigeria es la alcantarilla
El estado de Lagos está lleno de muchos omotas
Ve por todas partes, no hay ni una aje butter
Todos son astutos, sin descanso
Este hombre está marcando de cerca al siguiente
Secuestrar dinero es ahora una carrera en solitario
¿A qué nivel está yendo esta economía, me inclino?
Asuntos serios estarán enterrados en un ataúd
Si los discuten, es muy frecuente
No se burlen, umunamu hablando
Melodías codificadas, 9ice y yo manejamos las cosas
Repetir Coro
Verso 4
Haz que hablen cómo se está llevando a cabo
Seka koju ibon si rawa ni oti lo
Ije teje tete emaje dagunro
No te ofendas si tu nombre está en la lista
Kayin mu, kasufe, ikan loma gbele
Nigeria debe ser grandiosa, loju olo'te
Bawo lase mase, eja ka sowo po
Ka le olote kafi'mo sokan
¡Hausa a Igbo a Yoruba, hey!
Kafi'mo sokan
Repetir Coro