395px

Señor Presidente

African China

Mr. President

Verse 1
Food e no dey
Brother eh water no dey
And our country no good o
Everyday for thief, one day for owner eh
Poor man wey thief maggi
Omo, dem go show im face for crime fighter (crime fighter)
Rich man wey thief money
Omo, we no dey see their face for crime fighter
Tell me something now rudeboy

Rich man go dey halla prayer (modupe)
Poor man go dey shout (anwuola m ei)
Rich man go dey halla prayer (modupe)
Poor man go dey shout (anwuola m ei)
Make una lead us well
No let this nation to fall inside well

Chorus
Mr. President [Lead us well]
If you be governor [Govern us well]
If you be senator [Senate am well]
If you be police [Police well well, no dey take bribe]
Oya lead us well [Nne me eh, Govern us well]
If you be senator [Senate am well]
If you be police [Police well well, no dey take bribe]

Verse 2
Fuel e no dey
Brother eh transportation no dey
And our road e no good o
What about the NEPA people o
we no get light
Everybody just dey halla
fuel no dey, na how we wan survive
Many youth ready for work
but as work no dey
na how dey wan survive
We be giant of Africa
but to get visa enter Ghana
na WAEC [oh my God]
Policeman go see white
e go tell you say
I say that thing na red
Tell me something my people
Make una lead us well,
no let this nation to fall inside well

Repeat Chorus

Verse 3
Alhaji wey pull Khaki
say the name of him party
People Destroying People
Na the name of the party
election for my country
na paddy paddy
wayo wayo
arrange no ni
People wey vote them in
still dey live in pain
This na disgrace
I am so ashamed
We don collect shop permit
Collect trading permit
trading permit
You still dey burn shop
You wan tell me say
you no know when them pay
Why you dey make us
dey live in pain
Make una lead us well
no let this nation to fall inside well

Repeat Chorus

Omo nothing dey par
Anything wey par na witch
Na im make we dey say
Omo no lele
Tanke (echo)

Repeat Verse 1

Repeat Chorus

Repeat Verse 2

Baba God help this country

Repeat Chorus till fade

Señor Presidente

Verso 1
No hay comida
Hermano, no hay agua
Y nuestro país no está bien
Todos los días para el ladrón, un día para el dueño
El hombre pobre que roba maggi
Oye, le mostrarán su rostro al luchador contra el crimen (luchador contra el crimen)
El hombre rico que roba dinero
Oye, no vemos sus caras en el luchador contra el crimen
Dime algo ahora, chico rudo

El hombre rico gritará oraciones (modupe)
El hombre pobre gritará (anwuola m ei)
El hombre rico gritará oraciones (modupe)
El hombre pobre gritará (anwuola m ei)
Llévennos bien
No permitan que esta nación caiga en el pozo

Coro
Señor Presidente [Llévanos bien]
Si eres gobernador [Gobiérnanos bien]
Si eres senador [Senado bien]
Si eres policía [Policía bien, no aceptes sobornos]
Vamos, llévanos bien [Nne me eh, Gobiérnanos bien]
Si eres senador [Senado bien]
Si eres policía [Policía bien, no aceptes sobornos]

Verso 2
No hay combustible
Hermano, no hay transporte
Y nuestras carreteras no están bien
¿Qué pasa con la gente de la NEPA?
No tenemos luz
Todos solo gritan
no hay combustible, ¿cómo vamos a sobrevivir?
Muchos jóvenes listos para trabajar
pero como no hay trabajo
cómo van a sobrevivir
Somos gigantes de África
pero para obtener una visa para entrar en Ghana
es necesario el WAEC [oh Dios mío]
El policía ve blanco
te dirá
Digo que eso es rojo
Dime algo, mi gente
Llévenos bien,
no permitan que esta nación caiga en el pozo

Repetir Coro

Verso 3
El Alhaji que lleva Khaki
dice el nombre de su partido
Gente Destruyendo Gente
Ese es el nombre del partido
elecciones en mi país
son amiguismos
engaños
arreglos
La gente que los votó
sigue viviendo en dolor
Esto es una vergüenza
Estoy tan avergonzado
Hemos obtenido permisos para tiendas
Permiso de comercio
permiso de comercio
Todavía quemas tiendas
¿Quieres decirme
que no sabías cuándo pagaron?
¿Por qué nos haces
vivir en dolor?
Llévenos bien
no permitan que esta nación caiga en el pozo

Repetir Coro

Nada está bien
Cualquier cosa que esté bien es brujería
Por eso decimos
Nada está bien
Tanke (eco)

Repetir Verso 1

Repetir Coro

Repetir Verso 2

Baba Dios, ayuda a este país

Repetir Coro hasta que se desvanezca

Escrita por: Chinagorom Onuoha