395px

Monsieur le Président

African China

Mr. President

Verse 1
Food e no dey
Brother eh water no dey
And our country no good o
Everyday for thief, one day for owner eh
Poor man wey thief maggi
Omo, dem go show im face for crime fighter (crime fighter)
Rich man wey thief money
Omo, we no dey see their face for crime fighter
Tell me something now rudeboy

Rich man go dey halla prayer (modupe)
Poor man go dey shout (anwuola m ei)
Rich man go dey halla prayer (modupe)
Poor man go dey shout (anwuola m ei)
Make una lead us well
No let this nation to fall inside well

Chorus
Mr. President [Lead us well]
If you be governor [Govern us well]
If you be senator [Senate am well]
If you be police [Police well well, no dey take bribe]
Oya lead us well [Nne me eh, Govern us well]
If you be senator [Senate am well]
If you be police [Police well well, no dey take bribe]

Verse 2
Fuel e no dey
Brother eh transportation no dey
And our road e no good o
What about the NEPA people o
we no get light
Everybody just dey halla
fuel no dey, na how we wan survive
Many youth ready for work
but as work no dey
na how dey wan survive
We be giant of Africa
but to get visa enter Ghana
na WAEC [oh my God]
Policeman go see white
e go tell you say
I say that thing na red
Tell me something my people
Make una lead us well,
no let this nation to fall inside well

Repeat Chorus

Verse 3
Alhaji wey pull Khaki
say the name of him party
People Destroying People
Na the name of the party
election for my country
na paddy paddy
wayo wayo
arrange no ni
People wey vote them in
still dey live in pain
This na disgrace
I am so ashamed
We don collect shop permit
Collect trading permit
trading permit
You still dey burn shop
You wan tell me say
you no know when them pay
Why you dey make us
dey live in pain
Make una lead us well
no let this nation to fall inside well

Repeat Chorus

Omo nothing dey par
Anything wey par na witch
Na im make we dey say
Omo no lele
Tanke (echo)

Repeat Verse 1

Repeat Chorus

Repeat Verse 2

Baba God help this country

Repeat Chorus till fade

Monsieur le Président

Couplet 1
La nourriture n'est pas là
Frère, l'eau n'est pas là
Et notre pays va mal
Chaque jour pour le voleur, un jour pour le propriétaire
Un pauvre qui vole un cube de bouillon
Eh bien, ils vont montrer son visage au chasseur de criminels (chasseur de criminels)
Un riche qui vole de l'argent
Eh bien, on ne voit pas leur visage au chasseur de criminels
Dis-moi quelque chose maintenant, mec

Le riche va crier des prières (merci)
Le pauvre va crier (anwuola m ei)
Le riche va crier des prières (merci)
Le pauvre va crier (anwuola m ei)
Faites-nous bien diriger
Ne laissez pas cette nation tomber dans le puits

Refrain
Monsieur le Président [Dirigez-nous bien]
Si tu es gouverneur [Gouverne-nous bien]
Si tu es sénateur [Sénat bien]
Si tu es policier [Police bien, ne prends pas de pot-de-vin]
Allez, dirigez-nous bien [Nne me eh, Gouverne-nous bien]
Si tu es sénateur [Sénat bien]
Si tu es policier [Police bien, ne prends pas de pot-de-vin]

Couplet 2
Le carburant n'est pas là
Frère, le transport n'est pas là
Et notre route n'est pas bonne
Qu'en est-il des gens de la NEPA
On n'a pas d'électricité
Tout le monde crie
Pas de carburant, comment on va survivre
Beaucoup de jeunes prêts à travailler
Mais comme il n'y a pas de travail
Comment ils vont survivre
On est le géant de l'Afrique
Mais pour obtenir un visa pour entrer au Ghana
C'est le WAEC [oh mon Dieu]
Un policier voit du blanc
Il va te dire
Je dis que c'est rouge
Dis-moi quelque chose, mon peuple
Faites-nous bien diriger,
Ne laissez pas cette nation tomber dans le puits

Répéter le Refrain

Couplet 3
Alhaji qui porte un uniforme
Dit le nom de son parti
Les gens détruisent les gens
C'est le nom du parti
Les élections dans mon pays
C'est du copinage
Des magouilles
Pas de vrai
Les gens qui les ont élus
Vivent encore dans la douleur
C'est une honte
J'ai tellement honte
On a pris le permis de magasin
Pris le permis de commerce
Permis de commerce
Tu continues à brûler des magasins
Tu veux me dire que
Tu ne sais pas quand ils paient
Pourquoi tu nous fais
Vivre dans la douleur
Faites-nous bien diriger
Ne laissez pas cette nation tomber dans le puits

Répéter le Refrain

Omo, rien ne va
Tout ce qui va mal, c'est de la sorcellerie
C'est pourquoi on dit
Omo, pas de soucis
Tanke (écho)

Répéter le Couplet 1

Répéter le Refrain

Répéter le Couplet 2

Baba Dieu, aide ce pays

Répéter le Refrain jusqu'à la fin

Escrita por: Chinagorom Onuoha