395px

FEM

Davido

FEM

Napji killing this one
Baddest
E be like you don dey talk too much
Small talk, you don dey talk who talk

Fem
Baddest
Oboy, you don dey do too much
Small talk, you don dey look who talk

Fem
And di baddest
Person wey dey find the pity
Omo no dey give me itty bitty

Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG, when you see 30BG
You wey dey find the pity
Tell odogwu say we like to party

Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Make una tell am to call me

Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Why everybody come dey para, para, para?

Para for me
Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Nawa 30BG, we go para, para, para

Dem go para for you
Before the, before the matter get serious
Before the, whole matter gets dangerous
You need to make sure you don't say too much

'Cause if you say too much, I fit to run up on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter star

I get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
When me say na me dey give them life
Dem go tell me who dey give them mind, give them mind

Live my life, man dey turn am to shoot on sight
When me say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh

Make una tell am to call me
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Why dem come dey para, para, para?
Para for me

Why everybody come dey para, para, para?
Para for me
Para, para, para
Para for me

Napji killing this one

FEM

Napji hat das hier gemacht
Die Beste
Es scheint, als redest du zu viel
Kleine Gespräche, du redest darüber, wer redet

Fem
Die Beste
Alter, du machst zu viel
Kleine Gespräche, du schaust, wer redet

Fem
Und die Beste
Die Person, die Mitleid sucht
Mädchen, gib mir kein bisschen Mitleid

Ruf mich einfach an, wenn du 30BG wissen willst
Du wirst 30BG erkennen, wenn du 30BG siehst
Du, der Mitleid sucht
Sag dem Odogwu, dass wir gerne feiern

Ruf mich einfach an, wenn du 30BG wissen willst
Du wirst 30BG erkennen, wenn du 30BG siehst
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Sag ihnen, sie sollen mich anrufen

Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Warum sind sie so aufgebracht, aufgebracht, aufgebracht?
Aufgebracht wegen mir
Warum sind alle so aufgebracht, aufgebracht, aufgebracht?

Aufgebracht wegen mir
Warum sind sie so aufgebracht, aufgebracht, aufgebracht?
Aufgebracht wegen mir
Nawa 30BG, wir werden aufgebracht, aufgebracht, aufgebracht

Sie werden für dich aufgebracht sein
Bevor die Sache ernst wird
Bevor die ganze Sache gefährlich wird
Du musst sicherstellen, dass du nicht zu viel sagst

Denn wenn du zu viel sagst, könnte ich auf dich losgehen
Du siehst, ich habe Fans, die wirklich aufgebracht sind
Du siehst, mein G ist besser als ein G-Wagon
Mein Nigga, ich setze Trends, kein Twitter-Star

Ich habe Männer, ich versammle keine Jungs
Ich lebe mein Leben, die Leute drehen durch
Wenn ich sage, ich gebe ihnen Leben
Dann sagen sie mir, wer ihnen den Verstand gibt, den Verstand

Lebe mein Leben, die Leute drehen durch
Wenn ich sage, ich gebe ihnen Leben
Dann sagen sie mir, wer ihnen den Verstand gibt, den Verstand
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh

Sag ihnen, sie sollen mich anrufen
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Warum sind sie so aufgebracht, aufgebracht, aufgebracht?
Aufgebracht wegen mir

Warum sind alle so aufgebracht, aufgebracht, aufgebracht?
Aufgebracht wegen mir
Aufgebracht, aufgebracht, aufgebracht
Aufgebracht wegen mir

Napji hat das hier gemacht

Escrita por: