Traducción generada automáticamente

FEM
Davido
FEM
Napji killing this one
Baddest
E be like you don dey talk too much
Small talk, you don dey talk who talk
Fem
Baddest
Oboy, you don dey do too much
Small talk, you don dey look who talk
Fem
And di baddest
Person wey dey find the pity
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG, when you see 30BG
You wey dey find the pity
Tell odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Make una tell am to call me
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Why everybody come dey para, para, para?
Para for me
Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Nawa 30BG, we go para, para, para
Dem go para for you
Before the, before the matter get serious
Before the, whole matter gets dangerous
You need to make sure you don't say too much
'Cause if you say too much, I fit to run up on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter star
I get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
When me say na me dey give them life
Dem go tell me who dey give them mind, give them mind
Live my life, man dey turn am to shoot on sight
When me say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Make una tell am to call me
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Why everybody come dey para, para, para?
Para for me
Para, para, para
Para for me
Napji killing this one
FEM
Napji matando esta
El más malo
Parece que estás hablando demasiado
Hablando tonterías, estás hablando de quién habla
FEM
El más malo
Amigo, estás haciendo demasiado
Hablando tonterías, estás buscando a quién hablar
FEM
Y el más malo
La persona que busca la lástima
Chico, no me des un poquito
Solo llámame, quieres conocer a 30BG
Conocerás a 30BG, cuando veas a 30BG
Tú que buscas la lástima
Dile a odogwu que nos gusta la fiesta
Solo llámame, quieres conocer a 30BG
Conocerás a 30BG cuando veas a 30BG
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Haz que le digan que me llame
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
¿Por qué vienen a molestar, molestar, molestar?
Molestar por mí
¿Por qué todos vienen a molestar, molestar, molestar?
Molestar por mí
¿Por qué vienen a molestar, molestar, molestar?
Molestar por mí
Nawa 30BG, vamos a molestar, molestar, molestar
Molestarán contigo
Antes de que, antes de que el asunto se ponga serio
Antes de que, todo el asunto se vuelva peligroso
Necesitas asegurarte de no decir demasiado
Porque si dices demasiado, puedo venir por ti
Ves que tengo fans que se molestan mucho
Ves que mi G es superior al G-Wagon
Mi amigo, yo marco tendencias, no soy una estrella de Twitter
Tengo hombres, no me junto con chicos
Vivo mi vida, los hombres lo convierten en disparo a la vista
Cuando digo que soy quien les da vida
Me dirán quién les da mente, les da mente
Vivo mi vida, los hombres lo convierten en disparo a la vista
Cuando digo que soy quien les da vida
Me dirán quién les da mente, les da mente
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Haz que le digan que me llame
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
¿Por qué vienen a molestar, molestar, molestar?
Molestar por mí
¿Por qué todos vienen a molestar, molestar, molestar?
Molestar por mí
Molestar, molestar, molestar
Molestar por mí
Napji matando esta



Comentarios
Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra
Forma parte de esta comunidad
Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Davido y explora más allá de las letras.
Conoce a Letras AcademyRevisa nuestra guía de uso para hacer comentarios.
¿Enviar a la central de preguntas?
Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.
Comprende mejor con esta clase: