395px

Cabeza de Sarten

Erigga

Head Pan

Make you wise up oh brother
Make you rise up from your slumber
The truth be say, nobody send you
Every aboki man with kettle
That your chairman fit no help you
Everybody get him own issue yeah, yeah

If you no wan use that your head pan
Everyday you dey walk about
Owo go be your badman oh
If you no wan use that your head pan
Everyday you dey walk about
Owo go be your badman oh

That's why, I've never been the type to judge people
That's why I don't roll with world people, ah
For outside the universe so, they fit allow me pass
But they furukpe the vow, my dream, they must cripple

Wetin I do them? (I tire)
Abi na crime to help your people?
Same people when dey claim they be my people
When dey your back, na him wan push me inside pit hole

Na once I throw backi leave them, Jackie Chan
Jonzing men, they no know wetin God dey plan?
Eighty percent of them when dey my Instagram no like me
Na story them dey find to yarn

I don forgive you, hope you fit forgive yourself?
Na you conscience go worry, I dey here kpeff
Middle finger to una when carry my matter put for head
How far, head no dey pain una, wetin?

Make you wise up oh brother
Make you rise up from your slumber
The truth be say, nobody send you
Every aboki man with kettle
That your chairman fit no help you
Everybody get him own issue yeah, yeah

If you no wan use that your head pan
Everyday you dey walk about
Owo go be your badman oh
If you no wan use that your head pan
Everyday you dey walk about
Owo go be your badman oh

I like you
Plus you na my man
But your doings this days, I no understand
Real matter, no dey do head like coco yam
Wetin dey sup? Enter motor make we yarn

Every morning you wake up, Tunde Ednut page
Jonzing man, them swear for you with give away?
Your mate dey buy Benz, you dey call them ritualist
Dey judge them, waka round, area publicist

Person like you fit carry red paint for night
Around two for your paddi gate dey write
This building is under investigation by EFCC
Next thing, your paddi don take flight

Ede erunkaye, na I'm Ibori call them
Why you dey bless am pass me, na I'm be their problem
Your see this music I dey hustle, na I'm be my head pan
Na I'm make I carry am for head, I tell you that year for Ekpa na, shuu

If you no wan use that your head pan
Everyday you dey walk about
Owo go be your badman oh
If you no wan use that your head pan
Everyday you dey walk about
Owo go be your badman oh

Cabeza de Sarten

Despierta, oh hermano
Levántate de tu sueño
La verdad es que nadie te envió
Cada hombre con su paila
Ese presidente tuyo no te ayudará
Todos tienen sus propios problemas, sí, sí

Si no quieres usar esa cabeza de sarten
Cada día andas por ahí
El dinero será tu enemigo, oh
Si no quieres usar esa cabeza de sarten
Cada día andas por ahí
El dinero será tu enemigo, oh

Por eso, nunca he sido de juzgar a la gente
Por eso no ando con gente del mundo, ah
Fuera del universo, ellos me dejan pasar
Pero rompen el juramento, mis sueños, deben aplastarlos

¿Qué les hice? (Estoy cansado)
¿O es un crimen ayudar a tu gente?
La misma gente que dice ser de mi lado
Cuando no estoy, son los que quieren empujarme al hoyo

Solo una vez los dejé atrás, Jackie Chan
Hombres despreocupados, no saben lo que Dios planea
El ochenta por ciento de ellos en mi Instagram no me quiere
Solo buscan historias para contar

Te he perdonado, ¿espero que tú te perdones?
Tu conciencia te va a atormentar, yo aquí estoy
Dedo medio a ustedes que pusieron mi asunto en su cabeza
¿Qué tal, no les duele la cabeza, qué pasa?

Despierta, oh hermano
Levántate de tu sueño
La verdad es que nadie te envió
Cada hombre con su paila
Ese presidente tuyo no te ayudará
Todos tienen sus propios problemas, sí, sí

Si no quieres usar esa cabeza de sarten
Cada día andas por ahí
El dinero será tu enemigo, oh
Si no quieres usar esa cabeza de sarten
Cada día andas por ahí
El dinero será tu enemigo, oh

Me gustas
Además, eres mi hombre
Pero lo que haces estos días, no lo entiendo
Cosas reales, no actúes como un tonto
¿Qué pasa? Sube al carro y hablemos

Cada mañana que despiertas, página de Tunde Ednut
Hombre despreocupado, ¿te maldicen con un sorteo?
Tus amigos compran Benz, tú los llamas ritualistas
Los juzgas, caminas por ahí, publicista del área

Alguien como tú podría llevar pintura roja de noche
Alrededor de las dos en la puerta de tu amigo escribiendo
Este edificio está bajo investigación por la EFCC
Lo siguiente, tu amigo ya tomó vuelo

Ede erunkaye, soy Ibori, llámalos
¿Por qué lo bendices más que a mí? Yo soy su problema
Mira, esta música que estoy luchando, es mi cabeza de sarten
Por eso la llevo en la cabeza, te lo dije ese año en Ekpa, shuu

Si no quieres usar esa cabeza de sarten
Cada día andas por ahí
El dinero será tu enemigo, oh
Si no quieres usar esa cabeza de sarten
Cada día andas por ahí
El dinero será tu enemigo, oh

Escrita por: Erigga / Prinx Emmanuel