395px

Cerveau en Ébullition

Erigga

Head Pan

Make you wise up oh brother
Make you rise up from your slumber
The truth be say, nobody send you
Every aboki man with kettle
That your chairman fit no help you
Everybody get him own issue yeah, yeah

If you no wan use that your head pan
Everyday you dey walk about
Owo go be your badman oh
If you no wan use that your head pan
Everyday you dey walk about
Owo go be your badman oh

That's why, I've never been the type to judge people
That's why I don't roll with world people, ah
For outside the universe so, they fit allow me pass
But they furukpe the vow, my dream, they must cripple

Wetin I do them? (I tire)
Abi na crime to help your people?
Same people when dey claim they be my people
When dey your back, na him wan push me inside pit hole

Na once I throw backi leave them, Jackie Chan
Jonzing men, they no know wetin God dey plan?
Eighty percent of them when dey my Instagram no like me
Na story them dey find to yarn

I don forgive you, hope you fit forgive yourself?
Na you conscience go worry, I dey here kpeff
Middle finger to una when carry my matter put for head
How far, head no dey pain una, wetin?

Make you wise up oh brother
Make you rise up from your slumber
The truth be say, nobody send you
Every aboki man with kettle
That your chairman fit no help you
Everybody get him own issue yeah, yeah

If you no wan use that your head pan
Everyday you dey walk about
Owo go be your badman oh
If you no wan use that your head pan
Everyday you dey walk about
Owo go be your badman oh

I like you
Plus you na my man
But your doings this days, I no understand
Real matter, no dey do head like coco yam
Wetin dey sup? Enter motor make we yarn

Every morning you wake up, Tunde Ednut page
Jonzing man, them swear for you with give away?
Your mate dey buy Benz, you dey call them ritualist
Dey judge them, waka round, area publicist

Person like you fit carry red paint for night
Around two for your paddi gate dey write
This building is under investigation by EFCC
Next thing, your paddi don take flight

Ede erunkaye, na I'm Ibori call them
Why you dey bless am pass me, na I'm be their problem
Your see this music I dey hustle, na I'm be my head pan
Na I'm make I carry am for head, I tell you that year for Ekpa na, shuu

If you no wan use that your head pan
Everyday you dey walk about
Owo go be your badman oh
If you no wan use that your head pan
Everyday you dey walk about
Owo go be your badman oh

Cerveau en Ébullition

Fais attention, oh frère
Sors de ton sommeil, lève-toi
La vérité, c'est que personne ne t'a demandé
Chaque homme du coin avec sa bouilloire
Ton président peut ne pas t'aider
Chacun a ses propres soucis, ouais, ouais

Si tu ne veux pas utiliser ta tête
Chaque jour tu traînes
L'argent sera ton ennemi, oh
Si tu ne veux pas utiliser ta tête
Chaque jour tu traînes
L'argent sera ton ennemi, oh

C'est pourquoi, je n'ai jamais été du genre à juger les gens
C'est pourquoi je ne traîne pas avec les gens du monde, ah
À l'extérieur de l'univers, ils pourraient me laisser passer
Mais ils sabotent le vœu, mes rêves, ils doivent les briser

Qu'est-ce que je leur ai fait ? (J'en peux plus)
Est-ce un crime d'aider ton peuple ?
Les mêmes qui prétendent être mes amis
Derrière ton dos, c'est eux qui veulent me pousser dans un trou

Une fois que je les ai laissés, comme Jackie Chan
Des gars perdus, ils ne savent pas ce que Dieu a prévu ?
Quatre-vingts pour cent d'eux sur mon Instagram ne m'aiment pas
Ils cherchent juste des histoires à raconter

Je t'ai pardonné, j'espère que tu peux te pardonner ?
C'est ta conscience qui va te ronger, je suis là tranquille
Doigt d'honneur à ceux qui mettent mon affaire sur le dos
Comment ça va, ça ne vous fait pas mal, hein ?

Fais attention, oh frère
Sors de ton sommeil, lève-toi
La vérité, c'est que personne ne t'a demandé
Chaque homme du coin avec sa bouilloire
Ton président peut ne pas t'aider
Chacun a ses propres soucis, ouais, ouais

Si tu ne veux pas utiliser ta tête
Chaque jour tu traînes
L'argent sera ton ennemi, oh
Si tu ne veux pas utiliser ta tête
Chaque jour tu traînes
L'argent sera ton ennemi, oh

Je t'aime bien
En plus, tu es mon gars
Mais ce que tu fais ces jours-ci, je ne comprends pas
Vraie affaire, ne fais pas l'idiot
Qu'est-ce qui se passe ? Monte dans la voiture qu'on discute

Chaque matin tu te réveilles, page de Tunde Ednut
Gars perdu, ils te maudissent avec des cadeaux ?
Tes potes achètent des Benz, tu les traites de ritualistes
Tu les juges, fais le tour, publiciste de quartier

Un gars comme toi pourrait mettre de la peinture rouge la nuit
Vers deux heures devant chez ton pote, écrire
Ce bâtiment est sous enquête par l'EFCC
La prochaine chose, ton pote a pris la fuite

Ede erunkaye, c'est Ibori qui les appelle
Pourquoi tu le bénis plus que moi, c'est moi leur problème
Tu vois cette musique que je bosse, c'est ma tête
C'est pour ça que je la porte sur la tête, je te l'ai dit cette année à Ekpa, shuu

Si tu ne veux pas utiliser ta tête
Chaque jour tu traînes
L'argent sera ton ennemi, oh
Si tu ne veux pas utiliser ta tête
Chaque jour tu traînes
L'argent sera ton ennemi, oh

Escrita por: Erigga, Prinx Emmanuel