395px

Es Fließt

Moses Bliss

E Dey Flow

E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know.!!!
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
I no fit count
I no fit count oh
The blessing of God
Upon me life oh
See as my life
E don balance oh
Na the grace of the lord
Taking me high
(Oh oh oh)

No be fantasy
Ur love is my reality
The anointing
Dey break the yoke
All of dem Dey believe
Say my God no Dey bobo
The way you pamper me
Steadily oh
Surprising me constantly oh
Boosting my energy oh oh
This ur love no be fallacy oh
Even the blind can see oh
Wetin u do for me oh

E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
The oil flowing steady
Comot the boy from trenches
Hilux no fit park my blessings
I Dey on God
So I’m never stressing
No ooh

Falala Falala
Under the umbrella
I get eternal life
Me no fit suffer
My daddy Ogaranya
E put the oil for my head
When I look around oh oh
Everything I Dey see
Just Dey make me believe say
Oil Dey my head oh
As u see me Dey shine oh oh
Sapa and me be like bread and tea before
Jehova help me oh

Now I don Dey select
Odogwu na my connect
All of my songs
Just Dey make sense
Oil Dey my head oh
Na the word I Dey confess
Wey come Dey make e me the best
Who God don bless no man contest
Oil Dey my head oh

E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show

E dey show
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow

Es Fließt

Es fließt
Öl auf meinem Kopf fließt
Das ist kein Scherz oh
Wenn du es überprüfst
Wirst du es wissen.!!!
Segnungen überfluten
Von meinem Kopf
Bis zu meinen Zehen
Das ist kein Witz oh
Sogar in meinem Gesicht zeigt es sich
Ich kann nicht zählen
Ich kann nicht zählen oh
Die Segnung Gottes
Auf meinem Leben oh
Sieh, wie mein Leben
Sich ausgeglichen hat oh
Es ist die Gnade des Herrn
Die mich hochhebt
(Oh oh oh)

Das ist keine Fantasie
Deine Liebe ist meine Realität
Die Salbung
Zerschlägt das Joch
Alle glauben
Dass mein Gott nicht lügt
Wie du mich verwöhnst
Stetig oh
Überraschst mich ständig oh
Steigerst meine Energie oh oh
Diese deine Liebe ist keine Täuschung oh
Sogar die Blinden können es sehen oh
Was du für mich tust oh

Es fließt
Öl auf meinem Kopf fließt
Das ist kein Scherz oh
Wenn du es überprüfst
Wirst du es wissen
Segnungen überfluten
Von meinem Kopf
Bis zu meinen Zehen
Das ist kein Witz oh
Sogar in meinem Gesicht zeigt es sich
Das Öl fließt stetig
Holt den Jungen aus den Slums
Hilux kann meine Segnungen nicht parken
Ich vertraue auf Gott
Also mache ich mir nie Sorgen
Nein ooh

Falala Falala
Unter dem Regenschirm
Ich habe ewiges Leben
Ich kann nicht leiden
Mein Vater Ogaranya
Er hat das Öl auf meinen Kopf gegeben
Wenn ich mich umsehe oh oh
Alles, was ich sehe
Lässt mich glauben, dass
Öl auf meinem Kopf ist oh
Wie du siehst, strahle ich oh oh
Sapa und ich waren früher wie Brot und Tee
Jehova hilf mir oh

Jetzt wähle ich aus
Odogwu ist mein Kontakt
Alle meine Lieder
Machen einfach Sinn
Öl auf meinem Kopf oh
Es ist das Wort, das ich bekenne
Das mich zum Besten macht
Wen Gott segnet, kann kein Mensch streiten
Öl auf meinem Kopf oh

Es fließt
Öl auf meinem Kopf fließt
Das ist kein Scherz oh
Wenn du es überprüfst
Wirst du es wissen
Segnungen überfluten
Von meinem Kopf
Bis zu meinen Zehen
Das ist kein Witz oh
Sogar in meinem Gesicht zeigt es sich

Es zeigt sich
Fließen, fließen, fließen, fließen, fließen
Öl auf meinem Kopf fließt
Fließen, fließen, fließen, fließen, fließen
Öl auf meinem Kopf fließt

Escrita por: