Traducción generada automáticamente

visualizaciones de letras 5.034

E Dey Flow

Moses Bliss

Letra

Significado

Fluye

E Dey Flow

FluyeE dey flow
El aceite en mi cabeza fluyeOil for my head dey flow
No es un lavadoNo be wash oh
Si lo revisasIf u check am
Lo vas a saber.!!!U go know.!!!
Las bendiciones me ahoganBlessings choke
Desde mi cabezaFrom my head
Hasta mis piesDown to my toes
No es bromaNo be joke oh
Incluso en mi cara se notaEven for my face e Dey show
No puedo contarI no fit count
No puedo contarI no fit count oh
Las bendiciones de DiosThe blessing of God
Sobre mi vidaUpon me life oh
Mira cómo mi vidaSee as my life
Se ha equilibradoE don balance oh
Es la gracia del SeñorNa the grace of the lord
Llevándome altoTaking me high
(Oh oh oh)(Oh oh oh)

No es fantasíaNo be fantasy
Tu amor es mi realidadUr love is my reality
La unciónThe anointing
Rompe el yugoDey break the yoke
Todos ellos creenAll of dem Dey believe
Que mi Dios no es un tontoSay my God no Dey bobo
La forma en que me cuidasThe way you pamper me
Constantemente ohSteadily oh
Sorprendiéndome todo el tiempo ohSurprising me constantly oh
Aumentando mi energía oh ohBoosting my energy oh oh
Este tu amor no es una falacia ohThis ur love no be fallacy oh
Incluso los ciegos pueden ver ohEven the blind can see oh
Lo que haces por mí ohWetin u do for me oh

FluyeE dey flow
El aceite en mi cabeza fluyeOil for my head dey flow
No es un lavado ohNo be wash oh
Si lo revisasIf u check am
Lo vas a saberU go know
Las bendiciones me ahoganBlessings choke
Desde mi cabezaFrom my head
Hasta mis piesDown to my toes
No es broma ohNo be joke oh
Incluso en mi cara se notaEven for my face e Dey show
El aceite fluyendo constanteThe oil flowing steady
Saca al chico de las callesComot the boy from trenches
La Hilux no puede estacionar mis bendicionesHilux no fit park my blessings
Estoy en DiosI Dey on God
Así que nunca estoy estresadoSo I’m never stressing
No oohNo ooh

Falala FalalaFalala Falala
Bajo la sombrillaUnder the umbrella
Tengo vida eternaI get eternal life
No puedo sufrirMe no fit suffer
Mi papá OgaranyaMy daddy Ogaranya
Puso el aceite en mi cabezaE put the oil for my head
Cuando miro alrededor oh ohWhen I look around oh oh
Todo lo que veoEverything I Dey see
Solo me hace creer queJust Dey make me believe say
El aceite está en mi cabeza ohOil Dey my head oh
Como me ves brillar oh ohAs u see me Dey shine oh oh
La pobreza y yo éramos como pan y té antesSapa and me be like bread and tea before
Jehová, ayúdame ohJehova help me oh

Ahora estoy seleccionandoNow I don Dey select
Odogwu es mi conexiónOdogwu na my connect
Todas mis cancionesAll of my songs
Solo tienen sentidoJust Dey make sense
El aceite está en mi cabeza ohOil Dey my head oh
Es la palabra que confiesoNa the word I Dey confess
Que me hace ser el mejorWey come Dey make e me the best
A quien Dios ha bendecido, ningún hombre lo puede disputarWho God don bless no man contest
El aceite está en mi cabeza ohOil Dey my head oh

FluyeE dey flow
El aceite en mi cabeza fluyeOil for my head dey flow
No es un lavado ohNo be wash oh
Si lo revisasIf u check am
Lo vas a saberU go know
Las bendiciones me ahoganBlessings choke
Desde mi cabezaFrom my head
Hasta mis piesDown to my toes
No es broma ohNo be joke oh
Incluso en mi cara se notaEven for my face e Dey show

Se notaE dey show
Fluye, fluye, fluye, fluye, fluyeFlow, flow, flow, flow, flow
El aceite en mi cabeza fluyeOil for my head dey flow
Fluye, fluye, fluye, fluye, fluyeFlow, flow, flow, flow, flow
El aceite en mi cabeza fluyeOil for my head dey flow


Comentarios

Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra

0 / 500

Forma parte  de esta comunidad 

Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Moses Bliss y explora más allá de las letras.

Conoce a Letras Academy

¿Enviar a la central de preguntas?

Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.

Comprende mejor con esta clase:

0 / 500

Opciones de selección