395px

Fluye

Moses Bliss

E Dey Flow

E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know.!!!
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
I no fit count
I no fit count oh
The blessing of God
Upon me life oh
See as my life
E don balance oh
Na the grace of the lord
Taking me high
(Oh oh oh)

No be fantasy
Ur love is my reality
The anointing
Dey break the yoke
All of dem Dey believe
Say my God no Dey bobo
The way you pamper me
Steadily oh
Surprising me constantly oh
Boosting my energy oh oh
This ur love no be fallacy oh
Even the blind can see oh
Wetin u do for me oh

E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
The oil flowing steady
Comot the boy from trenches
Hilux no fit park my blessings
I Dey on God
So I’m never stressing
No ooh

Falala Falala
Under the umbrella
I get eternal life
Me no fit suffer
My daddy Ogaranya
E put the oil for my head
When I look around oh oh
Everything I Dey see
Just Dey make me believe say
Oil Dey my head oh
As u see me Dey shine oh oh
Sapa and me be like bread and tea before
Jehova help me oh

Now I don Dey select
Odogwu na my connect
All of my songs
Just Dey make sense
Oil Dey my head oh
Na the word I Dey confess
Wey come Dey make e me the best
Who God don bless no man contest
Oil Dey my head oh

E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show

E dey show
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow

Fluye

Fluye
El aceite en mi cabeza fluye
No es un lavado
Si lo revisas
Lo vas a saber.!!!
Las bendiciones me ahogan
Desde mi cabeza
Hasta mis pies
No es broma
Incluso en mi cara se nota
No puedo contar
No puedo contar
Las bendiciones de Dios
Sobre mi vida
Mira cómo mi vida
Se ha equilibrado
Es la gracia del Señor
Llevándome alto
(Oh oh oh)

No es fantasía
Tu amor es mi realidad
La unción
Rompe el yugo
Todos ellos creen
Que mi Dios no es un tonto
La forma en que me cuidas
Constantemente oh
Sorprendiéndome todo el tiempo oh
Aumentando mi energía oh oh
Este tu amor no es una falacia oh
Incluso los ciegos pueden ver oh
Lo que haces por mí oh

Fluye
El aceite en mi cabeza fluye
No es un lavado oh
Si lo revisas
Lo vas a saber
Las bendiciones me ahogan
Desde mi cabeza
Hasta mis pies
No es broma oh
Incluso en mi cara se nota
El aceite fluyendo constante
Saca al chico de las calles
La Hilux no puede estacionar mis bendiciones
Estoy en Dios
Así que nunca estoy estresado
No ooh

Falala Falala
Bajo la sombrilla
Tengo vida eterna
No puedo sufrir
Mi papá Ogaranya
Puso el aceite en mi cabeza
Cuando miro alrededor oh oh
Todo lo que veo
Solo me hace creer que
El aceite está en mi cabeza oh
Como me ves brillar oh oh
La pobreza y yo éramos como pan y té antes
Jehová, ayúdame oh

Ahora estoy seleccionando
Odogwu es mi conexión
Todas mis canciones
Solo tienen sentido
El aceite está en mi cabeza oh
Es la palabra que confieso
Que me hace ser el mejor
A quien Dios ha bendecido, ningún hombre lo puede disputar
El aceite está en mi cabeza oh

Fluye
El aceite en mi cabeza fluye
No es un lavado oh
Si lo revisas
Lo vas a saber
Las bendiciones me ahogan
Desde mi cabeza
Hasta mis pies
No es broma oh
Incluso en mi cara se nota

Se nota
Fluye, fluye, fluye, fluye, fluye
El aceite en mi cabeza fluye
Fluye, fluye, fluye, fluye, fluye
El aceite en mi cabeza fluye

Escrita por: