E Dey Flow
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know.!!!
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
I no fit count
I no fit count oh
The blessing of God
Upon me life oh
See as my life
E don balance oh
Na the grace of the lord
Taking me high
(Oh oh oh)
No be fantasy
Ur love is my reality
The anointing
Dey break the yoke
All of dem Dey believe
Say my God no Dey bobo
The way you pamper me
Steadily oh
Surprising me constantly oh
Boosting my energy oh oh
This ur love no be fallacy oh
Even the blind can see oh
Wetin u do for me oh
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
The oil flowing steady
Comot the boy from trenches
Hilux no fit park my blessings
I Dey on God
So I’m never stressing
No ooh
Falala Falala
Under the umbrella
I get eternal life
Me no fit suffer
My daddy Ogaranya
E put the oil for my head
When I look around oh oh
Everything I Dey see
Just Dey make me believe say
Oil Dey my head oh
As u see me Dey shine oh oh
Sapa and me be like bread and tea before
Jehova help me oh
Now I don Dey select
Odogwu na my connect
All of my songs
Just Dey make sense
Oil Dey my head oh
Na the word I Dey confess
Wey come Dey make e me the best
Who God don bless no man contest
Oil Dey my head oh
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
E dey show
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow
Ça coule
Ça coule
De l'huile sur ma tête ça coule
C'est pas un lavage oh
Si tu vérifies
Tu vas savoir.!!!
Les bénédictions débordent
De ma tête
Jusqu'à mes orteils
C'est pas une blague oh
Même sur mon visage ça se voit
Je peux pas compter
Je peux pas compter oh
La bénédiction de Dieu
Sur ma vie oh
Regarde comme ma vie
Elle est équilibrée oh
C'est la grâce du Seigneur
Qui m'élève
(Oh oh oh)
C'est pas un fantasme
Ton amour est ma réalité
L'onction
Brise le joug
Tous croient
Que mon Dieu ne ment pas
La façon dont tu me chouchoutes
Constamment oh
Me surprenant sans cesse oh
Boostant mon énergie oh oh
Cet amour n'est pas une illusion oh
Même les aveugles peuvent voir oh
Ce que tu fais pour moi oh
Ça coule
De l'huile sur ma tête ça coule
C'est pas un lavage oh
Si tu vérifies
Tu vas savoir
Les bénédictions débordent
De ma tête
Jusqu'à mes orteils
C'est pas une blague oh
Même sur mon visage ça se voit
L'huile coule régulièrement
Sort le gars des tranchées
Un Hilux ne peut pas garer mes bénédictions
Je suis avec Dieu
Donc je ne stresse jamais
Non ooh
Falala Falala
Sous l'ombrelle
J'ai la vie éternelle
Je ne peux pas souffrir
Mon papa Ogaranya
Il a mis l'huile sur ma tête
Quand je regarde autour oh oh
Tout ce que je vois
Me fait croire que
De l'huile sur ma tête oh
Comme tu me vois briller oh oh
Avant, la pauvreté et moi c'était comme pain et thé
Jéhovah aide-moi oh
Maintenant je commence à choisir
Odogwu est ma connexion
Toutes mes chansons
Ont du sens
De l'huile sur ma tête oh
C'est la parole que je confesse
Qui fait de moi le meilleur
Qui Dieu a béni, personne ne conteste
De l'huile sur ma tête oh
Ça coule
De l'huile sur ma tête ça coule
C'est pas un lavage oh
Si tu vérifies
Tu vas savoir
Les bénédictions débordent
De ma tête
Jusqu'à mes orteils
C'est pas une blague oh
Même sur mon visage ça se voit
Ça se voit
Coule, coule, coule, coule, coule
De l'huile sur ma tête ça coule
Coule, coule, coule, coule, coule
De l'huile sur ma tête ça coule