395px

Het Stroomt

Moses Bliss

E Dey Flow

E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know.!!!
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
I no fit count
I no fit count oh
The blessing of God
Upon me life oh
See as my life
E don balance oh
Na the grace of the lord
Taking me high
(Oh oh oh)

No be fantasy
Ur love is my reality
The anointing
Dey break the yoke
All of dem Dey believe
Say my God no Dey bobo
The way you pamper me
Steadily oh
Surprising me constantly oh
Boosting my energy oh oh
This ur love no be fallacy oh
Even the blind can see oh
Wetin u do for me oh

E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
The oil flowing steady
Comot the boy from trenches
Hilux no fit park my blessings
I Dey on God
So I’m never stressing
No ooh

Falala Falala
Under the umbrella
I get eternal life
Me no fit suffer
My daddy Ogaranya
E put the oil for my head
When I look around oh oh
Everything I Dey see
Just Dey make me believe say
Oil Dey my head oh
As u see me Dey shine oh oh
Sapa and me be like bread and tea before
Jehova help me oh

Now I don Dey select
Odogwu na my connect
All of my songs
Just Dey make sense
Oil Dey my head oh
Na the word I Dey confess
Wey come Dey make e me the best
Who God don bless no man contest
Oil Dey my head oh

E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show

E dey show
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow

Het Stroomt

Het stroomt
Olie op mijn hoofd, het stroomt
Geen wassen oh
Als je het checkt
Zul je het weten.!!!
Zegeningen stromen
Van mijn hoofd
Tot aan mijn tenen
Geen grap oh
Zelfs op mijn gezicht is het te zien
Ik kan niet tellen
Ik kan niet tellen oh
De zegen van God
Op mijn leven oh
Kijk hoe mijn leven
In balans is oh
Het is de genade van de Heer
Die me omhoog brengt
(Oh oh oh)

Geen fantasie
Jouw liefde is mijn realiteit
De zalving
Breekt de keten
Iedereen gelooft
Dat mijn God niet liegt
De manier waarop je me verwent
Steeds weer oh
Verrast me constant oh
Verhoogt mijn energie oh oh
Deze jouw liefde is geen leugen oh
Zelfs de blinden kunnen het zien oh
Wat je voor me doet oh

Het stroomt
Olie op mijn hoofd, het stroomt
Geen wassen oh
Als je het checkt
Zul je het weten
Zegeningen stromen
Van mijn hoofd
Tot aan mijn tenen
Geen grap oh
Zelfs op mijn gezicht is het te zien
De olie stroomt gestaag
Haalde de jongen uit de goot
Hilux kan mijn zegeningen niet parkeren
Ik vertrouw op God
Dus ik maak me nooit druk
Nee oh

Falala Falala
Onder de paraplu
Ik heb eeuwig leven
Ik kan niet lijden
Mijn vader Ogaranya
Hij heeft de olie op mijn hoofd gedaan
Als ik om me heen kijk oh oh
Alles wat ik zie
Laat me geloven dat
Er olie op mijn hoofd is oh
Zoals je me ziet stralen oh oh
Sapa en ik waren vroeger als brood en thee
Jehova help me oh

Nu begin ik te selecteren
Odogwu is mijn connectie
Al mijn nummers
Geven gewoon zin
Er is olie op mijn hoofd oh
Het is het woord dat ik beken
Dat me de beste maakt
Wie God zegent, kan niemand tegenhouden
Er is olie op mijn hoofd oh

Het stroomt
Olie op mijn hoofd, het stroomt
Geen wassen oh
Als je het checkt
Zul je het weten
Zegeningen stromen
Van mijn hoofd
Tot aan mijn tenen
Geen grap oh
Zelfs op mijn gezicht is het te zien

Het is te zien
Stroom, stroom, stroom, stroom, stroom
Olie op mijn hoofd, het stroomt
Stroom, stroom, stroom, stroom, stroom
Olie op mijn hoofd, het stroomt

Escrita por: