395px

Du bist großartig

Moses Bliss

You Are Great

You give me wings, now I'm up in the air
As I dey plant, you dey give me the rain
If no be you, tell me where I for dey?
Baba, I thank you (fuze play)
Dem for don laugh me, no be today
Ebenezer, you dey shower your grace
Na your light wey dey show me the way
Baba, I thank you (eh, eh, eh, eh)

Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (lord, you are great)
Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you

Jehovah bu onyeoma (oh-oh)
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am

Baba, I thank you
Me no fit deny o
All of my blessings na divine o
When I look around o
All I see na your hand o

Oh, my daddy o
When e sour, you dey make am sweet o
This your grace o
E loud o, e dey speak for me o
Your grace dey overflow
From my head down to my toes

Bianule (bianule), bianule (bianule)
Ifechukwu ne me o
Your love is ever sure
I will let the whole world know
Chineke (chineke), chineke (chineke)
Na you I dey follow (lord, you are great)
Lord, you are great

You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Lord, you are great
You are greatly to be praised

'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (oh na, na, na)
Jehovah bu onyeoma (eh-eh)
Na you be my agidigba

'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba (oh, lord o)
'Cause e dey happen as you talk am

Baba, I thank you
Baba no dey delay
If I call am, na cha, cha, cha
Everything na confirm
Ein no get time for yama-yama

I can't explain the wonders of your presence in my life
Na only you be God I know wey no go fit to lie
Odumegwu judah (judah)
I trowey salama (salama)
Onyenemenma (omenma)

I'll praise you forever
When you check am, you go know
Who the blessings dey follow
From the northside to the southside
Say na Jesus we dey show (lord, you are geart)

Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (lord, you are great)
Lord, you are great

You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (onyeoma, eh)

Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you

Du bist großartig

Du gibst mir Flügel, jetzt bin ich in der Luft
Während ich pflanze, gibst du mir den Regen
Wenn es dich nicht gäbe, sag mir, wo wäre ich?
Vater, ich danke dir (Fuze spielt)
Sie hätten über mich lachen sollen, nicht erst heute
Ebenezer, du schüttest deine Gnade aus
Dein Licht zeigt mir den Weg
Vater, ich danke dir (eh, eh, eh, eh)

Herr, du bist groß
Du bist sehr zu loben
Denn es geschieht, wie du es gesagt hast
Vater, ich danke dir (Herr, du bist groß)
Herr, du bist groß
Du bist sehr zu loben
Denn es geschieht, wie du es gesagt hast
Vater, ich danke dir

Jehova ist gut (oh-oh)
Du bist mein Halt
Denn es geschieht, wie du es gesagt hast
Vater, ich danke dir
Jehova ist gut
Du bist mein Halt
Denn es geschieht, wie du es gesagt hast

Vater, ich danke dir
Ich kann es nicht leugnen
All meine Segnungen sind göttlich
Wenn ich mich umsehe
Sehe ich nur deine Hand

Oh, mein Vater
Wenn es bitter ist, machst du es süß
Diese deine Gnade
Sie ist laut, sie spricht für mich
Deine Gnade fließt über
Von meinem Kopf bis zu meinen Zehen

Bianule (bianule), bianule (bianule)
Ifechukwu ne me o
Deine Liebe ist immer sicher
Ich werde der ganzen Welt davon erzählen
Chineke (chineke), chineke (chineke)
Dir folge ich (Herr, du bist groß)
Herr, du bist groß

Du bist sehr zu loben
Denn es geschieht, wie du es gesagt hast
Vater, ich danke dir
Herr, du bist groß
Du bist sehr zu loben

Denn es geschieht, wie du es gesagt hast
Vater, ich danke dir (oh na, na, na)
Jehova ist gut (eh-eh)
Du bist mein Halt

Denn es geschieht, wie du es gesagt hast
Vater, ich danke dir
Jehova ist gut
Du bist mein Halt (oh, Herr)
Denn es geschieht, wie du es gesagt hat

Vater, ich danke dir
Vater, du zögerst nicht
Wenn ich rufe, ist es cha, cha, cha
Alles ist bestätigt
Er hat keine Zeit für Unsinn

Ich kann die Wunder deiner Gegenwart in meinem Leben nicht erklären
Nur du bist Gott, von dem ich weiß, dass er nicht lügen kann
Odumegwu Judah (Judah)
Ich werfe Salama (Salama)
Onyenemenma (Omenma)

Ich werde dich für immer loben
Wenn du es überprüfst, wirst du wissen
Wem die Segnungen folgen
Von der Nordseite zur Südseite
Sag, dass wir Jesus zeigen (Herr, du bist groß)

Herr, du bist groß
Du bist sehr zu loben
Denn es geschieht, wie du es gesagt hast
Vater, ich danke dir (Herr, du bist groß)
Herr, du bist groß

Du bist sehr zu loben
Denn es geschieht, wie du es gesagt hast
Vater, ich danke dir
Jehova ist gut
Du bist mein Halt
Denn es geschieht, wie du es gesagt hast
Vater, ich danke dir (onyeoma, eh)

Jehova ist gut
Du bist mein Halt
Denn es geschieht, wie du es gesagt hast
Vater, ich danke dir

Escrita por: Moses