Traducción generada automáticamente

visualizaciones de letras 7.725

You Are Great

Moses Bliss

Letra

Significado
Nuestra traducción no tiene la misma cantidad de líneas que la letra original, ayúdanos a revisarla para que se muestre correctamente.

You Are Great

You give me wings, now I'm up in the air
As I dey plant, you dey give me the rain
If no be you, tell me where I for dey?
Baba, I thank you (fuze play)
Dem for don laugh me, no be today
Ebenezer, you dey shower your grace
Na your light wey dey show me the way
Baba, I thank you (eh, eh, eh, eh)

Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (lord, you are great)
Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you

Jehovah bu onyeoma (oh-oh)
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am

Baba, I thank you
Me no fit deny o
All of my blessings na divine o
When I look around o
All I see na your hand o

Oh, my daddy o
When e sour, you dey make am sweet o
This your grace o
E loud o, e dey speak for me o
Your grace dey overflow
From my head down to my toes

Bianule (bianule), bianule (bianule)
Ifechukwu ne me o
Your love is ever sure
I will let the whole world know
Chineke (chineke), chineke (chineke)
Na you I dey follow (lord, you are great)
Lord, you are great

You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Lord, you are great
You are greatly to be praised

'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (oh na, na, na)
Jehovah bu onyeoma (eh-eh)
Na you be my agidigba

'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba (oh, lord o)
'Cause e dey happen as you talk am

Baba, I thank you
Baba no dey delay
If I call am, na cha, cha, cha
Everything na confirm
Ein no get time for yama-yama

I can't explain the wonders of your presence in my life
Na only you be God I know wey no go fit to lie
Odumegwu judah (judah)
I trowey salama (salama)
Onyenemenma (omenma)

I'll praise you forever
When you check am, you go know
Who the blessings dey follow
From the northside to the southside
Say na Jesus we dey show (lord, you are geart)

Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (lord, you are great)
Lord, you are great

You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (onyeoma, eh)

Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you

Eres Grande

Me das alas, ahora estoy en el aire
Mientras siembro, tú me das la lluvia
Si no fuera por ti, ¿dónde estaría?
Baba, te agradezco (fuze play)
Se habrían reído de mí, no es hoy
Ebenezer, tú derramas tu gracia
Es tu luz la que me muestra el camino
Baba, te agradezco (eh, eh, eh, eh)

Señor, eres grande
Eres grandemente digno de alabanza
Porque sucede como lo dices
Baba, te agradezco (Señor, eres grande)
Señor, eres grande
Eres grandemente digno de alabanza
Porque sucede como lo dices
Baba, te agradezco

Jehová es bueno (oh-oh)
Tú eres mi refugio
Porque sucede como lo dices
Baba, te agradezco
Jehová es bueno
Tú eres mi refugio
Porque sucede como lo dices

Baba, te agradezco
No puedo negarlo
Todas mis bendiciones son divinas
Cuando miro a mi alrededor
Todo lo que veo es tu mano

Oh, mi papá
Cuando se amarga, tú lo endulzas
Esta tu gracia
Es fuerte, habla por mí
Tu gracia desborda
De mi cabeza a mis pies

Bianule (bianule), bianule (bianule)
El amor de Dios está en mí
Tu amor es siempre seguro
Haré que todo el mundo lo sepa
Chineke (Chineke), Chineke (Chineke)
Te sigo (Señor, eres grande)
Señor, eres grande

Eres grandemente digno de alabanza
Porque sucede como lo dices
Baba, te agradezco
Señor, eres grande
Eres grandemente digno de alabanza
Porque sucede como lo dices
Baba, te agradezco (oh na, na, na)

Jehová es bueno (eh-eh)
Tú eres mi refugio
Porque sucede como lo dices
Baba, te agradezco
Jehová es bueno
Tú eres mi refugio (oh, Señor)
Porque sucede como lo dices

Baba, te agradezco
Baba no se retrasa
Si lo llamo, es rápido
Todo se confirma
No tiene tiempo para tonterías

No puedo explicar las maravillas de tu presencia en mi vida
Solo tú eres Dios, sé que no puedes mentir
Odumegwu judah (judah)
Tiro salama (salama)
Onyenemenma (omenma)

Te alabaré por siempre
Cuando lo compruebes, sabrás
A quién siguen las bendiciones
Desde el norte hasta el sur
Decimos que seguimos a Jesús (Señor, eres grande)

Señor, eres grande
Eres grandemente digno de alabanza
Porque sucede como lo dices
Baba, te agradezco (Señor, eres grande)
Señor, eres grande

Eres grandemente digno de alabanza
Porque sucede como lo dices
Baba, te agradezco
Jehová es bueno
Tú eres mi refugio
Porque sucede como lo dices
Baba, te agradezco (bueno, eh)

Jehová es bueno
Tú eres mi refugio
Porque sucede como lo dices
Baba, te agradezco


Comentarios

Envía preguntas, explicaciones y curiosidades sobre la letra

0 / 500

Forma parte  de esta comunidad 

Haz preguntas sobre idiomas, interactúa con más fans de Moses Bliss y explora más allá de las letras.

Conoce a Letras Academy

¿Enviar a la central de preguntas?

Tus preguntas podrán ser contestadas por profesores y alumnos de la plataforma.

Comprende mejor con esta clase:

0 / 500

Opciones de selección